Stats: 3,165,916 members, 7,863,205 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 01:01 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1396727 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (294) (295) (296) (297) (298) (299) (300) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:23pm On Aug 20, 2014 |
greatness22: eric, u dey laff me abi? in short make dem give eric one gallon of *kunuhahahahahah......am xo sure,niceeric will be happy...*open and close d kunu gallon sharply* hmmmm.. Dis kunu no be here o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 6:24pm On Aug 20, 2014 |
Ibrochaka: bro d tin wey kip me away al dis while pas ebola ooo, MAN U VS SWANSEA CITY dn cos me cerious gbege o, al d moni wey me kip 2 use flex for mami market com novemba dn go o, i stil dy mourn 4 ma moni oooooooLaughing in Swahili. Team Sodiq don do yu strong tin |
Re: NYSC 2014 Batch C House by greatness22(m): 6:27pm On Aug 20, 2014 |
Akerry: lol.....make i go hungry mode too be dat o...make i atleast look good too...*yawns* what/which part of nigeria ar u frm?*Put on my spec* broda akerry, oya carry map make you fit trace me, am frm issele uku, aniocha north LGA delta state. u don see am? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 6:27pm On Aug 20, 2014 |
dania30: Yes naaaaa! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:30pm On Aug 20, 2014 |
greatness22: *Put on my spec* broda akerry, oya carry map make you fit trace me, am frm issele uku, aniocha north LGA delta state. u don see am?chai! See bushes and bad road*potholes* for map sef... U sure say person fit come dat side?*laughs uncontrollably* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 6:33pm On Aug 20, 2014 |
AjGentle:This sista u are hiding ![]() ![]() e-toasters make una keep off o ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:34pm On Aug 20, 2014 |
[/b]Viewing this topic: AjGentle(m), fweshblacboai(m), Akerry(m), trendiitee(f), greatness22(m), life4lekan2, Horlawoomey(m) |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:35pm On Aug 20, 2014 |
greatness22: No wonder, gud mrng sir ;DNo wonder, gud mrng sir... Lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:37pm On Aug 20, 2014 |
Akerry: Viewing this topic: AjGentle(m),..... The house is becoming bigger |
Re: NYSC 2014 Batch C House by greatness22(m): 6:39pm On Aug 20, 2014 |
Akerry: chai! See bushes and bad road*potholes* for map sef... U sure say person fit come dat side?*laughs uncontrollably**In olu jacobs voice* dnt wori, u wil be posted there. and you wil surely do the CDS, by clearing d bushes, helping d road agencies to repair d bad roads, and even help d old people. go wel my dear |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:44pm On Aug 20, 2014 |
noordean: igbaradi kiniyen o?ti NYSC yi noni |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:47pm On Aug 20, 2014 |
AjGentle:Lmao... Punters are crying, bookmakers are smiling |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:49pm On Aug 20, 2014 |
Evening everyone... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 6:50pm On Aug 20, 2014 |
Ibrochaka: bro d tin wey kip me away al dis while pas ebola ooo, MAN U VS SWANSEA CITY dn cos me cerious gbege o, al d moni wey me kip 2 use flex for mami market com novemba dn go o, i stil dy mourn 4 ma moni oooooooLmao...so them follow do u am...u need see the kind swear I put for their head ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:51pm On Aug 20, 2014 |
greatness22: *In olu jacobs voice*... So shall it be #AMEN# |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:52pm On Aug 20, 2014 |
greatness22: *In olu jacobs voice**lol* i say a very big TUFIAKWA! To that....*as in enh* noordean, taiye, adufe ,sprada, curiouses,titi,sodiq, make una come hear wetin dis olu jacob dey yarn o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:52pm On Aug 20, 2014 |
Ibrochaka: bro d tin wey kip me away al dis while pas ebola ooo, MAN U VS SWANSEA CITY dn cos me cerious gbege o, al d moni wey me kip 2 use flex for mami market com novemba dn go o, i stil dy mourn 4 ma moni ooooooouna no go learn. man u don deceive una. anyways, if una no lose how bet9ja go pay me salary. If u like gan carry dem again ds weekend |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:53pm On Aug 20, 2014 |
. iabdulrazaq where have you been ? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:56pm On Aug 20, 2014 |
sodiqyinka: Evening everyone....... Good evening bro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:57pm On Aug 20, 2014 |
Horlawoomey: .... Good evening broawayu 2day? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 7:01pm On Aug 20, 2014 |
Akerry: *lol* i say a very big TUFIAKWA! To that....*as in enh* noordean, taiye, adufe ,sprada, curiouses,titi,sodiq, make una come hear wetin dis olu jacob dey yarn oNo mind the guy |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 7:02pm On Aug 20, 2014 |
Evening Board |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 7:03pm On Aug 20, 2014 |
sodiqyinka: una no go learn. man u don deceive una. anyways, if una no lose how bet9ja go pay me salary. If u like gan carry dem again ds weekend E be like say this your work pay wella o...say I no go quit my intern like this |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 7:04pm On Aug 20, 2014 |
sodiqyinka: awayu 2day?.... Ayam fine, how your side ? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 7:05pm On Aug 20, 2014 |
curiouses: Evening Board... My oga at the top, hope you are good ? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 7:06pm On Aug 20, 2014 |
Horlawoomey: ... My oga at the top, hope you are good ?Oga mi....Mo good o...Hope you good too? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 7:20pm On Aug 20, 2014 |
dania30: guess it's everywhere, it rains here too |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jacob05(m): 7:21pm On Aug 20, 2014 |
Anugod: Eyah, sorry... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 7:40pm On Aug 20, 2014 |
jacob05:Thanks jor |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:54pm On Aug 20, 2014 |
Taiye4Christ:no mind me jhur,na solo wan catch me o ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:56pm On Aug 20, 2014 |
Heineken: serious kabashing o nabs....sharp gurl. Warido?lolz,chainna so camp dey hungry u? Lolz,I dey jawe,aw u? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omaimoje(f): 8:07pm On Aug 20, 2014 |
nabsprada: dis geh u b winchlol |
(1) (2) (3) ... (294) (295) (296) (297) (298) (299) (300) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |