Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,482 members, 7,865,044 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 11:19 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (300) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1397308 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (297) (298) (299) (300) (301) (302) (303) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:45pm On Aug 20, 2014
Horlawoomey, my bros come sit down to my right here so that you and feyi go dey see unasef well well
*winks*
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 10:47pm On Aug 20, 2014
guys wetin deh happen for house...abeg NA one dance competition I go ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:47pm On Aug 20, 2014
Horlawoomey: .... Seems you gat no e boo
ahn ahn y r u calln me festival,am I jubliee festival or wch 1 nw
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 10:48pm On Aug 20, 2014
dania30:
Lol. Nay, I haven't
.....I deh blush oooooo....taiye4christ ahhhhhh
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:48pm On Aug 20, 2014
trendiitee: tanks a lot lovie,,u re so very romantic.. Let's eat on **givs him a light peck on his cheek**
Anything for you, sweet
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:49pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ: Horlawoomey, my bros come sit down to my right here so that you and feyi go dey see unasef well well
*winks*
I don't want c him jor he cald me festivalangry
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 10:49pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
‘twas not so bad.


And have you heard from dstnd of late?
......he can't hear ooo....dania30 u done miss me die...I love u too
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:50pm On Aug 20, 2014
Feyifahm: am right here dear,#d food sweet oo#
#talks amidst mouthful...trendiitee plz tell dem mumcy 2 celebrate dis evry month#grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:50pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
Anything for you, sweet
oya mke I feed u small nw
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:50pm On Aug 20, 2014
Feyifahm: ahn ahn y r u calln me festival,am I jubliee festival or wch 1 nw
Hahahahahahahahaha
*chokes on food*
Horlawoomey!
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:51pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
You go like go there abi?
sure. Make w waka go 2getha
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:51pm On Aug 20, 2014
dstnd: guys wetin deh happen for house...abeg NA one dance competition I go ooo
You dance too?
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:51pm On Aug 20, 2014
nabsprada: #talks amidst mouthful...trendiitee plz tell dem mumcy 2 celebrate dis evry month#grin
hahahahaha,,bestie, u too lik food oooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:51pm On Aug 20, 2014
nabsprada: #talks amidst mouthful...trendiitee plz tell dem mumcy 2 celebrate dis evry month#grin
na so u like food reach#dont take my meat oo#
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 10:54pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
You dance too?
sure am a dancer drama director.....NA pfa I study for school
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:54pm On Aug 20, 2014
dstnd: .....I deh blush oooooo....taiye4christ ahhhhhh
You be my right hand man na... you too correct. over-correct dey worry you sef.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:54pm On Aug 20, 2014
noordean: sure. Make w waka go 2getha
noordean se na nabsprada no let u dey ask of person ni,#vexing 4 u gan#
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 10:57pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
You be my right hand man na... you too correct. over-correct dey worry you sef.
I done miss this house...ooo how my wife deh dania30
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 10:58pm On Aug 20, 2014
Feyifahm: ahn ahn y r u calln me festival,am I jubliee festival or wch 1 nw
.... Sorry it was this auto correct stuff on my phone.. APOLOGY
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:58pm On Aug 20, 2014
Feyifahm: I don't want c him jor he cald me festivalangry
Sorry dear, it was an honest mistake on his part. Na as e see your beauty, e come lose control begin dey type another thing jare.
Erm, horlawoomey, it‘s “beautiful feyifahm“ not “yam festival“
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 11:00pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ: Horlawoomey, my bros come sit down to my right here so that you and feyi go dey see unasef well well
*winks*
... *smiles* shy*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 11:00pm On Aug 20, 2014
nabsprada: #talks amidst mouthful...trendiitee plz tell dem mumcy 2 celebrate dis evry month#grin
I can‘t hear you clearly. Swallow that big meat wey dey your mouth first
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 11:01pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
Sorry dear, it was an honest mistake on his part. Na as e see your beauty, e come lose control begin dey type another thing jare.
Erm, horlawoomey, it‘s “beautiful feyifahm“ not “yam festival“
this got me laughing bt face trenditte nd all d love u two r sharing
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 11:02pm On Aug 20, 2014
trendiitee: oya mke I feed u small nw
If you don‘t take care of me, who will? You so sweet, sweet.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:02pm On Aug 20, 2014
trendiitee: hahahahaha,,bestie, u too lik food oooo
heheheehhehe,bt wait,which kind accusation b dis? Taiye4christ wey no talk since jst dey devour food u no c,na me u c abi? Chai bestie,dis #chokes#. A glass of water plz...

Feyifahm: na so u like food reach#dont take my meat oo#
Which of ur meat? D 1 already in my stomachcheesygrin
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:03pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
Sorry dear, it was an honest mistake on his part. Na as e see your beauty, e come lose control begin dey type another thing jare.
Erm, horlawoomey, it‘s “beautiful feyifahm“ not “yam festival“
lovie mi,why u dey poke nose nw,,,,I'm here waitin 4 u nd u re doin sumtin else **vexing mode** no kisses nd hugs 4 u again
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 11:03pm On Aug 20, 2014
Horlawoomey: .... Sorry it was this auto correct stuff on my phone.. APOLOGY
so d auto correct cannot it change it to a nicer name ba,I hear u#smiles#
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 11:04pm On Aug 20, 2014
Feyifahm: I don't want c him jor he cald me festivalangry
..... Please now, na dis phone want to implicate me now* throws out the BB off the window, grabs the Nokia symbian* if you no forgive me today, I no go sleep.
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 11:04pm On Aug 20, 2014
Oga ooo....see as love dey fly for air..
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 11:04pm On Aug 20, 2014
noordean: sure. Make w waka go 2getha
Only on the condition say nabsprada, and trendiitee, feyifahm and horlawoomey go join us for the adventure
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:05pm On Aug 20, 2014
Taiye4Christ:
I can‘t hear you clearly. Swallow that big meat wey dey your mouth first
hahahahahahaha,na feyifahm's meat I thief ogringringrin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 11:05pm On Aug 20, 2014
nabsprada: heheheehhehe,bt wait,which kind accusation b dis? Taiye4christ wey no talk since jst dey devour food u no c,na me u c abi? Chai bestie,dis #chokes#. A glass of water plz...


Which of ur meat? D 1 already in my stomachcheesygrin
lol..u r my padi of life so eat it

(1) (2) (3) ... (297) (298) (299) (300) (301) (302) (303) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.