Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,814 members, 7,862,699 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:07 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1396530 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (332) (333) (334) (335) (336) (337) (338) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by shypo(m): 8:11pm On Aug 23, 2014 |
Horlawoomey: ..... If I hear #brings out AK 74 and double barrel short gun#me i dey 4 dat one oooo, bro se u no sabi play ni. But i blv say if na because of oluwafeyitamilore ur bullet na pure water... Whr u dey feyi ans 2 my proposal...b my e-lover fa |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nosky4(m): 8:12pm On Aug 23, 2014 |
NYSC just posted dis on dia site now. To view accredited centres nationwide for NYSC online registration, follow this link, select state and then click search button: http:// portal.nysc.gov.ng/RegistrationCentres.aspx |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:14pm On Aug 23, 2014 |
Taiye4Christ:lol but Taiye u sef knw d truth na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 8:15pm On Aug 23, 2014 |
Taiye4Christ: That reminds me, Niceeric and Dania30, your nocturnal activities in this house are worth looking into. What are you guys doing at that time of the night? Una no dey sleep ni? dania30: erm....well....dania30 should be able to give a clearer explanation of OUR nocturnal activities lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:16pm On Aug 23, 2014 |
dania30:No na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by shypo(m): 8:17pm On Aug 23, 2014 |
nosky4: NYSC just posted dis on dia site now.tanks |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 8:18pm On Aug 23, 2014 |
kalushaiyke:so na abia u cum 4rm,i get one broda wey dy serve 4 dia,osisioma precisely. Btw,d guy name no b ikenga nah! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nosky4(m): 8:19pm On Aug 23, 2014 |
shypo: tanksItz all gud |
Re: NYSC 2014 Batch C House by shypo(m): 8:19pm On Aug 23, 2014 |
jennyesh: No najenny Y now |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 8:22pm On Aug 23, 2014 |
trendiitee: hahahahahaha.... Dat ur temmytea na temitope abi??ure so ryt........u must b so good at making guesses |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:22pm On Aug 23, 2014 |
styca:ehn na cos wen i newly come na she hlp me buy dts y wetin she talk shock me |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 8:23pm On Aug 23, 2014 |
Taiye4Christ:....no b xo o........he just b lyk dat ni o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by shypo(m): 8:24pm On Aug 23, 2014 |
viewing this topic: jennyesh(f), niceeric(m), shypo(m), nosky4(m), opefoye(m), noordean (m), oyeludef(m) wetin happen whr our ppl dey se na party tins |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Tnot(m): 8:25pm On Aug 23, 2014 |
nosky4: NYSC just posted dis on dia site now. That link is for Batch B 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:26pm On Aug 23, 2014 |
shypo: jenny Y nowlol ehn... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 8:27pm On Aug 23, 2014 |
jennyesh: nd ur frnd no dey tell me.... My sis is fyn nw. Thanks dear for askn[/b]dnt mind my frend,he's got so many tinz on hs mind.[/b] |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nosky4(m): 8:28pm On Aug 23, 2014 |
Tnot:its for batch C. u can locate d center dat is close 2 u via dat link. I just tried it. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nosky4(m): 8:29pm On Aug 23, 2014 |
I took a screen shot
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:37pm On Aug 23, 2014 |
Temmytea70: ure so ryt........u must b so good at making guessesas if I don knw.. All d topes I've knwn re always naughty nd u ve strtd exhibiting urs...loll |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:37pm On Aug 23, 2014 |
Temmytea70: ....no b xo o........he just b lyk dat ni oHahahahaha No mind me jor, I was just pulling your legs. How was your day? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:39pm On Aug 23, 2014 |
noordean: [/b]dnt mind my frend,he's got so many tinz on hs mind.[/b]ok o. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:40pm On Aug 23, 2014 |
dania30:lol... me sef. I go check if dem fit do am 2mrw |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:41pm On Aug 23, 2014 |
dania30: niceeric:When you‘re done passing the baton to each other, I‘ll be here *waiting* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:42pm On Aug 23, 2014 |
Evening house! Mehn I really nid 2 step out of dis state of lethargy,I don dey ova miss pages/una 4 house Akerry special greetings boss,trendiitee,Taiye4christ,Dania30,Noordean mi,jennyesh una mek brain die Spirit of ghost mode fire fire fire!!! Lolz I'm still here... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:44pm On Aug 23, 2014 |
jennyesh: lol but Taiye u sef knw d truth naHahahaha Maybe I don forget. You mind reminding me? Btw, you scarce for house o. *looks up from his King James Bible* Whence wentest thou? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 8:44pm On Aug 23, 2014 |
shypo: me i dey 4 dat one oooo, bro se u no sabi play ni. But i blv say if na because of oluwafeyitamilore ur bullet na pure water... Whr u dey feyi ans 2 my proposal...b my e-lover fawatchn both of u in 3D nd eating popcorn nd chilled coca-cola |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:47pm On Aug 23, 2014 |
noordean: so na abia u cum 4rm,i get one broda wey dy serve 4 dia,osisioma precisely. Btw,d guy name no b ikenga nah!Hehehehe Stop to dey “ta ‘bon“ jare |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 8:55pm On Aug 23, 2014 |
trendiitee: as if I don knw.. All d topes I've knwn re always naughty nd u ve strtd exhibiting urs...lollare u kidding me.....me i dnt know o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:55pm On Aug 23, 2014 |
nabsprada:Chai! All the grammar wey you dey blow for my head ehn... Correct babe, welcome. You were seriously missed |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:03pm On Aug 23, 2014 |
Taiye4Christ:Lovie mi,, wat's 4 dinner? [quote author=nabsprada][/quote] bestie,,,me missed u so much |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:08pm On Aug 23, 2014 |
Taiye4Christ:......my day was just dere jawe..... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:08pm On Aug 23, 2014 |
Temmytea70: are u kidding me.....me i dnt know oI'm not kidding u,,I'm adulting u. Lolll |
(1) (2) (3) ... (332) (333) (334) (335) (336) (337) (338) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |