Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,240 members, 7,839,264 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:57 PM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (337) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1389975 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (334) (335) (336) (337) (338) (339) (340) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:07pm On Aug 23, 2014
Akerry: no mind them *dem wan make here dey overpopulated* thumbs up to everybody frm page1-10 of dis group. *Lol* taye sef never show den
Hahahahahaha
Why evils?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:07pm On Aug 23, 2014
Temmytea70:
(temmy cuts tongue wit chain saw)......i wan do flashforward ni nah.......(temmy runs away before trendiite realise she has no tongue again)
temmytea*u wan cut our pastor tongue* lol* trying to imagine adufe without a tongue*God forbid bad thing

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:08pm On Aug 23, 2014
mimiy05:
*clears throat* in tatafo's voice* ah..uncle..me i hv long ear o...i will hear n i will tell everybody d tin tht u say grin
If you like, get linda ikeji‘s ear, shishi you no go hear
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 10:09pm On Aug 23, 2014
dania30:
Straight face #now I know my frnds embarassed tongue
hahahahh swty swty o
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:12pm On Aug 23, 2014
jennyesh: hahahahh swty swty o
14yrs grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:12pm On Aug 23, 2014
jennyesh: i no wan start to dey talk all d thns wey i do for congo so dt e no go be lyk say person dey brag
Yeah right. Me sef no wan hear how you take run enter bush, change your khaki to mufti, and dey pray like tomorrow no dey.
*hm! tales by moonlight*
Re: NYSC 2014 Batch C House by niceeric(m): 10:12pm On Aug 23, 2014
Akerry: oya come chop wizard *lol*
Lool dat one too hard....just transport me go future lol
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:12pm On Aug 23, 2014
dania30:
Dunno. I'm waiting for the so-called 'accredited registration centre' undecided. I'm just chilling sha waiting for the bo$$es to reg grin
try and check d nysc website for d list of accredited reg centres in ur area........ I checked for mine, almost all d cybercafe in my area are accredited by nysc
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 10:13pm On Aug 23, 2014
noordean: so na abia u cum 4rm,i get one broda wey dy serve 4 dia,osisioma precisely. Btw,d guy name no b ikenga nah!
I know say en name no be ikenga...na name for guys wey go absu...I wish ur broda well smiley
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:13pm On Aug 23, 2014
Akerry: oya come chop wizard *lol*
#Lakerry Lacreamzy
I salute oga mi
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 10:14pm On Aug 23, 2014
Akerry: try and check d nysc website for d list of accredited reg centres in ur area........ I checked for mine, almost all d cybercafe in my area are accredited by nysc
Yea...I have seen it. even me sef all my area na centre grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:16pm On Aug 23, 2014
mimiy05:
*still using tatafo's voice* haaa!!...dis tin i hear have blind my ear o...i can't fit talk it o
Dis gal can do gbeborun,,hian!!!!!
Taiye4Christ:
If you like, get linda ikeji‘s ear, shishi you no go hear
abi oooo,,let her knw.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:21pm On Aug 23, 2014
Taiye4Christ:
Chai! All the grammar wey you dey blow for my head ehn...

Correct babe, welcome. You were seriously missed
go jhurgringringrin...honestly I miss house die
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 10:24pm On Aug 23, 2014
Taiye4Christ:
Yeah right. Me sef no wan hear how you take run enter bush, change your khaki to mufti, and dey pray like tomorrow no dey.
*hm! tales by moonlight*
doubting Tom
Re: NYSC 2014 Batch C House by SageNaruto(m): 10:24pm On Aug 23, 2014
How is everybody doing tonight?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:24pm On Aug 23, 2014
trendiitee:
Lovie mi,, wat's 4 dinner?
bestie,,,me missed u so much
missd u too swiddy
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:24pm On Aug 23, 2014
trendiitee:
Lovie mi,, wat's 4 dinner?
bestie,,,me missed u so much
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:25pm On Aug 23, 2014
trendiitee:
Dis gal can do gbeborun,,hian!!!!!
abi oooo,,let her knw.
No mind her jare. Make she no go hear wetin go block her ears one day
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 10:25pm On Aug 23, 2014
dania30:
14yrs grin
hahahaha no be only
Re: NYSC 2014 Batch C House by mimiy05: 10:26pm On Aug 23, 2014
trendiitee:
Dis gal can do gbeborun,,hian!!!!!
abi oooo,,let her knw.
lol...i'd soon bc wht i heard o
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:26pm On Aug 23, 2014
Taiye4Christ:
*offers her a packet of handkerchief*
Sorry, no mind dem jare.
Jennyesh, na so life be?
Styca, you be my guy o. But you be newbie... you suppose gentle, at least for starters, before you decide to rugged later.
be a gentleman, biko
just d way u be before d post of c14 director, now, na u dey fight our vice chairman, na u dey marry our pastor, na u dey collect holy and unholy kisses....more coming up *temmytea, u are welcome jare*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:28pm On Aug 23, 2014
kalushaiyke:
Chaiiii...finally no be only me waka come from absu...welcome ikenga wink
hahahahahahahahahaha......which one be ikenga again? I dey hear am for igbo movies
Re: NYSC 2014 Batch C House by mimiy05: 10:29pm On Aug 23, 2014
trendiitee:
Dis gal can do gbeborun,,hian!!!!!
abi oooo,,let her knw.
lol...i'd soon broadcast wht i heard o...in fact...everybody jz make sure u listen to AIT news by 4am....i will broadcast d adult talk taiye whispered to pastor adufe
Re: NYSC 2014 Batch C House by CHOREM(f): 10:31pm On Aug 23, 2014
Taiye4Christ:
FINALLY! Welcome to the house. What did you study?
i studied agricultural economics nd extension

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:31pm On Aug 23, 2014
jennyesh: doubting Tom
No, I‘m a believer
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:31pm On Aug 23, 2014
shypo: me i dey 4 dat one oooo, bro se u no sabi play ni. But i blv say if na because of oluwafeyitamilore ur bullet na pure water... Whr u dey feyi ans 2 my proposal...b my e-lover fa
so fast??
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:33pm On Aug 23, 2014
jennyesh: Prada u sef make brain.. Gud to knw ur stl here cos i bn wan start to dey miss u
oya save urself d stress,I'm here alreadycheesy
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:34pm On Aug 23, 2014
rmfunky: Noordean am 5n been very busy lately ,hope u re gud.....anyway tanks 4 checkin up on me
yah am good,u r wlcm
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:34pm On Aug 23, 2014
noordean: so na abia u cum 4rm,i get one broda wey dy serve 4 dia,osisioma precisely. Btw,d guy name no b ikenga nah!
*still laughing @d word ikenga*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:34pm On Aug 23, 2014
mimiy05:
lol...i'd soon broadcast wht i heard o...in fact...everybody jz make sure u listen to AIT news by 4am....i will broadcast d adult talk taiye whispered to pastor adufe
You are on a long thing!
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:34pm On Aug 23, 2014
mimiy05:
lol...i'd soon bc wht i heard o
go ahead my dear....u re free
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:37pm On Aug 23, 2014
nabsprada: go jhurgringringrin...honestly I miss house die
House misses you too

(1) (2) (3) ... (334) (335) (336) (337) (338) (339) (340) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.