Stats: 3,166,886 members, 7,866,377 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 04:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1397630 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (371) (372) (373) (374) (375) (376) (377) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:34pm On Aug 28, 2014 |
trendiitee: oga mi,,,long time oooo..hw u dey?am cool o** na dis online reg tinx jare, started yesterday and completed it few hours ago** hope u are cool too**i can see u are taking good care of my friend,Taiye |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:34pm On Aug 28, 2014 |
trendiitee: Lovie mi,,abeg giv my bestie cold malt nd assorted beef as she requested oooo..thanx BFF nd don't 4get u r d world best cook... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:35pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm: she no b fighter nw... Thats why you wan snatch her man abi? Taiye4Christ: Wetin you wan give her again? One never do you abi? Ashewo Akerry: yes yes! She is a great cook[b]**haters can hug transformer**[/b] mr pero can also testify fully to this! I sha don beg you....Come tomorrow, I no go tell anybody, I swear. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:37pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm: thanx BFF nd don't 4get u r d world best cook... See teasing....You sha wan make her abi by force.....You no be good friend, Why you de lie to her? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:38pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:yeah wl manage it 4 2nt wen I no b alejenu... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:38pm On Aug 28, 2014 |
trendiitee: do I av time 4 shitna tru talk o, she dey cook anytin. mr pero chop so tey riddles comot for hin head |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:39pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:So funny that I forgot to laugh. I no get concubine o. In fact, your wife still dey wait for you, go and stop eyeing feyifahm, abegi. Oya go. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:41pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: Wind go soon blow, we go see fowl yansh |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:41pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:hahahahahahahahaha **no way* i will not come and taste that salty soup again* abeg who cook d food.....curiouses or titiluvly? Abeg make una come learn from trenditee aka adufe taiwo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:42pm On Aug 28, 2014 |
noordean: na tru talk o, she dey cook anytin. mr pero chop so tey riddles comot for hin head Wetin you go talk before ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:43pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:Bros, you are outnumbered here. I sha understand say na only you fit defend your wife food. Who go talk say im mama soup no sweet before? I understand your predicament. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:44pm On Aug 28, 2014 |
Akerry: hahahahahahahahaha **no way* i will not come and taste that salty soup again* abeg who cook d food.....curiouses or titiluvly? Abeg make una come learn from trenditee aka adufe taiwo It was salty and Titiluvly took this shot [img]http://4.bp..com/-46XkPEFL_CA/UNv7KZXTV7I/AAAAAAAA4oM/PNbXadQr7Kg/s1600/23.jpg[/img] Taiye4Christ: I no need to defend her...see wetin akerry do for our house |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:44pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm: yeah wl manage it 4 2nt wen I no b alejenu...Hahahahahahaha At all o. You no be am. Btw, where horlawoomey? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:46pm On Aug 28, 2014 |
noordean: na tru talk o, she dey cook anytin. mr pero chop so tey riddles comot for hin headlolz! Badt guy. Dis ur blue ink na special one o..e no dey finish |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:47pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:Wetin you dey find wey you wan see for fowl nyash? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:48pm On Aug 28, 2014 |
Akerry: hahahahahahahahaha **no way* i will not come and taste that salty soup again* abeg who cook d food.....curiouses or titiluvly? Abeg make una come learn from trenditee aka adufe taiwo*falls from the ground* Hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha *my mouth wan tear o* Hahahahahahahahahahahaha |
Re: NYSC 2014 Batch C House by mimiy05: 10:49pm On Aug 28, 2014 |
i jz heard tht nysc now gives u the opportunity to choose where u want to serve based on where u had ur primary, secondary, n tertiary education |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:52pm On Aug 28, 2014 |
Ishowdels:all ex-predites are to go to dsa n put down dia jamb reg numba.results r to b submitted to senate by tomoro tho some dpartmnts had alredy sent dia own ,n som departmnts av also bin pasting dia graduating list ;according to princetunex |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 10:52pm On Aug 28, 2014 |
mimiy05: i jz heard tht nysc now gives u the opportunity to choose where u want to serve based on where u had ur primary, secondary, n tertiary education Your source? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:52pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:You sure say no be you be that. That doesn‘t look like Akerry at all |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:53pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:is dat akerry? Chai! Dis guy don high* listening to ***NEGOTIATE by solidstar* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:54pm On Aug 28, 2014 |
mimiy05: i jz heard tht nysc now gives u the opportunity to choose where u want to serve based on where u had ur primary, secondary, n tertiary educationHeard from where? Sauce? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:55pm On Aug 28, 2014 |
Akerry: lolz! Badt guy. Dis ur blue ink na special one o..e no dey finishboss na special one,even if d ink finish i go refill am |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ayusco85(m): 10:57pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly: Hahahaha na Savannah bank account number o. and them no get sort code ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 10:59pm On Aug 28, 2014 |
luvlycutebay: Me seriously down with malaria 4 d past sm weeks nw, but tnks to God dt am feeling beta nw.tank God u r nw feelin beta. pele dear |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ayusco85(m): 10:59pm On Aug 28, 2014 |
[quote author=Titiluvly][/quote] this ur moniker dey confuse me o. shey na ''Titi''? or ''lover of ''Tit'' ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 11:00pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:right beside me |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 11:00pm On Aug 28, 2014 |
mimiy05: i jz heard tht nysc now gives u the opportunity to choose where u want to serve based on where u had ur primary, secondary, n tertiary educationlolzz ! * nothing of such mimi** u only fill in sch details-pry,sec,tertiary, the states u have visited* the language(s) u can speak* next of kin** ur home address** all this is to ensure that they post u to a place u have never been to before* 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ayusco85(m): 11:01pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: which dept? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 11:02pm On Aug 28, 2014 |
New member in building.... Wana talk 2 some1. #teamUnilorin |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ayusco85(m): 11:02pm On Aug 28, 2014 |
wordsplay: i dey natural science na, why wont i knw that? ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 11:02pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly: Fine Evening to y'all...Boss Akerry,,gud evnin swt |
(1) (2) (3) ... (371) (372) (373) (374) (375) (376) (377) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |