Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,105 members, 7,845,647 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 09:37 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (621727 Views)
NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (35) (36) (37) (38) (39) (40) (41) ... (925) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 10:51pm On Jun 30, 2014 |
bentonmaye: lol!!wait small yabro abeg who dey win. Make i go chip for nairabet |
Re: NYSC 2014 Batch B House by surestsam(m): 10:53pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite:make i rush go change my dps |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 10:54pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:all square!!!fulltime self,na xtra time dem wan play nw. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 10:56pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:kenny kenny! U dey form sharp guy abi? Face ur work o |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 10:58pm On Jun 30, 2014 |
ENIMONEY: kenny kenny! U dey form sharp guy abi? Face ur work oi don't mix business and pleasure. Yoruba boy ibo sense.... |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 10:59pm On Jun 30, 2014 |
Andre SChrulle!!!! |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:00pm On Jun 30, 2014 |
bentonmaye: all square!!!fulltime self,na xtra time dem wan play nw.better late dan neva. Make i win flexin moni for camp. I don see cutepie and emimoney way i go spend moni on top. I know say God favourite go forgive me after this post |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 11:00pm On Jun 30, 2014 |
God's favourite, whatsup now? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:02pm On Jun 30, 2014 |
[color=#006600][/color].aww that will be soo sweet of you oooooo. Feeling like the only girl in the world in rihanna's voice |
Re: NYSC 2014 Batch B House by jamanuka: 11:03pm On Jun 30, 2014 |
Jamanuka is joining late but I sight you all my fellow would be otondos.... Hope you guys will guide me through...gracias |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 11:04pm On Jun 30, 2014 |
helo Rationalmind, i like to see u post here. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 11:07pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:una dey go dsame camp wen u wan go spend ur money ontop dem? |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 11:07pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:loool!!!! I no want again! I go order my iron undies online. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:10pm On Jun 30, 2014 |
ENIMONEY: loool!!!! I no want again! I go order my iron undies online.shey u know how long it would take to get to 9ja maybe after camp.it's not certain it's original. Don't worry there would be discount if you can bring more customers |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:11pm On Jun 30, 2014 |
hehehhehehe, wetin God's favourite do abeg ooooo? If you like, get reach like 1000 babes, e no commot anything for my body cos classy and independent women channel their energy to something else. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 11:11pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite:Really? So all my declarations earlier were for show abi? In fact, we don divorce. Please don't call my number again. I dey vex |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:11pm On Jun 30, 2014 |
bentonmaye: una dey go dsame camp wen u wan go spend ur money ontop dem?one week for each of them. #familyplanning |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:12pm On Jun 30, 2014 |
Ojestas: God's favourite, whatsup now?Don't talk to me oooooo, I have divorced you ooooo |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 11:14pm On Jun 30, 2014 |
ENIMONEY: loool!!!! I no want again! I go order my iron undies online.funny enof girls no good o,person wan help u do smetin nw u no want again!!u no dey hear say him wan spend him una |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 11:15pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite: We are done |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 11:15pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:lol abeg take am easy |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:15pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite:finally my prayer has answered. Now i can forward my CV. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:16pm On Jun 30, 2014 |
Samguine:Chai?!!! Don't vex ni na, I haff forgotten my e- boyfriend is here. Oya, dim oma e don do na *winks* haba, e never reach divorce ooooooo. Marriage na better for worse ooooooo. Hian!!! Infact dialing his number with international line* smiles*.ehnnnnn, but you trust me, I can't cheat on you ooooo |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:17pm On Jun 30, 2014 |
bentonmaye: lol abeg take am easyok sir. Tanks for your concern... But no time to waste |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 11:17pm On Jun 30, 2014 |
yokiti: Thanks oga mi... i am praying everyday cos of this... 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 11:18pm On Jun 30, 2014 |
dat_koded: i am praying everyday cos of this... |
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 11:18pm On Jun 30, 2014 |
jamanuka: Jamanuka is joining late but I sight you all my fellow would be otondos.... Bienvenido la hombre. You will surely have a great time here. #House keeps getting bigger |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:19pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:Hehehehhehe, you can forward as many as you like but the company is closed. We don't need more staffs, we wanna work on our old stafruit, you will forward your cv. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 11:21pm On Jun 30, 2014 |
kennykg:no wahala enjoy urself |
Re: NYSC 2014 Batch B House by GodsFavourite1(f): 11:23pm On Jun 30, 2014 |
@ oga rhazur, result will cancel insult, I sight you sire @ chykmoni, the red master, I sight you but ama vexing for you ooooooo. Me I just say let me keep quiet first cos if I explode, chai!!! God will come down*winks* |
Re: NYSC 2014 Batch B House by kennykg(m): 11:23pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite:i'm sure if you go tru my CV you would see my ideas on how to take this company to greater heights and stronger network base. |
Re: NYSC 2014 Batch B House by bentonmaye(m): 11:24pm On Jun 30, 2014 |
God's Favourite:haba cut d guys sme slack na@God's favourite |
(1) (2) (3) ... (35) (36) (37) (38) (39) (40) (41) ... (925) (Reply)
NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |