Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,086 members, 7,818,259 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Fight B/w Studio43 And Dan1 (5545 Views)
Who Is Seprating The Fight? 1 2 Or 3? / I Wonder Who Really Won The Fight: The Green Or The White One? / Convo On Facebook.. B/w Jay Z, Kim, Beyounce, Kanye West. LWKMD (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by ituen(m): 9:49pm On Oct 10, 2008 |
Na so naija thing dey be oh Since last week we dey hear say fight go happen, 2 months don pass and nothing don happen. Abi SPONSORS no dey? |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Okijajuju1(m): 11:24am On Oct 11, 2008 |
Una think say primary school playground fight be this?? Alot of logistics go into arranging a fight. dani1luv: So we now know your problem. You need sponsors wey go pay for your feeding, abi?? No problem. We assign gabby to you as your trainer. Meanwhile, E b like say Studio43 don dey train already for the fight o!! I hear say ehn dey chop 3-square meals every 6 hours. |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Gabry(f): 11:27am On Oct 11, 2008 |
O ya Oya. Im ready for this task. I will be a good trainer. U'll see and you wont regret it. U know why? Cause I can take down da boys (Jeovy, Mykali, Infobaba, Saucekid, Spenchucks and Jaymobb) all with one finger. |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by dreday(m): 11:53am On Oct 11, 2008 |
The fight must happen.I can smell blood already. So,dani fight in peace or by force. |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Gabry(f): 3:04pm On Oct 11, 2008 |
not yet. Make me go train Dani first. DANI! Hurry up na. Go wear your spandex. Studio is no biggy. if I can handle him, im sure you can |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 6:44pm On Oct 11, 2008 |
daniluv are u sure u really want to do this cuz i nor go pity you when e start o |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by dani1luv: 6:56pm On Oct 11, 2008 |
heheh gab ma trainer @ gab abeg give me 5 N50 fufu ogbolo and 5 ponmo may i use da 1 settle down @ studio43 eehehehe i nor lyk pity. abeg. may we see yhu go win 1st |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 7:04pm On Oct 11, 2008 |
obey your mind b4 its too late. cuz the outcome nor go good o, at the count of 5, i want make u change your mind, > 1,2,3,, |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by dani1luv: 7:09pm On Oct 11, 2008 |
y? yhu nor finish am 1, 2, 3, 4, . . . . . . 4.5, 4.6, 4.7. 4.8, 4.9, 4.91, 4.92. , . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . .4.99999992 . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . , , . . . . . . . . .5 amma ready |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 7:38pm On Oct 11, 2008 |
kiss all the ladies good bye cuz u may not be able to make it out of dat goddamn ring alive |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by MrInfo1(m): 8:16pm On Oct 11, 2008 |
Keep your kiss far from my lysaa baby o. Otherwise [black eye] |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:02pm On Oct 11, 2008 |
why u dey protest? unto sey lyssa go dump u and fall in love with the guy since u nor sabi kiss? |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by ituen(m): 9:22pm On Oct 11, 2008 |
i wont be suprised if lysaa is the girl in the centre of this nonsense |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:26pm On Oct 11, 2008 |
wetin u mean? |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by MrInfo1(m): 9:26pm On Oct 11, 2008 |
@ studio Oboy, what is the matter? comot ur mouth for my family matter o |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:32pm On Oct 11, 2008 |
your biological family dis own you? |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by MrInfo1(m): 9:43pm On Oct 11, 2008 |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 9:47pm On Oct 11, 2008 |
just wondering |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by ituen(m): 11:02pm On Oct 11, 2008 |
una don leave fight enter family matter oh!!! |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Okijajuju1(m): 8:35am On Oct 12, 2008 |
Bia ogini is wrong with you guys?? Make una start the fight now or we go just send two mopol to beat una till one person faint!! !@ Infobaba. Oga infobaba, if na lysaa dey cause this fight, then my guy you better find glove enter ring go follow fight for her o!! Cause until somebody win this fight, nobody get C of O for her head o!! |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by dani1luv: 3:55pm On Oct 12, 2008 |
@ studio wetin dey do yhu. say nthing do me |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by spenchuks(m): 4:11pm On Oct 12, 2008 |
*jams daniluv and studio's head together and the fight begins* |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by dani1luv: 4:25pm On Oct 12, 2008 |
i nevr ready abeg., i nevr chop ma fufu abeg |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by MrInfo1(m): 7:34pm On Oct 12, 2008 |
One blow 2 die |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by spenchuks(m): 7:53pm On Oct 12, 2008 |
anybody wey run, him papa |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by studio43(m): 7:57pm On Oct 12, 2008 |
that one na local champions believe |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Okijajuju1(m): 2:23am On Oct 13, 2008 |
infobaba: How you go use one blow kill two people?? Moderator come o!! This guy dey use juju fight. |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by MrInfo1(m): 4:36am On Oct 13, 2008 |
Moderator won die |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by ituen(m): 7:42am On Oct 13, 2008 |
Na wa extra spiritual hands don enter this fight oh |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by gentlefuck: 8:42am On Oct 13, 2008 |
@ N'landerz D fight is hereby dklared open. @studio, rule no 1;no use jazz enta d ring, coz i don dey wonda hw u 1 kill 2 people wit one blow? @dani weda u chop abi u no cho, u got a title 2 defend, so try harder @info, who b moderator? |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by gentlefuck: 8:47am On Oct 13, 2008 |
***Ding Ding*** end of round one. afta 2 min, ***iysaa walks round d ring in swimming trunks, karryin a plackard wit inscription; Round 2*** |
Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by ituen(m): 8:51am On Oct 13, 2008 |
*rushes into the stage* Na me dey referee this match i gotta make some bets work for me If you want Dani 2 win - bet here If u want Studio to lose - bet here |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Little Johnny's Letter To Santa / **LAUGHTER * JOINT** ~~(Pics~Included)~~ / A Nigerian Chats With God
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |