Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,198 members, 7,953,732 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:44 AM

Nairaland Girls Dey Mental For Me - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nairaland Girls Dey Mental For Me (1041 Views)

Not Only Girls Dey Form. Guys Dey Form Too. / Nairaland Girls Exposed!!!!!!!!!!!!!! / Girls Dey Lio O (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:17pm On Aug 03, 2014
Na so so fight everyday for my head I don tyre.. I don dey get tempted to delete my account sef.. Dem don bombardment me with PMs. Every weekend na sexcapdes. I go don yansh 75% of dem by now. Abeg, na only me for here! All these girls! I neva hammer the real life ones finish dis e-chicks dey tackle me like Ronaldo and Messi together, na how I go do? One roll of condom dey finish in 3days.

I don't need dis shitt anymore! I wanna sekkle down and choose one. Ujsizzle, Caracta, Idowuogbo errrrm....nadiaSA dat one don marry but still dey send PMs. My prick gaan don bend finish.. Pls I need advice about this chicks before shits hit the ceiling fan..
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:20pm On Aug 03, 2014
MUMU!
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:20pm On Aug 03, 2014
Pours water on him* oya wake up from d dream
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by stormybucci(m): 4:22pm On Aug 03, 2014
craapppppp!!! a goblin post on romance section again?? mtcheew prick bent indeed
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:24pm On Aug 03, 2014
rozzay: I be MUMU!
shocked
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:25pm On Aug 03, 2014
stormybucci: craapppppp!!! a goblin post on romance section again?? mtcheew prick bent indeed
Who b dis ebola virus carrier?
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:27pm On Aug 03, 2014
rozzay: Pours water on him* oya wake up from d dream
I saw ur PM late last night.. I was busy with another girl sorry.
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:28pm On Aug 03, 2014
...congrats,dear....u have just broken guiness book of record......**hands im d award**...oya,oga foto....come snap me n dis headward togeda.....
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:29pm On Aug 03, 2014
rozzay: Pours water on him* oya wake up from d dream
...rozzay,u r nice oo...na water pour on am.....where u suppose pour urine.....
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Guykhena(m): 4:31pm On Aug 03, 2014
Most times this section just tire me.....
I still don't know the difference b/w the "Romance" section and "Joke" section....

But op I believe you sha smiley
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:36pm On Aug 03, 2014
temigracie: ...rozzay,u r nice oo...na water pour on am.....where u suppose pour urine.....
Urine for wat? Is dat hw dutty you can get?... No, I don't bleeps with that.. I like clean girls.
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:37pm On Aug 03, 2014
Guykhena: Most times this section just tire me.....
I still don't know the difference b/w the "Romance" section and "Joke" section....

But op I believe you sha smiley
bros no let am tyre u na true me dey talk.. Dem no dey PM you? See, one Agnis jx send her own now..
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Guykhena(m): 4:45pm On Aug 03, 2014
experimentist: bros no let am tyre u na true me dey talk.. Dem no dey PM you? See, one Agnis jx send her own now..

Temigracie even pm just now ( cheesy ),we talk lerra baby wink
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by stormybucci(m): 4:47pm On Aug 03, 2014
experimentist: Who b dis ebola virus carrier?
i contacted it 4rm u na... They suppose plank sum pple .. Mental nko rental ni
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:48pm On Aug 03, 2014
Guykhena:

Temigracie even pm just now ( cheesy ),we talk lerra baby wink
Temigracie worwor na, I mean all d fine ones..
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 4:51pm On Aug 03, 2014
stormybucci: i contacted it 4rm u na... They suppose plank sum pple .. Mental nko rental ni
Na me yuh wan plank agbero eh! I go show u say I dey chop iron raw..
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:52pm On Aug 03, 2014
Guykhena:

Temigracie even pm just now ( cheesy ),we talk lerra baby wink
....in ur wildest dreams,youngman.....
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:53pm On Aug 03, 2014
experimentist: Temigracie worwor na, I mean all d fine ones..
....aaaawwww,tanks alot sir....dats a compliment...
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 4:55pm On Aug 03, 2014
experimentist: I saw ur PM late last night.. I was busy with another girl sorry.
. I don't send pms to guys who r only experimenting only pros
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by stormybucci(m): 5:01pm On Aug 03, 2014
experimentist: Na me yuh wan plank agbero eh! I go show u say I dey chop iron raw..
4 ur basket mind abi?? abeg commot nd no dae blow lie 4 us... e sure 4 me say u never bleep upto 5girls 4 ur entire bleeping career... go work on ur lieing ability then u come back 2 try ur luck.. mtcheew
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Guykhena(m): 5:01pm On Aug 03, 2014
temigracie: ....in ur wildest dreams,youngman.....

Dreams?
Then I guess you must be the machine in inception,if dreams is the only way,we get to live in our fantasy world,be sure I'll protect you from Freddy Kruger if he tries to take this unique perfect world away,in which your smiles illuminate the sky as the sun,and your cool spotless face mild up the sky at night as the moon smiley in which anything is possible(your head don dey burst now o) ,btw is the below true

experimentist: Temigracie worwor na,
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 5:07pm On Aug 03, 2014
temigracie: ...rozzay,u r nice oo...na water pour on am.....where u suppose pour urine.....
babe make I just pity am
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Nobody: 5:11pm On Aug 03, 2014
rozzay: babe make I just pity am
...lol...
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 5:16pm On Aug 03, 2014
temigracie: ....aaaawwww,tanks alot sir....dats a compliment...
I'm jx kidding girl, saw ur PM too.
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by experimentist: 5:17pm On Aug 03, 2014
rozzay: . I don't send pms to guys who r only experimenting only pros
You're my favourite.. Stay cool, ok..
Re: Nairaland Girls Dey Mental For Me by Djicemob: 10:34pm On Aug 03, 2014
Trolls everywhere.

(1) (Reply)

The Fear Of EBOLA / Ibadan Gals At It Again / How To Argue With CHELSEA Fans In Public

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.