Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,019 members, 7,956,772 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 06:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Police And Ebola (893 Views)
Pastor And Ebola Patient / Conversation Btw Aids And Ebola. / Fg Orders Arrest Of Children Playing Police And Thief (2) (3) (4)
Police And Ebola by ezekiel52: 12:09pm On Aug 26, 2014 |
POLICE: HEY mr man park the car there....PARK I SAY PARK DRIVER: OFFICER GUD Morning SIR, POLICE: what is gud about the Morning? DRIVER: officer abbeg i no well...... POLICE: u are stupid, how that one take concern me.... DRIVER: OGA, u no the pity persin ni. POLICE: no waste my time let me have ur particular. DRIVER: OGa as the tin dey disturb me well, well i leave my particular for house. POLICE: Wetin be dat wey the disturb u wey go make u leave ur particular for house? Park well DRIVER: OGA, E BE LIKE LIKE LIKE LIKE SAY NA E' E' BO POLICE: EBO WHAT? WAIT WAIT WAIT. NO COMPLETE AM MAKE E NO BE WETIN I DE TINK OOOOOO....,CARRY AM GO THE NEXT CHECK POINT AND COMPLETE THE REMAINING 2 LETTER WORDS THERE DRIVER: officer manage this five thousand naira abbeg no vex POLICE.: AH ,AM A GUD SAMARITAN U STILL DEY HERE? GOG GO GO GO GO DRIVER: MOVEEEEEEEEEEEE E POLICE:YEYE, THANKGOD SAY U NO GIVE ME THE LA, NA THAT ONE DEY KILL PEOPLE. |
Re: Police And Ebola by Gooci(m): 1:06pm On Aug 26, 2014 |
Re: Police And Ebola by Mprex(f): 5:45pm On Aug 26, 2014 |
Gooci:pls is the Op's joke funny? |
Re: Police And Ebola by Superstar007(m): 5:59pm On Aug 26, 2014 |
Op. Come here. Where is the joke |
(1) (Reply)
Some Funny And Weird Characters Displayed By Your Neighbours. / Hilarious Reasons Why You Should Own The Iphone 6 / How Do One Put An End To An Addiction?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |