Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,948 members, 7,956,572 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 02:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sooooooo Many Funny Pictures (134760 Views)
Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures / Sooo Many Funny Pics (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (Reply) (Go Down)
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 2:23am On Nov 24, 2010 |
D1KeleVra: Bros, abeg no dey give people wrong idea about me. na Studio dey the pishure, when he be small pikin, he dey always get punished na why he turn to wife-beater. Pharoh: I swear you just fall my hands there. You of all people, I expected better from you. D1KeleVra: Why you just hate me like this? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 2:23am On Nov 24, 2010 |
VickyJ: Come abeg, who you be? I know you from somewhere before? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:00am On Nov 24, 2010 |
Eyin olofofo, make una go go Pally with me no no I dont know why dem dey even talk about me Egbamii, won'pe mi ni wife beater I responsible man jor ooo lol |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by D1KeleVra(m): 4:29pm On Nov 24, 2010 |
tanimz: hmm. . . u do have a point |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 4:42pm On Nov 24, 2010 |
Tehehehe Make una dey talk bout me E dey only make me more popular |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:33pm On Nov 24, 2010 |
D1KeleVra: I'm glad you agree with me. Are you now convinced that it is Studio in the pishure, and not me? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:36pm On Nov 24, 2010 |
I dont have yo time |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:36pm On Nov 24, 2010 |
Who get your time before? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:37pm On Nov 24, 2010 |
Stay away from me |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:39pm On Nov 24, 2010 |
See this one o. Wetin I dey find near you before? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:42pm On Nov 24, 2010 |
Still asking question Why not keep quiet Talkative |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:49pm On Nov 24, 2010 |
It's not your fault. Because Nairaland give you the opportunity to yarn with me no mean so you go abuse am. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:14pm On Nov 24, 2010 |
u dis bow wow wow ghetto chick u and who dey yarn? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 7:15pm On Nov 24, 2010 |
Mschew. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:17pm On Nov 24, 2010 |
stop hating |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 7:18pm On Nov 24, 2010 |
Why I go hate you? Abeg I get better things to do with my life. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 7:19pm On Nov 24, 2010 |
better thing to do with you life like plaiting your pubic hair? no ofience |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:34am On Nov 25, 2010 |
Na better thing for your life be that? Why you like to dey shame yourself for public like this? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 12:43pm On Nov 25, 2010 |
I no get yo time I wan pass |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:57pm On Nov 25, 2010 |
Commot for my front jore. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:33pm On Nov 25, 2010 |
Stop hatin dummy |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:34pm On Nov 25, 2010 |
Na you be the dummy here. Cry-cry baby. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:38pm On Nov 25, 2010 |
U just dey hate I no like haters Leave me abeg wetin Na by force to look yo side? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:40pm On Nov 25, 2010 |
Do what you please, I could care less! |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 6:42pm On Nov 25, 2010 |
My last reply hater Peace! |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 6:43pm On Nov 25, 2010 |
Asalam Alaykum! Peace be unto you human! |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Ikeobinna(m): 7:21pm On Nov 25, 2010 |
rotflmao |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Naijagal12(f): 3:41am On Nov 29, 2010 |
Fathers day in New York
|
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by EfemenaXY: 9:18pm On Nov 30, 2010 |
^^ hahaha!! wetin do all those useless guys now?? that pikin na fine bobo jor |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tayoast(m): 9:50pm On Nov 30, 2010 |
^^awa u, home gal |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Idowuogbo(f): 9:50pm On Nov 30, 2010 |
good , any gist |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tayoast(m): 10:08pm On Nov 30, 2010 |
ID toh bhad U know where we 'gist' na **drags her 2 corner in a BAD SHARP GUY's way** |
(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (Reply)
HALL OF FUNNY PICS / Yab! Yab!! Yab!!! Childhood Yabbing / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |