. - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › . (2089 Views)
| Re: . by Nobody: 10:28am On Sep 04, 2014 |
chemystery: LaurelP, the thing tire me o. Wetin come tire me pass be say even rozzay wey create thread for her nairaland crush follow put mouth for this matter.Lol wat I do If u compose such poem I go lock u for room flog u flog u flog u. Wen u comeout na belle u go carry |
| Re: . by willydadon(m): 10:37am On Sep 04, 2014 |
Inasmuch as it looks ridiculous I think people should be entitled to their own opinion or what do you think @ OP. |
| Re: . by mencade5(m): 10:42am On Sep 04, 2014 |
190theclown:e don tay wey u dey pursue small small girls ooo. Make u dey remain for us na. ![]() |
| Re: . by ruthobaz(f): 10:42am On Sep 04, 2014 |
rozzay: Pls dear tell dem o. We don't like it( buh incase any guy wants to do dat for me dey can write a lovely poem, me love poems)Nd u said u dn't like it? U sha..... |
| Re: . by chemystery: 10:45am On Sep 04, 2014 |
rozzay: Lol wat I dochizos!!! Which kind flog come be dis one and wetin dem deh use flog am? Runs out of thread for safety... |
| Re: . by incredibleone: 10:46am On Sep 04, 2014 |
Shey oro awon omokunrin alaileko jatijati yen ni eun so ? Awon adagba ma danu |
| Re: . by Nobody: 10:47am On Sep 04, 2014 |
I think the guys doing this are teenagers. So don't blame them. |
| Re: . by Nobody: 10:49am On Sep 04, 2014 |
ruthobaz: Nd u said u dn't like it? U sha.....I don't o babe, buh dey will continue so I just dey advise in advance |
| Re: . by Nobody: 10:51am On Sep 04, 2014 |
chemystery: chizos!!! Which kind flog come be dis one and wetin dem deh use flog am? Runs out of thread for safety...*bangs d door on his face, pulls him by d block us * were u dey run go |
| Re: . by Nobody: 10:51am On Sep 04, 2014 |
Ruth, are we enemies? ruthobaz: Nd u said u dn't like it? U sha..... |
| Re: . by chemystery: 10:52am On Sep 04, 2014 |
incredibleone: Shey oro awon omokunrin alaileko jatijati yen ni eun someaning? |
| Re: . by Exagge007(m): 10:53am On Sep 04, 2014 |
rozzay: Lol wat I doLawd have mercy!!!! Eiye aiye of Awon iyaaaaaaa ![]() |
| Re: . by 1one: 10:56am On Sep 04, 2014 |
ruthobaz: Nd u said u dn't like it? U sha.....Is that your natural hair? |
| Re: . by chemystery: 11:06am On Sep 04, 2014 |
rozzay: *bangs d door on his face, pulls him by d block us * were u dey run gohelp o! She wanna r.ape me... Oya no vex... Let me compose a good poem for you now... #the thing wey you deh find o, you go see am o... If i deh run before o, i no go run any more o... To gree say na rock and run away, na make we for rock another day... # se you like this one? |
| Re: . by ruthobaz(f): 11:08am On Sep 04, 2014 |
1one: Is that your natural hair?Yes,it is.Doesn't look like one? |
| Re: . by 1one: 11:16am On Sep 04, 2014 |
ruthobaz: Yes,it is.Doesn't look like one?The length of your hair falls under the statement... "wonderfully made"... I've only seen a Nigerian girl's hair like that ONCE.. JUST ONCE!.. Hope you don't have plans on cutting it ![]() |
| Re: . by 190theclown: 11:17am On Sep 04, 2014 |
LaurelP: D way toto dey shak you ehn ![]() U sabi me before ![]() |
| Re: . by 190theclown: 11:18am On Sep 04, 2014 |
mencade5: e don tay wey u dey pursue small small girls ooo. Make u dey remain for us na. ![]() this one na new project ![]() |
| Re: . by tosyne2much(m): 11:24am On Sep 04, 2014*. Modified: 11:39am On Sep 04, 2014 |
LaurelP: Some guys have just refused to have sense in their life. How can a full grown, mature, able bodied young man indulge in dis idiosycratic behaviour?wasere padi mi.... May you live long to reap d fruit of ur labour |
| Re: . by mencade5(m): 11:25am On Sep 04, 2014 |
190theclown:hahaha...she belongs to you. |
| Re: . by LaurelP(op): 11:26am On Sep 04, 2014 |
190theclown:When it comes to toto mata, everybody sabi u |
| Re: . by Nobody: 11:27am On Sep 04, 2014 |
Exagge007: Lawd have mercy!!!! Eiye aiye of Awon iyaaaaaaaU want make I flog u join. Hehehehe |
| Re: . by LaurelP(op): 11:28am On Sep 04, 2014 |
tosyne2much: wasere padi mi.... May you live long to read d fruit of ur labourTwale bros I hail thee |
| Re: . by tosyne2much(m): 11:29am On Sep 04, 2014 |
vizkiz: abeg tell those sh*t headshahahahahahaha na WayRay na him u be ooooo.... No use laff kill me here oooo |
| Re: . by Nobody: 11:30am On Sep 04, 2014 |
chemystery: help o! She wanna r.ape me... Oya no vex... Let me compose a good poem for you now...Speechless |
| Re: . by chemystery: 11:31am On Sep 04, 2014 |
tosyne2much: wasere padi mi.... May you live long to read d fruit of ur labourLaurelP, you mate deh reap fruit of labour but na read you go read your own. Lmao |
| Re: . by nikkypearl(f): 11:33am On Sep 04, 2014 |
190theclown:Seriouslee ?are u d same 190theclown?where av u been ![]() |
| Re: . by chemystery: 11:34am On Sep 04, 2014 |
rozzay: Speechlesshahahahahaha! no o! You must flog o. |
| Re: . by Yommy247(m): 11:35am On Sep 04, 2014 |
rozzay: Pls teewai3 write me a poem b4 I answer ur pm owayray re o! |
| Re: . by tosyne2much(m): 11:39am On Sep 04, 2014 |
chemystery: LaurelP, you mate deh reap fruit of labour but na read you go read your own. Lmaolol.. That should av given u an insight dat it was jst a mere typographical error.. That's one of those typing errors we often make.. *modified* |
| Re: . by Exagge007(m): 11:41am On Sep 04, 2014 |
rozzay: U want make I flog u join. HeheheheThis one can sure flog. . . . . So don't ever front going fist to fist with her. . . .your condition will be critical, she go beat all life troubles comot your body ![]() But you can thank me later ssha ![]() |
| Re: . by Exagge007(m): 11:43am On Sep 04, 2014 |
Na one of those girls wey no dey answer DM on twitter and na them dey hungry for Mention pass ![]() |
Nigerian Prostitutes Congratulate Buhari, Declare Nationwide Free Sex • My Love For Small Girls: Is It Normal? • Romance Section: Interesting Threads Library! ! ! • 2 • 3 • 4
Dear Men: What Do Yall Want From Us • "How Premarital S*x Affected Me And My Husband" – Toyin Aimakhu • .

? Awon adagba ma danu

