Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,393 members, 7,836,581 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 10:10 AM

Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs - Culture (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs (3800 Views)

Jamming Spot For Londoners/uk Peeps - All Slangs Are Allowed / Jamming Spot For Londoners And Britons... All London Slangs & Twangs Are Allowed / Nigerian Pidgin Internet Slangs (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by kokoye(m): 1:30pm On Oct 29, 2008
bus passenger to conductor: abeg move ojare, no take ur dirty clothes dirty me

conductor: madam abegi! se as she dey do like say she no dey shit! I GET MONEY PASS YOU
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Gamine(f): 1:45pm On Oct 29, 2008



Passenger::: I don dey shout since, Anthony anthony

you don carry me go agege, oni ranu, ode, mumu

Conductor::: [/b]you dey shout, man like you dey shout,

pesin wey dey sit near u no hear, you dey shout like chicken wey no get head

comot dia jo
[b]
Passenger:::
ori e ope (leaving the bus) throwing waka to the conductor.
e no go better for you.

Conductor::: i don already better than u, see as ur shoe dey open mouth like fitch
oponu
abeg driver carry go!

Passenger: still mouthing words, no one can hear, as the bus speeds off embarassed grin
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Morenike3(f): 9:14pm On Oct 30, 2008
rotflmao!! grin grin grin
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by goodass(m): 2:13pm On Nov 09, 2008
enter wt yor shainge ooo, na now i jus start work

i no kari shatah (charter), make una ansa yor b/stop surname o

cele!. . abi na kei-roo-boo!

animashaun! .hisses asewo oshi

Jimoh wa, oga mi won ni friday wa o!

Foga! (datz vulcanizer)

'my car' ha aanu e n shey mi, maa brush e

were!
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Gamine(f): 2:40pm On Nov 09, 2008
lol

mehn.

one day, last week.

Passenger: Conductor gimme my change, why are you proving stubborn

Conductor: Im proving stubborn, who you be?

Passenger: i am warning you, give me my change or you will see it.

Conductor: I will see wetin, You be Jesus Christ?? you wan do wetin, You be Jesus Senior??

you wey be nothing but Educated Illiterate, abeg comot dia jo,
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by goodass(m): 5:08pm On Nov 09, 2008
e rata, e say be o (buy peeper make soup o)

o wa legbe e. wole kanle oga mi!
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by TOYOSI20(f): 2:51am On Nov 10, 2008
goodass:

enter wt yor shainge ooo, na now i jus start work

i no kari shatah (charter), make una ansa yor b/stop surname o

cele!. . abi na kei-roo-boo!

animashaun! .hisses asewo oshi

Jimoh wa, oga mi won ni friday wa o!

Foga! (datz vulcanizer)

'my car' ha aanu e n shey mi, maa brush e

were!




lol. . . . . foganizer. . . . . tongue
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by titilaelae(f): 2:39pm On Nov 12, 2008
Mooyo obee! Olomode kii da be, kote olora obe!!!

O nyo-butter, fine bread!!!

Emtea tutu (e mu tea tutu)

Olupoki-poki, aporo epa'Jebu! O ko gono, o pa mabe, o o le teyawo e kanle, aporo orijina re!

Ogun omode nto le re. Risika nto'le, Rashidi ntoo le, e ma gbaun ti o da laaye!

Oyin ladun osan. Ajase leleyi o, fine agbalumo
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by kokoye(m): 2:46pm On Nov 12, 2008
titilaelae:

Mooyo obee! Olomode kii da be, kote olora obe!!!

O nyo-butter, fine bread!!!

Emtea tutu (e mu tea tutu)

Olupoki-poki, aporo epa'Jebu! O ko gono, o pa mabe, o o le teyawo e kanle, aporo orijina re!

Ogun omode nto le re. Risika nto'le, Rashidi ntoo le, e ma gbaun ti o da laaye!

Oyin ladun osan. Ajase leleyi o, fine agbalumo


wow titilaelae!!! I am tripping for you right now!! moyika otun o, moyika osi, owo mi ree wink

straight from the motherland

nice one
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by titilaelae(f): 3:24pm On Nov 12, 2008
@Kokoye, Thanks kiss kiss
and here, more for your reading delight

Conductors' slangs

Oga mi, paro lo, jeun lo, cable lo jo!
Egbe e o daa o
Maa jemu e, were
I go drive myself, commot for road jo!
Too ba ni changi ma wole o
No lapping
Mi o gbe staff o
Omo yeri e
Bolade-Oshodi, Bolade-Oloshi, antoni ma wole o
Oga mi, te mole fun ko jabo, one time!!
Jade! wole!
Oko asewo, kuro loju ona!
Enter your N20 changi o
Alooong!!!!
Ile Sick (Zik), Mangoro-Cement ma wole o, Egbeda Straaaaaat
Ileese!


Agbero Slangs
Owo mi da?
Owo Mortuary,
Owo Irole,
Owo Shairman
Owo Boys

More on Hawkers
Wara oojo re,
Robo Abekuta re
Iya kaabo omo kuule re
My-my tutpas (toothpaste)
Buy your Starcom line, one-one thousond
Buy pampas (pampers)
Odun yi o ye, one-one faif (N1,500) buy your lace for Krismas
Fine redmade (readymade)
Bend-down select, bend-down select, alaroro mawole
Dike-dike, on di garawa, o ndi panu

A beg, a dey go, come back next time with more after I go don pass thru Oshodi grin
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by kokoye(m): 3:52pm On Nov 12, 2008
damn damn damn!!!
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Nobody: 4:12pm On Nov 13, 2008
/
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by kokoye(m): 4:24pm On Nov 13, 2008
oke abi isale ?
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Adexy001(f): 11:55am On Nov 14, 2008
Buy Lemon Vicks, no more cattarh, no more cought, no more kpo ho kpo ho
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Moyola(f): 12:32pm On Nov 14, 2008
goodass:

enter wt yor shainge ooo, na now i jus start work

i no kari shatah (charter), make una ansa yor b/stop surname o

cele!. . abi na kei-roo-boo!

animashaun! .hisses asewo oshi

Jimoh wa, oga mi won ni friday wa o!

Foga! (datz vulcanizer)

'my car' ha aanu e n shey mi, maa brush e

were!


hehe. . . . grin
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by kokoye(m): 2:36pm On Nov 14, 2008
Adexy001:

Buy Lemon Vicks, no more cattarh, no more cough, no more kpo ho kpo ho

nice one.
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by goodass(m): 11:44am On Nov 15, 2008
conductor:

o wa legbe e

wole, wole kanle

paro lo joooo, oga mi

o loyun o ponmo o. o n bole, te mole fun. .diedie.

jade lo. .finally!

gbemu e, maa jemu e!

ikotun isheri 2 more shans (or yansh)!

ikeja insyd! ile zik, along ma wole o. 1st b/stop unda bridge!

unda! cement! mangoro! along! national!, hiapot!, PWD, shogunle! alasia! bolade! all pasenja!!!
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Cipriani(m): 2:52pm On Nov 15, 2008
DRIVER:  my car!!!  were ni e

CONDUCTOR: olosi o ti je tan

PASSENGER: conductor, wey my change abi you wan chop am

CONDUCTOR: ow mush you give me sef wey you come dey shout like dog?

PASSENGER: you dey craze!!! na your mama dey shout like dog

CONDUCTOR: na your family dey shout like dog, you this monkey

PASSENGER: na you and your driver be monkey

DRIVER: madam, wetin I do you wey you dey call me monky, I go swear for you Oooo!!!

OTHER PASSENGERS: abeg madam, e don do, driver, face front make you no go drop us inside water

DRIVER: na all of you dey mad

OTHER PASSENGERS: na you gangan dey craze; your family dey mad; I will deal with you if you don't take time

CONDUCTOR: Oga, that one na inglishh, all na shakara

OTHER PASSENGER: Okay, today you will know that I am a gallant man

Bus stops at Police Barracks, Other passenger calls police friends
Conductor runs away, Driver is arrested and given the beating of his life
Other passengers beg on the driver's behalf.

THE END
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by goodass(m): 11:56am On Feb 27, 2009
A'ege (d guy don chop d 1st 'g' in 'Agege')

2 more yansh!
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by CarlosVent(m): 6:04am On Jul 05, 2010
d slangs makes their life enjoyable for them
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by Jarus(m): 10:58am On Jul 05, 2010
iyalaya grin
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by nellaluv(f): 12:41pm On Jul 05, 2010
Ketu waso (50naira)
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by anitabest(f): 1:21pm On Jul 05, 2010
zoru edudu gi ebee, buy ur planintain here.
thinking more,,,,mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm, infact later.
Re: Naija Street Hawker / Bus Conductor Slangs by jibsyola(f): 2:38pm On Nov 10, 2010
Have you heard conductor calling oloshi oloshi instead oshodi.lol

(1) (2) (Reply)

Yorubaland:the Best Place To Marry From? / The True & Sad Story Of How Afonja Lost Ilorin And Its Kingship To The Fulanis / Merry Christmas Greetings And Messages 2015

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.