Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,915 members, 7,835,056 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 02:41 AM

Can You Marry A Celebrity? - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Can You Marry A Celebrity? (2423 Views)

Photo Of The Day( She Is A Celebrity In Her World) / When U Get Married To A Celebrity Branch Manager, Lol (Photo) / Which Celebrity Would You Marry If You Had The Opportunity? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:00pm On Oct 31, 2008
MrCrackles:

if you open that mouth call Mr Crackles again, i would play you about like a football!! grin

[b]who u be - dummy
whenur mama send u go school
u no even fit learn wetin celeb mean
if u talk nonsense there hen i go slap u now
ewu nama  tongue[/b]
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:02pm On Oct 31, 2008
MrCrackles:

thank you! grin

Kanu sef dey try flash him scattered and haggard dentures, when them dey do celebrity roll call, which kain rubbish be that!!! grin grin

abeg show us ur own teeth
waiting

shocked pls ave seen enough already tongue
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 5:04pm On Oct 31, 2008
brash and shylla e don doooooo,if not i go e-slap two of una,now angry
grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:04pm On Oct 31, 2008
ibkaye:

Oh, nigerian celeb? Didn't even read properly, in that case, NO

and what wrong is with Nigerian celebrities
or are u not a Nigerian
u should be proud of ur country and not ashamed
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:05pm On Oct 31, 2008
shylladear:

abeg show us ur own teeth
waiting

shocked please ave seen enough already tongue


shylladear na u be EWU PONMO!!! grin

if i catch you, you go sweat like christmas turkey or sallah nama grin

carry your bag go live with Kanu for Hollywood naw, gorimapa like u!! cheesy
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:05pm On Oct 31, 2008
whatever90:

brash and shylla e don doooooo,if not i go e-slap two of una,now angry
grin

haha

me i don stop, i just wan test run Aunty Shylla engine!! grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:06pm On Oct 31, 2008
whatever90:

brash and shylla e don doooooo,if not i go e-slap two of una,now angry
grin

if u won slap person first slap brash  
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:09pm On Oct 31, 2008
MrCrackles:

shylladear na u be EWU PONMO!!! grin

if i catch you, you go sweat like christmas turkey or sallah nama grin

carry your bag go live with Kanu for Hollywood naw, gorimapa like u!! cheesy

onukwu
who tell u say i get gorrimakpa
u go just dey jamtalk anyhow
if i catch u hen angry
walai
this nairaland no go contain me and u
ewu nama tongue
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:11pm On Oct 31, 2008
mr cracles abi na brash
i just they start oh
i never finish
se u dey hear me so wink
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 5:13pm On Oct 31, 2008
bia brash and shylla e be like say two of una no get work

*drags shylla and brash'S ear*
oya make una follow me come help me wash dirty plate wey dey my house angry
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:13pm On Oct 31, 2008
shylladear:

onukwu
who tell u say i get gorrimakpa
u go just dey jamtalk anyhow
if i catch u hen angry
walai
this nairaland no go contain me and u
ewu nama tongue


come u get wahala oo
carry go, i no dey mood to panel beat you like Okada wey Jam Molue
come back for night after i don chop belle-full
u go regret say u jam Brash!! grin

infact i no do again, i no wan make dem Ban me

Madam Kanu, enjoy your weekend!! cool
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:17pm On Oct 31, 2008
whatever90:

bia brash and shylla e be like say two of una no get work

*drags shylla and brash'S ear*
oya make una follow me come help me wash dirty plate wey dey my house angry


i dont know how to wash plates Madam Danke, but i can eat Eba and Egusi Soup if you cook!! grin

hehe, just winding Shylla up, itz all fun for me!!! grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:21pm On Oct 31, 2008
@brash
yes sir i go enjoy am

lazy man
u no fit wash plate tongue
na im be say if ur wife get bele u go leave am dey follow another woman abi

hey brash se na so i teach
u don dey fall my hand oh embarassed
so after all the home training wen i give u; u still lazy like this haba
brash abi u won kill me grin grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:30pm On Oct 31, 2008
shylladear:

@brash
yes sir i go enjoy am

lazy man
u no fit wash plate tongue
na I'm be say if ur wife get bele u go leave am dey follow another woman abi

hey brash se na so i teach
u don dey fall my hand oh embarassed
so after all the home training when i give u; u still lazy like this haba
brash abi u won kill me grin grin


u too much naw, if i kill u, which woman wey i go follow?! grin

nor worry u be my own anytime anyday

one love

wink
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:35pm On Oct 31, 2008
@brash
ok i don forgive u
make i give u one kiss kiss oya catch am quick oh
ok gud9t i won go sleep
this na another one kiss
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 5:38pm On Oct 31, 2008
what kind.a lovey dovey is going on here?
Re: Can You Marry A Celebrity? by shylladear(f): 5:49pm On Oct 31, 2008
whatever90:

what kind.a lovey dovey is going on here?

is it concirns u
damiloun moni is it concirns u
or are u jealous wink
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:54pm On Oct 31, 2008
whatever90:

what kind.a lovey dovey is going on here?

Jealousy dey brew small small!! grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 5:56pm On Oct 31, 2008
shylladear:

is it concirns u
damiloun moni is it concirns u
or are u jealous wink


no mind Madam Whatever90, na me and you be the real deal!! grin tongue
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 8:27pm On Oct 31, 2008
shylla who tell u say i dey jealous? person no fit jealous untop e own property naaa tongue

brash hon,bawo ni kiss
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 8:29pm On Oct 31, 2008
whatever90:

shylla who tell u say i dey jealous? person no fit jealous untop e own property naaa tongue

brash hon,bawo ni kiss
[/quote


hahaha

i dey jare my dear Rampagain

wetin dey shelle?

Sistawoman don dey run mouth again for that thread!! NAWA OOO  grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 8:37pm On Oct 31, 2008
MrCrackles:

hahaha

i dey jare my dear Rampagain

wetin dey shelle?

Sistawoman don dey run mouth again for that thread!! NAWA OOO  grin

no mind d woman ,her story don tire person,everyday na soso praise after she go soon come back tel us how d man take vex her
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 8:39pm On Oct 31, 2008
whatever90:

sista woman quit ranting all over nairaland!

hahahaaa
grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by Nobody: 8:39pm On Oct 31, 2008
shocked cheesy
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 8:40pm On Oct 31, 2008
abeg brash and ibkaye now wey una don know,abeg make una modify am so dat pple no go see,me don modify my own
Re: Can You Marry A Celebrity? by Nobody: 8:42pm On Oct 31, 2008
lol i haff cheesy

jenny dear you too much cheesy
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 8:46pm On Oct 31, 2008
wey brash?brash modify dat thing naaa angry
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 8:46pm On Oct 31, 2008
ehen ib my sweetheart ba wo ni grin

brash no mind am,naim make i tire for her story,cos i know say the end fit get k-leg
Re: Can You Marry A Celebrity? by MrCrackles(m): 8:50pm On Oct 31, 2008
whatever90:

wey brash?brash modify that thing naaa angry

i don do am naw grin

whatever90:

ehen ib my sweetheart ba wo ni grin

brash no mind am,naim make i tire for her story,because i know say the end fit get k-leg

if i be the woman, i for wait make we grow white hair together before i start to dey yarn for public forum!! grin
Re: Can You Marry A Celebrity? by Nobody: 8:51pm On Oct 31, 2008
@jenny dearest
mo wa kpa baby mii, iwo nko kiss
Re: Can You Marry A Celebrity? by chamotex(m): 11:04pm On Oct 31, 2008
na Hot people just full this thread
Re: Can You Marry A Celebrity? by whatever90(f): 11:58pm On Oct 31, 2008
i dey ooo my sweetheart @ibkaye kiss

(1) (2) (3) (Reply)

~Jennifer Lopez Falls On Her Ass At American Music Awards 2009~ / Beyonce Pregnant / PHOTO – Nollywood Actress Mercy Johnson Pregnant

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.