Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,394 members, 7,958,127 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 09:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Time (5616 Views)
Oya Laugh It Out: The Space Travel With A Nigerian No Time To Check Time. / No Time For Joke.. It's Urgent. Become A Contributor And Make Money / No Time To Wait For The Ladies ;D ;D;D ;D (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
No Time by osejemen: 4:03am On Nov 08, 2008 |
abeg i wan go offline cos i wan go kpef no time,naija for life. |
Re: No Time by Jeovy(m): 8:29am On Nov 08, 2008 |
this is how it starts |
Re: No Time by krama(m): 12:01pm On Nov 08, 2008 |
Jeovy: Now this is the joke. . . can't stop laughing hahahahaha |
Re: No Time by Gabry(f): 3:50pm On Nov 09, 2008 |
Poster, just tell us you want to shait thats why you need to go offline ok? Who cares, I shait, you shait, we all shait. Theres nothing to be embarrass about |
Re: No Time by just1n(m): 4:05pm On Nov 09, 2008 |
gabrywyl:oya make we dey shait dey go . . . noooooooooooooooooooooooooo timmmmmmmmmmmeeeeeeeeeeeeeeeeeee! funny peeps |
Re: No Time by Gabry(f): 4:25pm On Nov 09, 2008 |
Who is funny for hia |
Re: No Time by krama(m): 8:27pm On Nov 09, 2008 |
YOU! |
Re: No Time by mykali(m): 8:35pm On Nov 09, 2008 |
no, ME! |
Re: No Time by krama(m): 8:48pm On Nov 09, 2008 |
ok, YOU and YOU! |
Re: No Time by mykali(m): 8:57pm On Nov 09, 2008 |
just ME! |
Re: No Time by clemcykul(f): 11:06am On Nov 10, 2008 |
yeah just u and ur samll dickie |
Re: No Time by sima(f): 11:07am On Nov 10, 2008 |
@poster beginner. . 4 d first time in my life, i dont understand what's up wit dat? |
Re: No Time by clemcykul(f): 11:36am On Nov 10, 2008 |
nothing much |
Re: No Time by sima(f): 11:38am On Nov 10, 2008 |
gud answer. . |
Re: No Time by clemcykul(f): 11:58am On Nov 10, 2008 |
my head don dey big o |
Re: No Time by sylve11: 12:57pm On Nov 10, 2008 |
osejemen: oboy u one go commit suicide? |
Re: No Time by clemcykul(f): 1:53pm On Nov 10, 2008 |
no |
Re: No Time by OGUNS2002: 1:56pm On Nov 10, 2008 |
;d |
Re: No Time by Gabry(f): 3:07pm On Nov 10, 2008 |
LOL See your chipanzee face. |
Re: No Time by clemcykul(f): 3:22pm On Nov 10, 2008 |
why call him that? |
Re: No Time by Gabry(f): 3:22pm On Nov 10, 2008 |
because he look like one |
Re: No Time by Jeovy(m): 6:55pm On Nov 10, 2008 |
gabrywyl:dem don spoil gaby for me |
Re: No Time by sima(f): 7:02pm On Nov 10, 2008 |
clemcykul:awww. . i can help **brings out d needle** |
Re: No Time by sima(f): 7:04pm On Nov 10, 2008 |
gabrywyl:i hope my own fine pass chipan oO . . no even tell mi i know d answer |
Re: No Time by krama(m): 8:59pm On Nov 10, 2008 |
Yes, na only small your face fine pass chimpan own. . . in fact no much difference |
Re: No Time by sima(f): 9:04pm On Nov 10, 2008 |
chei. . . na u of all people rub my face 4 ur ass like dis |
Re: No Time by krama(m): 9:11pm On Nov 10, 2008 |
chei, abeg sofri sofri for mi! Sorry na slip of finger |
Re: No Time by sima(f): 9:14pm On Nov 10, 2008 |
u no serious. . . slip of brain touch koh |
Re: No Time by dreday(m): 9:17pm On Nov 10, 2008 |
@ poster,you too much jare.See as you just grab everybody attention.I hail u |
Re: No Time by cbase: 9:29pm On Nov 10, 2008 |
thank you |
Re: No Time by krama(m): 10:25pm On Nov 10, 2008 |
You are welcome |
Re: No Time by cbase: 8:51am On Nov 11, 2008 |
welcome 2 wher? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Your Face / A Nigerian Chats With God / Funny African Man
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |