Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,117 members, 7,957,176 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 08:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics (18841 Views)
Poll: Who's your favorite?Lagbaja: 7% (1 vote)Sound sultan: 78% (11 votes) Tuface: 14% (2 votes) Eedris: 0% (0 votes) Rugged Man: 0% (0 votes) Other: 0% (0 votes) This poll has ended |
A thread for acoustic guitarist: beginners,amateurs and professionals / Sound Sultan vs. Ruggedman: Who's Better in Rhyming? / Sound Sultan (2) (3) (4)
Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by Christino(m): 10:32pm On Aug 04, 2006 |
Sound sultan, naija ninja (Kennis Music) Na for all ma brothers wey don ja commot for naija always try to dey look back because there's no place like home Yknawmean? Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile And na true men Check this out Bridge: (Ajo o dabi ile No matter where u go make u no forget area o area o Na naija Ti ode ba tile Pada wale o wale o) Chorus: (How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey Far away, that one no say make u dey bone area o Mother landi o) na your area o Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go chicago Remember Nnamdi sell him car So you go go America All these people wey bin dey raise you still dey stay for face me i face you promise say u no go fashie them every other month u go dey tashi them Hillary wey u been promise to marry Still dey wait ol boy she don tarry When she see u na inside Ovation You marry Oyinbo from another nation Use mago mago get dough Now your Oyinbo wife don't know next thing you know she don go report you Wetin you know them don deport you (Chorus) (Bridge) You been say na one year E come turn to two years You don go for seven years But You dey serve eleven years Even when your papa pai Plus the tears your mama cry Bayo for chicago o Dem dey miss you for Okoko o Biodun for Canada Your mama still dey wonder Igba wo lo to ma pada o Remember for naija you get iyawo Ko dabi ile (5 times) Ajo o ma dabi ile o (Chorus) (Bridge) You say u go call Everybody wait tire for your call Rote o, why u go like so o? From germany, to carry coco enter Yankee but then coco burst for your bele Rest in peace. You fly away How come one day wey fun dey u fit come backi o Your papa landi o I understand sey u been so far away Long long way from home (4 times) You got a long long way from your papa land (Bridge) Think before u enter that plane All ma brothers in the west,south, east, north south U know how we doing it And all these people wey dey rule us Make una try make naija sweet Make we get water, light e.tc. So that people go dey come house (Kennis Music) All the cardinal points Respect All ma people in da house. (ripped by XSi) - hoping to find the lyrics to Gino's "No be God?" pictures here please 3 Likes |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by Christino(m): 7:14am On Aug 18, 2006 |
|
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by kbone(m): 9:58am On Aug 18, 2006 |
nice one puttin the lyrics up, the message is clear n simple and the words of the song talk to one's mind |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by Deepop(f): 10:49pm On Sep 01, 2006 |
dis guy is really hot! his songs are loaded with powerful lyrics |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by Christino(m): 9:23am On Sep 12, 2006 |
If you google "Sound Sultan Area lyric" the first result is this page. Live! not even sound sultan's website. See levels. nairaland for sheezle ma nizzle. |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by Christino(m): 6:47am On Jan 18, 2007 |
Any latest on dude's music |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by ahmbal(m): 6:13pm On Sep 29, 2014 |
pls guys I need link to download dx song pls hlp me out |
Re: Motherland (area Acoustic) - Sound Sultan, Lyrics by doctimi(m): 3:16pm On Jul 17, 2015 |
(1) (Reply)
DOWNLOAD MP3: Kontrolla – Shortcut To Success / Davido Praying To Win Grammy Award After Downplaying Burna Boy's Grammy Effort / ElRazur Presents "The Snippets Of The Plan Of The Unofficial Nairaland Mixtape"
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |