Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,131 members, 7,818,393 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:16 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Boko Haram Bomb Helicopter For Girei,adamawa (675 Views)
Godswill Akpabio Boards Helicopter For Thanksgiving Service In Abia State(pics) / Nigerian Soldiers Discover Boko Haram Bomb Making Factory In Yobe (photos) / Osun Acquires Helicopter For Aerial Surveillance, Emergencies (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Boko Haram Bomb Helicopter For Girei,adamawa by naijapalava: 11:33pm On Nov 13, 2014 |
Vigilante wey dey Gombi for Adamawa kill 8 of de Boko Haram members n pursue dem enter Mubi n now dem don reach Girei. Na dat time dem vex bomb one of de two military helicopters for Girei,Adamawa dis nyt (thursday). Na two helicopter dey fly but na one dem shoot,bt e b like sey de deadly Boko Haram member don dey inside bush n na dat time dem vex shoot one of de helicopter wey dey fly for dia camp come down. More news on dis issue dey come ur way soon or check naijapalavas.com for more ogbonge news on pidgin |
Re: Boko Haram Bomb Helicopter For Girei,adamawa by gtrust: 4:11am On Nov 14, 2014 |
Pictures if the Helicopter No helicopter was shot down on Thursday!! Helicopter bombing fleeing BK instead!!! |
Re: Boko Haram Bomb Helicopter For Girei,adamawa by naijapalava: 8:05am On Nov 14, 2014 |
a friend in federal university of technology called to inform me abt it as a blogger.no foto send |
(1) (Reply)
Mu’azu’s Seat Under Threat As PDP Governors, Tukur Seek His Removal / 8 Killed, 1 Injured In Shinge, Nasarawa State, By Gunmen In Military Uniform / Gov Of Katsina Caught On Video Prodding His Party Members To Kill Opposition
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |