Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,237 members, 7,818,794 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 03:54 AM

HALELUYAH! Oyibo Magic:Medicine To Make Yor Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / HALELUYAH! Oyibo Magic:Medicine To Make Yor Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out (1304 Views)

Frenchman Invents Pills That Makes Farts Smell Like Chocolate [photo] / Oyibo Caught Easing Himself On A Bridge In Lagos (in Picture) / Haleluyah! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

HALELUYAH! Oyibo Magic:Medicine To Make Yor Mess Dey Smell Like Chocolate Is Out by AKPOSbaba: 5:31am On Dec 04, 2014
My brodas and sistas, now you fit make yor anus di talk of di town dis christmas season.
For di fest time in di history of di world, to dey mess go dey make sense now bicos, one man from France,Christian Poincheval wey im frend almost kill with mess wey dey smell like kabad and soup wey don sawa for 40 days, don vex make one merisin wey go make yor mess dey smell like chocolate and habiscus flower or even dey smell like stew wit korect curry smell.
He say, since di gas attack nearly kill pipo for di restaurant dat day, naim he vex say he must do someting about smelling mess.

READ MORE/PHOTOS>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/new-drugs-to-make-your-mess-dey-smell.html

(1) (Reply)

Complaint- Why Was I Banned From Family Section? / Can You Allow Your Lecturer To Do This To You (picture ). / Etisalat 120 Gb For A Year Get Yours Now

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.