Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,806 members, 7,817,339 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 10:31 AM

Mehn, Na Die I Dey . Lol - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mehn, Na Die I Dey . Lol (8497 Views)

Mehn!!! See Fashion!! We Still Dey Learn / PHOTO:Omo Mehn, Check Out The 'Swag'! / The Funniest Joke Mehn Am Still Laughing My God....!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Lolabbey: 11:40am On Mar 19, 2009
who dey copy dis wan
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 11:41am On Mar 19, 2009
so na your one and only u dey call dis one for public abi?
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Lolabbey: 11:44am On Mar 19, 2009
e b like sey na lie lie water dem use baff u
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 11:45am On Mar 19, 2009
*throws stones at studio*
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Ben13: 11:46am On Mar 19, 2009
by their posts you shall know them

studio, what's up?
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 11:47am On Mar 19, 2009
clemcykul don grow wings.



lollabey, u know u mean the whole world to me??
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 1:00pm On Mar 19, 2009
the whole world in your nitemares
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Ben13: 6:01pm On Mar 19, 2009
lie
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by D1KeleVra(m): 6:56pm On Mar 19, 2009
You dey there? Local TV Reporter! *mcheew*
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 7:51pm On Mar 22, 2009
local tv reporter, hahaha, i don die grin
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 11:25am On Mar 23, 2009
die na, but i go miss u small
lol
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 7:56pm On Mar 23, 2009
u cant hold a man down without goin down with him
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by CrazyMan(m): 1:12am On Mar 24, 2009
Says who?
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 3:06pm On Mar 24, 2009
dont worry studio419 we might go down together
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by CrazyMan(m): 6:23pm On Mar 24, 2009
Hmmm.
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 8:15pm On Mar 24, 2009
clemcykul:

dont worry studio419 we might go down together

studio419? shocked

MY HANDS ARE CLEAN cool
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by D1KeleVra(m): 8:26pm On Mar 24, 2009
Story! tongue
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Ben13: 8:29pm On Mar 24, 2009
you again?
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 8:32pm On Mar 24, 2009
i blame the person wey give am access to puter
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Ben13: 8:41pm On Mar 24, 2009
abi o
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 11:04am On Mar 25, 2009
@studios
u don dey yarn as if u sabi manipulate computer
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 7:45pm On Mar 25, 2009
reserve my comment till i'm done fasting
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by clemcykul(f): 10:40am On Mar 26, 2009
u go soon die be that, though am gona miss ya somhow
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by D1KeleVra(m): 1:35pm On Mar 26, 2009
Studio na 419 na!
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 5:13pm On Feb 04, 2011
lol, i no get time for your lousy yarns, mtchew
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by D1KeleVra(m): 5:20pm On Feb 04, 2011
I know say na conji dey worry u. . . no chick fit give u face sad
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 5:22pm On Feb 04, 2011
ol boy leave my shirt, i no be gay like you, mtchew
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Nelson6(m): 3:55pm On Feb 07, 2011
lol@clemcykul grin
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 5:01pm On Feb 07, 2011
Clemcykul na person? Mtchew
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Nelson6(m): 5:28pm On Feb 07, 2011
i gbadun da guy mouth grin
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 11:26pm On Feb 07, 2011
Clem na girl oh lol

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Omg! Nicki Minaj N Mercy Johnson's Na.ked Pix / Wahala Dey O ! / Kisschrix' Home Of Funny Pictures, Tweets And Epic Replies

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.