Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,429 members, 7,850,516 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 11:55 PM

Family Affair:governor Jonah Jang Of Plateau State Appoint Pikin As Commisioner - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Family Affair:governor Jonah Jang Of Plateau State Appoint Pikin As Commisioner (576 Views)

I’m Sad! Mum Is Having An Affair Six Month’s After Dad’s Death’ / Man Seeks Divorce Because Wife Ran Mad After Extra-marital Affair / His Friend And His Wife Are Having An Affair! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Family Affair:governor Jonah Jang Of Plateau State Appoint Pikin As Commisioner by AKPOSbaba: 9:29am On Dec 22, 2014
Join me as i dey sing Mr lover man, Shabba song if u still rememberam as u dey read dis tori.
As I see dis tori on Govanor Jonah Jang, di first music wey enta my head na Shabba Ranks music,'Family Affair' wen im sing some years ago.
Di Govnor of Plateau state Mr Jonah Jang,
don show say di family come first for im brain as he don appoint im son, Yakubu,as commisioner for Land and urban planning.

READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/governor-jonah-jang-don-appoint-him.html
Re: Family Affair:governor Jonah Jang Of Plateau State Appoint Pikin As Commisioner by itstpia111: 5:25pm On Dec 22, 2014
na your pikin im for appoint before?


you don marry?

abi make e wait make you finish enjoying your bachelor/i no need a man life while public positions go unfilled?

you wan make e hold am for you while you perambulate?
Re: Family Affair:governor Jonah Jang Of Plateau State Appoint Pikin As Commisioner by OKorowanta: 11:50pm On Dec 22, 2014
[quote author=itstpia111 post=29111232]na your pikin im for appoint before?


you don marry?

abi make e wait make you finish enjoying your bachelor/i no need a man life while public positions go unfilled?

you wan make e hold am for you while you perambulate? [/quote
Na wa o,u dey vex o.e be like say u be yakubu jang friend o

(1) (Reply)

Dead Mans Spirit Publicly Speaking Through A Woman / Pls House / Thread For Nairaland Males To Polish Their Image

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.