Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,993 members, 7,952,976 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 08:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Police Be Like... (961 Views)
Nigerian Police Be Like..... / Nigerian Police Be Like / 9ja Police Be Like; (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Naija Police Be Like... by Penssuwa(m): 11:41am On Jan 16, 2015 |
I saw this hilarious joke on facebook and decided to share. NAIJA POLICE BE LIKE!!! 1: why is your laptop bag empty,u want to steal laptop and keep it in the bag abi, oya enta motor! 2: The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him..... 3: Oga, dis your Range Rover Sport fine o. oya use am take jam dis wall make we check weda ur airbag dey work perfectly. But u no gree? oya park!!! 4: why your car no get A/C? u wan use heat kill yourself...u wan commit suicide, we will rather arrest you than let you commit suicide?.. Oga Park well! 5: The picture in your license you carry Afro with beards, why do u Now carry low cut without beards uhn? Ogbeni Abeg come down. 6: why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station. 7: Your car radio is playing "Ema Dami Duro"young man, if u want to say something, you better say it directly!!! 8: Hey mr man only you with 3 beautiful ladies inside your car, na where una dey come from, ok you don chop yahoo money now, u wan go flex with all dis ladies shey, oya park before i lose my temper. 9: You dey use ur leg walk for road they go ask where is ur helmet. 10:You dey push ur okada to filling station because fuel finish they will say ehen u don go steal am abi oya start the okada make we see. TRUE/FALSE... 1 Like |
Re: Naija Police Be Like... by tuffgongjo(m): 5:42pm On Jan 16, 2015 |
Naija police$their wahala. |
(1) (Reply)
Photo Of The Day:- If You Don’t Know What This Is , You Really Missed [see Photo / Joke Of The Year....(photo) / Did You Do This Way Back?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |