Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,930 members, 7,835,108 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 04:35 AM

Aspirin Or Condom - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Aspirin Or Condom (2430 Views)

Photo Of The Day (condom Suit) / 2 Year Old Baby Wearing Condom / My First Time Of Using A Condom!! #very-funny! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Aspirin Or Condom by romsky: 12:45pm On Jan 05, 2009
Imagine ow aporo ekpa ijebu seller tit be
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 12:46pm On Jan 05, 2009
dani, e don tey when dem tell me sey u dey gboli. lipsrsealed
Re: Aspirin Or Condom by dani1luv: 12:50pm On Jan 05, 2009
Sleep dey catch u go sleep jare
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 12:56pm On Jan 05, 2009
na wa for wire road
Re: Aspirin Or Condom by romsky: 1:12pm On Jan 05, 2009
u go soon see zig zag road
Re: Aspirin Or Condom by sholabanke(m): 2:06pm On Jan 05, 2009
@sylve11
wetin happen wit wire road?
Re: Aspirin Or Condom by dani1luv: 2:10pm On Jan 05, 2009
i knw knw ask am again
Re: Aspirin Or Condom by sholabanke(m): 2:11pm On Jan 05, 2009
no be u i dey ask before
Re: Aspirin Or Condom by dani1luv: 2:12pm On Jan 05, 2009
come here make i borrow u acid put am 4 ur ear
Re: Aspirin Or Condom by romsky: 2:28pm On Jan 05, 2009
dat shd reaaly help omo iya banke
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 6:31pm On Jan 05, 2009
dani1luv:

come here make i borrow u acid put am 4 ur ear

romade:

that should reaaly help omo iya banke

wicked fellas. lipsrsealed
Re: Aspirin Or Condom by sholabanke(m): 12:21am On Jan 06, 2009
u dey mind them
bad belle
i know romade will be no1
Re: Aspirin Or Condom by Shaz(f): 12:23am On Jan 06, 2009
Lol. .
Re: Aspirin Or Condom by romsky: 8:52am On Jan 06, 2009
hope it is not d defamation of my honorable personality dat is funny sha angry
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 11:55am On Jan 06, 2009
captain u should have told me that you've joined the league of extra ordinary wicked men lipsrsealed
Re: Aspirin Or Condom by dani1luv: 12:17pm On Jan 06, 2009
sylve e be like say u dun dey serious small smal like studio
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 1:25pm On Jan 06, 2009
dani1luv:

sylve e be like say u dun dey serious small smal like studio

dani, i beg u i just dey try make people happy na. Captain know wetin i mean becos him dey always dey closer to the truth. i be d nicest guy for here and i believe sey effry poddy here na my person. Oya clap for urself.
Re: Aspirin Or Condom by clemcykul(f): 1:48pm On Jan 06, 2009
a leper cant clap na grin grin
Re: Aspirin Or Condom by sholabanke(m): 2:01pm On Jan 06, 2009
who is the leper
that cant clap?
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 7:31pm On Jan 06, 2009
shola ama, no body be leper o.
Re: Aspirin Or Condom by mykali(m): 7:40pm On Jan 06, 2009
@topic

ha ha ha ha angry
Re: Aspirin Or Condom by sholabanke(m): 10:09pm On Jan 06, 2009
@sylve11
thanks my man
for open mind
Re: Aspirin Or Condom by romsky: 10:41am On Jan 07, 2009
Omo Iya Banke wen Syl bcome ya man?
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 12:49pm On Jan 07, 2009
captain e don tey na.
Re: Aspirin Or Condom by romsky: 1:01pm On Jan 07, 2009
i dey my base o
Re: Aspirin Or Condom by sylve11: 1:53pm On Jan 07, 2009
base 4 wia?

(1) (2) (Reply)

Google Street View Errors / Malam Musa And D Robbers / Hilarious Football Joke (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.