Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,397 members, 7,850,416 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 08:53 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2089) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4037997 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2086) (2087) (2088) (2089) (2090) (2091) (2092) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 7:34pm On Sep 20, 2015
Olami90:



Lol cheesy. Eyin omo wobe! Wobe!!! cheesy

U go step in iffa don dance wit her finish because dat shoki dance luk more like imbe style grin

Are u back to Jos frm abj?
Yeah.... Am back to Jos... That's y am having so much time online now.... Lols... Na Lil Kesh cos this tin wey make guys dey dance shoki... Lmao
Goal assist olami90
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:35pm On Sep 20, 2015
ene4real1:




Washere!

undecided lipsrsealed


grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 7:35pm On Sep 20, 2015
Gazaliah:



Leave everyone alone....Its just because I decided to let Dem dey score anyhow,that's why......They just arrive and we don dey score tehteh...Ask Hilsocial,he can't even deny me as the Prolific striker of.dis thread

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 7:36pm On Sep 20, 2015
dossylvanus:


Loool. Nil problemas.
But its nothing... Will upload soon.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:36pm On Sep 20, 2015
donasere:







Falls from nepa pole!!!






Elmisti u don mad I swear!!!!


#coded
grin grin grin


I tell you bro, if u see d way she beat some boiz for dis thred, u will wonder how ademasta dey cope for awse.....just dis week ademasta was buying every land availble becuz he missed d land wey d babe want...nd if u want beta gist go ask chima
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:36pm On Sep 20, 2015
elmisti:



Kikiki, let me know when u score 7 straight goals....that's Gazaliah unbreakable record....biko don't come around in d midnite ooo, I leve u pple to do anyhw in d day, don't come and disturb my rituals oooooo

Biola started scoring last week and he dey claim the best goal scorer...

Tell any capable striker to Break my Record of 7trick.....

Its even when people dey on thread and not midnight ooooo

Mistabiola,try to break my Record
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 7:37pm On Sep 20, 2015
elmisti:



Mke I com carry u for dia ba....spoilt boy...enta napep com EL DOLA or wait till aare dey come the occasion.......plus declare the pekus wey u want make we screen am.....

wink wink wink

Too many gorgeous pekus here

E no dey easy to decide sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by ene4real1(m): 7:38pm On Sep 20, 2015
ene4real1:



Washere!
undecided
ene4real1:



Washere!



undecided lolz
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:38pm On Sep 20, 2015
JibrilJunior:


lipsrsealed

You need a surgeon
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:40pm On Sep 20, 2015
donasere:



Glory glory man united!!!!


Ademasta padi mi shey o wa......E don tey small oo!! Awz ur complex construction coming?
Harinholar....i trust you've bin taking care of ur e-boo doe it seems u dey do aside wit oda pipu sha
Mistabiola aw you dey na?.....and awz aminat508
Elmisti baba u never build el dola hotel phase two ni?
Dossylvanus africaz silverback twale
Donpsymon aw have u bin man?....hope u saw our game
Walpsprig padi mi omo united Whatz poppin
Haywire1 hope uve not gone off d deep end
Gazaliah and hilsocial good work keeping the home front!!


So na award dey everybody mind nao??.... owk oooo....

Make una remember give ghostmode award too ooo....

***laces Brazilian para with chechnyan weed***




One love bro...Welcome back
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:40pm On Sep 20, 2015
Armynu:
My pleasure and you welcome... Sure u liked it....
Yea I did
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:41pm On Sep 20, 2015
Gazaliah:


Biola started scoring last week and he dey claim the best goal scorer...

Tell any capable striker to Break my Record of 7trick.....

Its even when people dey on thread and not midnight ooooo

Mistabiola,try to break my Record


lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:41pm On Sep 20, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 7:42pm On Sep 20, 2015
Y are u guys derailing this thread?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:42pm On Sep 20, 2015
elmisti:



I tell you bro, if u see d way she beat some boiz for dis thred, u will wonder how ademasta dey cope for awse.....just dis week ademasta was buying every land availble becuz he missed d land wey d babe want...nd if u want beta gist go ask chima


I don die!!!!!...........


Oh lawd!!!


Chimajii suppose lock thread na!!.....
Ademasta don enter hin own 1chance be dat ooo!!!! God be with him!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:42pm On Sep 20, 2015
JibrilJunior:


wink wink wink

Too many gorgeous pekus here

E no dey easy to decide sef

Yes, all of dem ar prettyful...but make u ask b4 u go meet ny1 ooo cuz most of dem ar taken.....meet harinholar to giv u list of the singles in d awse....she is iya ile okan....
Re: NYSC 2015 Batch B House by golddeejay(m): 7:42pm On Sep 20, 2015
deracathy:
Join with me in thanksgiving to God for adding another year into my life.

Happy Birthday to me

Babatawa
Stancity
Jemimaa01
majidyusuf
Ademasta
Shegofams
Iykebest1
ifeanyija
Zeeenas
Sydneyboss
Easysam14
Hilsocial
deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
Sambest2
Shawwal1
Physika
Idee91
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Chikaodili345
Goldeone
Prettyface
Horladmejy
Ellagoldy
Ayima
Annybens1993
Beamborla
KeriBaby
Kogistan
IamYhudii
Hadassaheke
Pweetyface
iykebest1
Sugarcoated
Venom104
Haywire1
Blym
Burantashii
emerich
kunlesufyan
Starlight101
Harinholar
chomytex
Mzmeeday
Aare2050
adusco
Joyce21
muhyideenabdul
zaFuhrer
noordean
prodiG
Elmisti
maeridee
omitooguns
Armynu
Raylight2
Eseohe23
Dolafunmi
golddeejay
foxxynik
Macbukky93
tk4life
Rajosh
Hardeywhummie
omavicky
pretty050
Naughtylagosguy
Princeparix
Emlina
Olami90
Ekeneluvsu
Estyble
Kunle106
Lagusta
Nikkyzeee
Sinbad2
Wamenzy
Chimajii
Kingdamzy
Adakoleagbenu
Donxab
Roqrules04
Wreetah
Folabimi
Chinweukamaka
SirMalik
Mistersle3m
naughtylagosguy
elemhusny
Oduok
StarryV
amii131
orlahtohbadt
Kookny
Marcelinho
Jglad
LifeIsGuhd
owhizkid
Sanchez01
seun305
postingnysc
flex12
bharkarh
Paulpaulpaul
Princesszainab
Mobi18
haykayjay
COOLESTAL
Doublelady
orogodoganyin
idirect
Faithluv5
mekstaniac
Solomonodimegwu
gallery0519
kam4r
JibrilJunio
happy birthday....may u neva have a better last yr
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:43pm On Sep 20, 2015
KeriBaby:
Lol gerarahia here mehn shii

grin grin

I fear not


Bros no vex o


Kerimotubaby cheesy,I go purnish you.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 7:44pm On Sep 20, 2015
elmisti:


Yes, all of dem ar prettyful...but make u ask b4 u go meet ny1 ooo cuz most of dem ar taken.....meet harinholar to giv u list of the singles in d awse....she is iya ile okan....

CC: Harinholar
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:44pm On Sep 20, 2015
Ayoswit:
Y are u guys derailing this thread?





Who are dey
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 7:44pm On Sep 20, 2015
JibrilJunior:


CC: Harinholar

Harinholar show face O wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:45pm On Sep 20, 2015
mistabiola:



lipsrsealed lipsrsealed

Let it stand like that....

Gba fun Oga eeeeee,gbafun
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 7:47pm On Sep 20, 2015
Enta with my orijin

Just dey observe

Just passing by
Hpe una dey enjoy.....
Take anoda sip from d third bottle
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:48pm On Sep 20, 2015
Ajistai2003,I see you oooooo shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:48pm On Sep 20, 2015
Happy Birthday Deracathy Beautiful years for you I pray.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 7:49pm On Sep 20, 2015
Blessedgurl:

Yea I did
Remain blessed dear.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:49pm On Sep 20, 2015
See you guys tommorow,Insha Allah
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:49pm On Sep 20, 2015
Armynu:
But its nothing... Will upload soon.

Ok
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:51pm On Sep 20, 2015
donasere:



I don die!!!!!...........


Oh lawd!!!


Chimajii suppose lock thread na!!.....
Ademasta don enter hin own 1chance be dat ooo!!!! God be with him!

Lock thread. Ke?, wey d babe wan plank hin head cuz na my site d tin shele....no be small gbege fa....thank Devil say na daytime he fix their issue, if na night wey pple no dey, she for don wound chima...and I no pity dat ademasta @ all...unserious engineer, he too like money, he left my EL DOLA project cuz of small change...na that kind woman fit am
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:54pm On Sep 20, 2015
Gazaliah:


Biola started scoring last week and he dey claim the best goal scorer...

Tell any capable striker to Break my Record of 7trick.....

Its even when people dey on thread and not midnight ooooo

Mistabiola,try to break my Record

Even for midnyt he no fit make am.....sha gther all d alhajas to cook beta food wey we go take celebrate dat day
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 7:56pm On Sep 20, 2015
mistabiola:


*****If I wooze you******* undecided undecided
then me

*****I go wire you*****
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 7:57pm On Sep 20, 2015
elmisti:


Lock thread. Ke?, wey d babe wan plank hin head cuz na my site d tin shele....no be small gbege fa....thank Devil say na daytime he fix their issue, if na night wey pple no dey, she for don wound chima...and I no pity dat ademasta @ all...unserious engineer, he too like money, he left my EL DOLA project cuz of small change...na that kind woman fit am

Lwkm!!! I will Lock this Thread Soon. Just informing u all

(1) (2) (3) ... (2086) (2087) (2088) (2089) (2090) (2091) (2092) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.