God Is Missing! - Jokes Etc (21) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › God Is Missing! (17977 Views)
1 2 3 ... 18 19 20 21 22 23 Reply (Go Down)
| Re: God Is Missing! by PeeJee(m): 12:04pm On Apr 21, 2009 |
haba why u dey vex? any problem? |
| Re: God Is Missing! by clemcykul(f): 1:17pm On Apr 21, 2009 |
why u mess for here? |
| Re: God Is Missing! by romsky: 1:18pm On Apr 21, 2009 |
d tyn drop from him yansh suddenly |
| Re: God Is Missing! by clemcykul(f): 2:29pm On Apr 21, 2009 |
the thing even shock am sef |
| Re: God Is Missing! by PeeJee(m): 2:35pm On Apr 21, 2009 |
una no get work pls see me in my office. |
| Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 3:31pm On Apr 21, 2009 |
you wey dey for under kiosk dey sell kwuli kwuli |
| Re: God Is Missing! by romsky: 4:02pm On Apr 21, 2009 |
na im make am dey shit during futball & mess wen pipul full room |
| Re: God Is Missing! by clemcykul(f): 5:13pm On Apr 21, 2009 |
chei! lol |
| Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 6:47pm On Apr 21, 2009 |
we have to suspend peejee for poluting the class |
| Re: God Is Missing! by romsky: 10:15am On Apr 22, 2009 |
cso tell d tatafo secretary lola to issue him first with a query |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 11:43am On Apr 22, 2009 |
no i dnt give queries |
| Re: God Is Missing! by romsky: 11:49am On Apr 22, 2009 |
den u had beta av a post awaiting u at iya basira buka |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 11:53am On Apr 22, 2009 |
i wld rada issue d query |
| Re: God Is Missing! by romsky: 11:55am On Apr 22, 2009 |
smart lass ![]() |
| Re: God Is Missing! by clemcykul(f): 12:41pm On Apr 22, 2009 |
very smart ass |
| Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 4:20pm On Apr 23, 2009 |
![]() |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 4:24pm On Apr 23, 2009 |
i doubt ur beink ok |
| Re: God Is Missing! by tytylayor: 5:16pm On Apr 23, 2009 |
same here |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 5:19pm On Apr 23, 2009 |
no mind d sick ben |
| Re: God Is Missing! by sholabanke(m): 9:01pm On Apr 23, 2009 |
am out of here |
| Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 11:11am On Apr 24, 2009 |
back to the forest abi? |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 11:22am On Apr 24, 2009 |
whre else if not desert |
| Re: God Is Missing! by romsky: 11:23am On Apr 24, 2009 |
desert as in sahara or as in food |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 11:37am On Apr 24, 2009 |
mejeeji |
| Re: God Is Missing! by romsky: 12:12pm On Apr 24, 2009 |
d 2 both of dem |
| Re: God Is Missing! by Lolabbey: 1:38pm On Apr 24, 2009 |
and now ,dats tautology ![]() |
| Re: God Is Missing! by benedictac(f): 1:45pm On Apr 24, 2009 |
but accepted hia, ticher oloyinbo |
| Re: God Is Missing! by lysaa(f): 1:36pm On May 30, 2009 |
God is looking for his lost ones! wher are they? |
| Re: God Is Missing! by Ben13(mod): 1:45pm On May 30, 2009 |
thank God He just found you. . Lol. person wey lost dey find lost pple ![]() |
| Re: God Is Missing! by lysaa(f): 1:49pm On May 30, 2009 |
LIFE! me and God dey since na. E don ask of u tire, wetin i go tell am? ![]() |
| Re: God Is Missing! by chukz4real(m): 3:51pm On May 30, 2009 |
Abeg, na Bayelsa boys |
| Re: God Is Missing! by dani1luv(mod): 3:55pm On May 30, 2009 |
You dun miss road. . try yaba left |
10 Signs That God Is Punishing You For Your Sins • Video: (God Is Great) World’s First Head Transplant • God Is Powerless • 2 • 3 • 4
Funny Picture Memes To Recount Days Back In #secondaryschoolsinnigeria..lol! • USA Green Card by Force or Fire (Pictures!) • 20 Funny But True Moments In Secondary School (with Pictures)


