Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,307 members, 7,860,758 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 03:40 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (55213 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:43pm On Aug 20, 2009 |
wetin? |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 12:54pm On Aug 20, 2009 |
**blood sucking for a sec ** |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 1:10pm On Aug 20, 2009 |
candylips: Blood sucking? Who?? Where |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:19pm On Aug 20, 2009 |
na me . i be vampire |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:23pm On Aug 20, 2009 |
u nefa jam? three witches . .mode of TP- Nimbus all levels night flights all others applicable oya oga vampire u won try? |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 1:30pm On Aug 20, 2009 |
candylips, Vampire I no need to wait, na my last package i dey carry now, u no go see me, I dey go join iice for back of sun wey she dey! |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:31pm On Aug 20, 2009 |
mukina2: i am a vampire i am immortal. i shall drain the blood of all u mere mortals including dem witches |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:35pm On Aug 20, 2009 |
KOK u nor fit sabi where she say dey, she dey behind the first to second last junction right near the trailer down south beyond yonder candy u got nothing on us |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:38pm On Aug 20, 2009 |
yes i do |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 1:41pm On Aug 20, 2009 |
when i reach there I go shout her name, I know say she go come out! |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:42pm On Aug 20, 2009 |
mukina2: so u mean she don go yonder |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:43pm On Aug 20, 2009 |
candy go chop chingum jo KOK u go yell sotay ur voice go missing oh |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:47pm On Aug 20, 2009 |
na food i wan chop chingum no go full belle |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 1:48pm On Aug 20, 2009 |
muki abeg help me buy somethings wey i go give iice wen i reach there.
|
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 1:49pm On Aug 20, 2009 |
dirty notes . . ** i wanna puke **** |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:56pm On Aug 20, 2009 |
KOK shiorr the money small jo candy go chop sand jo |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 2:02pm On Aug 20, 2009 |
candylips: if u see am 4 road u no go pick am? @muki, abeg manage am, u know say wgere i dey go far well well |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:04pm On Aug 20, 2009 |
kok: big boys like me spend only clean notes |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 2:07pm On Aug 20, 2009 |
candylips:indeed! big boy for mouth! |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:10pm On Aug 20, 2009 |
no be for mouth o |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 2:21pm On Aug 20, 2009 |
oya show urself, Muki say money wey i give her no reach, support! |
Re: Iice Can I Meet You? by eyonigger(m): 2:33pm On Aug 20, 2009 |
kok haba!! see the kind money u wan makE muki give iice to use buy sontin 4 u. Dirty notes like that?
|
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:41pm On Aug 20, 2009 |
look na billions i wan see |
Re: Iice Can I Meet You? by eyonigger(m): 2:43pm On Aug 20, 2009 |
make kok refer you to the new CBn governor then, so ur name go fit appear for that pdf file of debtors enlisted. |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:50pm On Aug 20, 2009 |
na pounds i dey talk of KOk e be like you go go without nothing for iice oh |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 3:12pm On Aug 20, 2009 |
i get a black box formular to making a million pounds in my profile. |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:19pm On Aug 20, 2009 |
the thing na fake |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 3:23pm On Aug 20, 2009 |
nope it works. thats what i used to make my dough |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 3:27pm On Aug 20, 2009 |
Blood money I nor dey o, I better go meet Akingbola, the guy sabi runs wella, Muki no worry we go get loan! |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 3:31pm On Aug 20, 2009 |
guy that formular no be blood money. na mathematically calculated money generating algorithm (MCMGA) |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:32pm On Aug 20, 2009 |
KOK na only you go take loan oh candy na blood money |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 4:25pm On Aug 20, 2009 |
Muki no worry, na Bross Akingbola go help arrange am, him sabi the way wella! @candy, that one na figures, person no dey see the cash na only numbers! |
(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (100)
Ibadan Naughty Whatsapp And BBM Group Chat / d group is blocked dont send me a message on my whatsapp again. / Gentlemens Club.....you are all welcome.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |