Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,457 members, 7,816,066 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:56 AM

See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] - Sports (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] (89713 Views)

Obafemi Martins Receives A Boat 'Iguana 31 Expedition' As Birthday Gift (Pics) / Mikel Obi Reacts To Buhari's Wife In Kitchen Comment With This Photo / Mikel Obi's Russian Girl Friend Posts Bed Time Photo (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Etianwanokon: 12:46pm On Apr 23, 2015
When She finish am, She go dump am like the rest foot ballers who went and married outside Naija
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Vikky014(f): 12:54pm On Apr 23, 2015
Kingblingz:
But if we see the one wey u buy for dis ur Boo boo we go FLY abi? No be even say na better Singlet lyk LUX nd co,una go buy MBL singlet wey be say if u wash am once,u fit sow up nd dwn with am! I pray diz year d wind of CHANGE go blow una o....
hahahahaha
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by dayowunmi(m): 1:04pm On Apr 23, 2015
Kingblingz:
My boo be buying me Boxers nd Singlet as if na car wash I wan open wey I go wear dem work! Smh
As if you are an atilogwu dancer
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by fheyizsmart: 2:14pm On Apr 23, 2015
ok
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by blazyblaze(f): 4:23pm On Apr 23, 2015
Kingblingz:
My boo be buying me Boxers nd Singlet as if na car wash I wan open wey I go wear dem work! Smh
Hahahahahah
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by blazyblaze(f): 4:25pm On Apr 23, 2015
chipmunkey:
What exactly is in the package.

I even thought it was a car or something.

*hiss*
haba chipmunkey
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Kingblingz(m): 4:48pm On Apr 23, 2015
Funkychic:


This is funny!. but on a serious note . ....what of you? what have you given her as a birthday gift? and you're her castigating her little effort. naija guys and their being ungrateful! smh too
Pls don't shake ur head o,even b4 her birthdae sef,she go dey use style dey tell me say she wants dis nd dat,I will try my best nd get her d important once buh during ma own na BOXERs nd SINGLET bcoz during her's pants nd Bra scarce
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Kingblingz(m): 4:52pm On Apr 23, 2015
phintohlar:
atleas appreciate it.. Some guys even wished 4 dat but couldn't get it 4rm their so called GF.. So give thanks in everything she'll get u something better dan dat someday
I shuld appreciate BOXER nd SINGLET every year?? Why now? Sister Why?
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Kingblingz(m): 4:54pm On Apr 23, 2015
galadima77:


u even forgot your FTC, then use laughter wan kill person. ... ppl like u make life worthwhile. ....thanks man
Thatz how we ROLL! Uwc BOSS
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Kingblingz(m): 4:56pm On Apr 23, 2015
Iamsynord:


What of Me way my Girl day buy me Singlet and Jeans. I be Wolverine ??
U no thankGod say no be SINGLET nd WRAPPER wey u go look lyk urohbo men...
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Nobody: 5:15pm On Apr 23, 2015
blazyblaze:
haba chipmunkey
Some people said the girl was rich na!
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by babanjosh: 6:44pm On Apr 23, 2015
Mikel Obi, are sure you are 28yrs?
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Funkychic(f): 7:59pm On Apr 23, 2015
Kingblingz:
Pls don't shake ur head o,even b4 her birthdae sef,she go dey use style dey tell me say she wants dis nd dat,I will try my best nd get her d important once buh during ma own na BOXERs nd SINGLET bcoz during her's pants nd Bra scarce

Oya, start telling her what u need as a gift....I bet u wouldn't do dat cos you'll start telling her d expensive things like cars, house etc which u know she can't really afford....so dear...learn to appreciate every of her little effort , ok?

1 Like 1 Share

Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Kingblingz(m): 8:02pm On Apr 23, 2015
Funkychic:


Oya, start telling her what u need as a gift....I bet u wouldn't do dat cos you'll start telling her d expensive things like cars, house etc which u know she can't really afford....so dear...learn to appreciate every of her little effort , ok?
Ah heard you love!
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by unamama(m): 6:36am On Apr 24, 2015
Aminat508:
lol, una don vex
Lols, yes nah. e even reach to make us protest.
Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by Nobody: 9:08am On Apr 26, 2015
unna dey try oi kissunna dey try oi

1 Like 1 Share

Re: See What Mikel Obi's Russian Girl Friend Bought For Him As Birthday Gift [photo] by blazyblaze(f): 12:06pm On Apr 26, 2015
chipmunkey:

Some people said the girl was rich na!
lol tor only God knw watin dy insyd sha

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

5 Most Handsome Young Footballers / Kanu Nwankwo Joins FIFA Legends In Russia, See His Wife's Reaction (Photos) / Ozil's Girlfriend Slept With Everyone At Inter, AC Milan - Pèrez Leaked Audio

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.