Stats: 3,166,770 members, 7,866,008 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 09:54 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Policeman And Doctors (4018 Views)
Naija Policeman And Dog Encounter / . / Policeman And A Woman! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 10:13am On Apr 22, 2009 |
any police in d house to say to dis? |
Re: Policeman And Doctors by clemcykul(f): 10:53am On Apr 22, 2009 |
yeah |
Re: Policeman And Doctors by benedictac(f): 10:56am On Apr 22, 2009 |
u be folice i pity u |
Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 10:57am On Apr 22, 2009 |
comot 4 road make i see person |
Re: Policeman And Doctors by benedictac(f): 10:58am On Apr 22, 2009 |
c who dey talk |
Re: Policeman And Doctors by clemcykul(f): 12:47pm On Apr 22, 2009 |
ehen wetin do am? at least e no get pimples for bla bla bla |
Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 12:51pm On Apr 22, 2009 |
tnx 2 my cream , . .adi agbon |
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 4:44pm On Apr 22, 2009 |
y una dey abuse this police man now, atleast na me ask 4 police. oga police i beg sorry, take this 20 naira bribe take shop |
Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 4:48pm On Apr 22, 2009 |
i dnt tak such bribes |
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 4:56pm On Apr 22, 2009 |
lola, dont tell me say u dey jelous this oga police ooooooooooo |
Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 5:29pm On Apr 22, 2009 |
abeg free me jare ![]() |
Re: Policeman And Doctors by sholabanke(m): 5:38pm On Apr 22, 2009 |
who dey hold you for hand |
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 6:20pm On Apr 22, 2009 |
go join police make i give u 20naira too now |
Re: Policeman And Doctors by sholabanke(m): 6:26pm On Apr 22, 2009 |
you don get money to chop? not to talk of settle police |
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 8:22pm On Apr 22, 2009 |
the police man will asnwer urquestion |
Re: Policeman And Doctors by D1KeleVra(m): 9:10pm On Apr 22, 2009 |
na impostor. |
Re: Policeman And Doctors by Lolabbey: 9:41am On Apr 23, 2009 |
![]() |
Re: Policeman And Doctors by bilms(m): 2:44pm On Apr 23, 2009 |
lol |
Jonathan Urinates Slowly On The Wailing Walls In Isreal (PICTURES) / Who Is The Winner A Or B ?....photos.. / Nigerian Woman With Big Butt Causes Commotion In The Street
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |