Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,604 members, 7,816,503 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:11 PM

@aloib How Bodi ? - Nairaland / General (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / @aloib How Bodi ? (9055 Views)

How Di Bodi? / Questions For Aloib! / aloib: New Member. About Me! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:05am On Oct 08, 2006
Ahahahaha amy masef dey craze too lol. marry diplomat lol shebi. Ahhh i suppose introduce you to those naija guys wey i dey tell you about lol Kiks been dey drunk again as for your wifey lol she was crazy as usual. Omo see as V make them wear traditional say dem no go enter hin car if dem no wear traditional in d end, mj con wear headgear lmfao, na so razzman say na aladdin she dey do ahahahahaha
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 10:37am On Oct 08, 2006
sis bad tripppppppppp punta man hayuppppppppppp angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 10:57am On Oct 08, 2006
Sis ano nanaman? Sino yan? Who da hell? Bakit?
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 11:16am On Oct 08, 2006
@iice and aloib

Na waa for you two ladies oo, I can't even understand what you are saying.

Abi una be spies talking in codes ?

I know you are thinking "mind your business" right ? OK i'm gone grin
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 11:20am On Oct 08, 2006
sis sorry o about wetin happen. You go recover am. Easy lang, usap kayo ni amy and maybe she'll take your mind off things lol. BDW she told me that you call her one name like that lol. . .dem tell her make she go dance last night, she say she don graduate because na students dem dey call. . . i just remembered they did the same thing for guys and that razzman no gree dance say na if dem wan see am dance make dem come meet am for club lmao. I saw his niece, she's sooo cute lol.
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 11:22am On Oct 08, 2006
@GNature, sorry jare, we are just talking about somethings. What do you want to know? tongue

How are you masef?
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 11:23am On Oct 08, 2006
cry cry cry cry cry cheesy cheesy cheesy cheesy cry cry, i don die o, lol its al good jare
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 11:29am On Oct 08, 2006
iice:

@GNature, sorry jare, we are just talking about somethings. What do you want to know? tongue

How are you masef?


@iice, I'm doing okay, trying to keep warm.

oo No, no need to apologize. I thought y'all were speaking pidgin, aahh, then I said, haba, which one is this one oo, then I said GNature, mind your own business, atleast they are not talking to you.

You should have told me that una sabi spy people talk in the first place.

@iice, how D cold ? Feeling better ? You seem more upbeat than the last time.
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 11:34am On Oct 08, 2006
LOL its all good jare. Men my cold is gone but am soooo tired lol. Spy talk ke? maybe we should work in CIA or something lol
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 11:40am On Oct 08, 2006
iice:

Spy talk ke? maybe we should work in CIA or something lol

lol grin

Yes bodi go tire as you are recovering. Take chicken noodle soup (or its alternative) and get some rest.

What happened to "Sis" ?
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 11:44am On Oct 08, 2006
Ahahahaha the tiredness no becoz of the colds na party wey i go last nyt wey just drain my energy and i had a headache but i had to just to to the party FOOD being the incentive grin

Ahhhh something happened to sis hard drive so she's pissed.
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:12pm On Oct 08, 2006
@iice

and here I am thinking you are stuck @ home with the cataarrr. Na waa for you oo my sister. Nice to know you are having a good time sha wink
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 5:20pm On Oct 27, 2006
.
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 5:55pm On Oct 27, 2006
Bonus lol, as i just finish, Ani con call dey look for hin husband say na hin dey bored and your husband been dey sleep. Say hin dey look for pesin to chill with, i tell am say make hin chill with hin babe and ppl wey dey hin end, hin say hin get levels wey he dey and those ones no dey hin end, as we dey yan, na so V con land lol, i tell am make hin yan with ani coz i don tire, him masef don tire, say hin just drop by and hin go go sleep. Well thank goodness say this house no dey sleep, wey pesin fit dey drop by middle of night con hang out lmao. I need a to take a trip jare, maybe visit some monasteries, go to the mountains or just lay in da sun chaiiiiii. Oya na ma jara be that. For more features please contact moi and you will get dvd copy lmaooo. Sis tulog na ako, pagod na ako, and V dey gist us some stuffs lol. You know how crazy his stories can be. See ya grin
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 9:51am On Nov 01, 2006
Sis you are here!!!!!! lol men i get headache lol. Sleep no dey enuff. this your husband masef, na now him dey sleep since yesterday evening, hin just dey do zombie moves. According to promiscious young puff, they 2 of them na vampires lol. So whats the plan for today? Party dey? Am not going anywhere jare. I wan just relax and sleep coz i still get a buzy week ahead of moi lol
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 6:14pm On Nov 11, 2006
.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:32am On Nov 12, 2006
sissssssssssssssssssss kiss kiss kiss, wetin dey do that bobo, lol funny crazy boy, hahaha u know sey i no dey reach this end again, hahahaha,

sis o, u wan go beach, chai, make i gist u, that fake half cast guy, the day wey i dey follow amy talk, na so the mumu come stay for her side, come tell amy say he wan type somethn cos i was using webcam, come type, hi i'm amys friend, God ure hot, i come tell amy, huh?? da heck are u saying, he come tell her say make she open their own webcam so i can see him, he then typed, God ure beautiful, i just dey laf like sey pesin dey bug me for my end, come ignore, bwhahahaha my homegurl wan laf, she no fit cos he dey her side, hahaha later he come ask her sey wat did she say bout me, that one was like, u?, hahaha she didnt even notice u, hahahaha mumu boy, even amys bro the fat one don gist me bout am sey he dey yan dust, say one day he go brush am, hahaha i say make him relax, i go soon land, everyone don dey wait for me o, my ex was asking my wife and amy yest sey wheres biola, u guys are not complete without her, my heart dey melt wen amy told me, hahahahaha

school is fine oooooooooooooo am loving it, my boardm8s are cool, and my classm8s, i waka round town today like craze woman, hehehe just go round the malls and everywhere sha, i go sew uniform, by next week i go start wearing, hahahah me sef don become atenean, hahahaha

that my husband na wah o, useless, i go soon divorce his ass o, abi wetin u feel now??
lol sis i dey go, hunger dey catch me, today i go mall go buy pancit canton hot and spicy, i buy 10, hahahahaha the cashier cpome deyb look me, i buy two hot sauce and the tuna and argentina and sardines too hot and spicy, hahahaahahaha lol, i know sey in her ind she go dey look sey na wah o, sis i go holla u later o.take care o, mwahh
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 1:21pm On Nov 15, 2006
LMFAO bwhahahahahahahahaha lol that dude can yan nonsense, i no dey really pay attention to am when hin dey talk.  Him been dey disturb me 2 dance with am 4 club before, ahahahaha abeg jare me don retire from public dancing grin grin Aha!! you don dey fall that your ex again eh? lmao.  don't worry we don dey spoil am small small.  How hin bro go be bad ass and him go be totoy lol.  No mind this your current husband, him ma dey lazy come online too, hin go just come play game go watch tv go sleep or hin go dey out with hin peeps.  Spoke to V last night just usual stuffs, hin get classes and all that.  Ahahahahaha if u see puff's status 4 hin YIM u go laff tire, that dude's is fuxking crazy, na ma peeps be that, they make life more interesting tongue.  A.  Men i wan go watch James Bond this weekend, e don tay since i see inside cinema jare, maybe i should get ani to pay ahahahahaha. 

Glad you loving school though, e for hard if u no find am interesting lol.  Men i wan go beach next week, am getting stressed out again for this end and heat wan kill me, since monday e b like say i no fit breathe well, air no dey enough.  I go call up my crazy home girl make we go beach lol, i need water!!!!.  We just dey sha, momsi go soon land ayay yay. . .d woman no wan let pesin rest lol.  Make i go play game and go sleep be like say 2mrw go dey hectic again lol. 
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 12:11pm On Nov 18, 2006
tongue
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 9:03am On Nov 19, 2006
Sis i still dey ani crib o lol. . .we ddnt make it home, see as how me and V almost lost getting to the place, and by the time we con land, food don nearly finish angry angry lol but it was all good, sleep been dey woza me no be small, see as amy con dey tell me say i look like i am drunk, say make i go sleep, but how i go sleep when everywhere people dey dey yarn and make noise lol only for that crazy puff 2 con land dey say na hin wife i be ashawo like him lol nahhhh crazy young blood blood dey carry on the tradition of craziness since me don retire now lol. i ddnt even knw what time dem amy left, me and R (chinese dude) con crash, as i wake up, see bodies on the floor lol, i go parlour, see more bodies crashing but i go sleep again by the time i wake, the other R don step, the mumu boy don step but hin come back and we had jollof for lunch yay!!!!! naija food lol. Now masef, we dey tink 2 go watch movie or do something and as usual, na me b d only girl for this end. Catch ya later when i get home, i wan go play game lol
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 9:02am On Nov 25, 2006
Sis na wa o, u don disappear again lol.  Watch James Bond last nyt with ma fam
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 12:43pm On Nov 25, 2006
hahaha enough pics dey oi, i go send am to ur gmail now!!!!
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 1:23pm On Nov 25, 2006
Ehen got them as u know lol good enough say ma pic no dey grin grin see that guy amy's talking about in the wifebeater? Guy is crazy and i think hin go dey cool, see am dey pieces laff as V con dey yan hin normal stories wey no get censor lol
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 5:44am On Nov 27, 2006
sis!!! ahhh u sabi sey after i send those pics, i come look my ex well, come notice sey pimples dey hin face, bwhahahahah i come text amy say chai, Bleep up!! i come tell her sey no more for the guy o/, chai see yabbing from amy , lol

men i went home on sun, na so bimbo come yan sey hin meet one naija dude in the mall, i was suppose to go back to school that sun eve, na so i come go clubbing wid them, lol homeboy get family friend for legazpi, just land 4 phils 4 months ago sey na lasalle hin dey go, he was based in uk b4 but somethns sha, lol sha hes cool, homeboy come dey yan sey make i follow am go manila, bwhahahah like sey i no get class, anyhow sha, i just sey make i drop bedtime story for u jare, chai see how i suffer today o, slept around 3 am wake up 5 come leave for school, never sleep sef and i get quiz, adict like me./.lunch break wey i suppose sleep and rest i come chat, wahhhhhhhhhhhhhhhh
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 5:49am On Nov 27, 2006
sis ur nanay don land, lol,
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 1:01pm On Nov 27, 2006
LMFAO, how you go do your ex like that now lol, he's still a growing boi now, i been dey tell am say hin dey legal now, no need to hide, make hin come make all of us spoil am ahahahahahaha but i no think say make hin follow ani footsteps because that one na love-vendor and crazeman, your ex is still too young to spoil reach that level. grin grin 
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 5:42pm On Nov 30, 2006
.
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:36am On Dec 04, 2006
angry angry angry Sis where are jhooo? Omo i just came to leave a msg for you, my pc don bust down courtesy of ya husband lol. I was terribly depressed lmao, nahhhh it game me time sha to go back to my ps2 games lol. Dunno when it will be fixed maself, i tell ya husband to check coz i need my games. . .jist u next time about them peeps, imagine all these bois con decide say na last weekend them go come destroy ma house, see V and ani dey sleep for couch u go laughh eh. . .Kaj was also around thou and one other one wey just appear every 8 months lol. I gas go, am a bit out of sorts, i like say i no dey inside my body dey look things, kindda detached at the moment. . .txt kta maya pagnaalala ko lol. Kisses kiss kiss
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:28am On Dec 20, 2006
,
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 5:17pm On Dec 25, 2006
Merry Christmas craze woman grin grin  PC is kindda fixed but still needs work, lost a lot of my files but no biggie lol.  When i see ya online, i go gist u wetin your husband go do angry angry but such is life.  Just wanted to wish ya merry christmas, i dey soon go crash masef, on ma 3rd bottle of
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 5:42am On Apr 18, 2007
@aloib


Yes, i heared you transferred. How is ile iwe going ?
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 5:46am On Apr 18, 2007
hahaha u went to dig this thread out, lmaooooooo yeah transferred, school was killing, but am on summer vacation now, now in my grandpas house, so boring

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

The Origin Of "A Minute Of Silence" For The Dead. / Meaning Of Rc And BN In Certifictad Of In Incorporation. / Have U Wondered What Imfao Or Lmfao Means

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.