Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,502 members, 7,816,193 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 07:24 AM

@aloib How Bodi ? - Nairaland / General (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / @aloib How Bodi ? (9050 Views)

How Di Bodi? / Questions For Aloib! / aloib: New Member. About Me! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 5:27am On Oct 06, 2006
sis hold up pesin wan use comp
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 5:49am On Oct 06, 2006
sis see me o, lol puff no tell me why hes back sha, he know sey i go yab am, all dat hin drinking chaiiiiiiiiii, everyday, he came back 5am this morning, lol we talked till around 6 he come go sleep, lol
sha as per my ex, hehehe who dash am, he tell me sey he dey drink sha, lmao at my wifes sister, i know sey that one dey always dey tipsy, my wife too was drunk i guess
na wah for the new addition o, shey the guy dey blast pidgin sha, heheheh how old is he, poor boy he no see black people, see how naija turn am to
men i no fit come tomorrow, but i go land mnl, i suppose jam wid puff b4 he goes back, hehehe he go pay for my everythn, i don tell am sey he owe me lunch, breakfast and dinner and everythn, razz man sey make i come he go pay for my trip and wateever, i tell am sey i no want, heheh he don dey disturb me sef b4 black out sey make i come, bla bla bla

the new imports them be full naija or half,
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 6:01am On Oct 06, 2006
Lmao. . .no mind that razz man, even to pay for drinks last sat hin no pay, na V cover most of the pay. Ahhhhh puff owes you lunch e, omo dat coming in dat morning ish i feel am, na craze man now lol thats why we get along tongue Yeah i know say you no fit come tomorrow nothing spoil but one them days we go see you now. That taiwanese guy dey flow pidgin wella, as for the other one na half hin be but if pesin no tell me i no go even know lmao.

Can't wait for food food food lol. Straight to poundo grin your husband dey even plan go like lunch time make hin enjoy hin poundo, trust am craze man chap chap. Men so when's Puff going? ahhhh MJ might be leaving masef in three weeks or so.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 6:10am On Oct 06, 2006
ahhhh where she dey go, he said he wants to stay till xmas sha, lol i hope he stays, that my yeye husband.he tell me yest, chai abeg no mention food again, i don dey water, hehehehehe abi my mouth don dey water jare, shey MJ don graduate

yeye razz man, just get mouth, mumuu go see everybody , all my small girlfriends, hehehe tem model, minda and co,
amy to go dey i'm sure, ligs slept in their house yest, u go gist me sha, hehehehe, u see trhe thread bout asslips, hehehehe
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 6:13am On Oct 06, 2006
i dey come sis, manicure pesin don land lol, be back soon.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 6:16am On Oct 06, 2006
hahaha ok now, *looks at nails, hehehe
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 7:54am On Oct 06, 2006
hayyy u don even go offline. i just finish con even Bleep up one finger lol anyhow laterz now be like say i go do S hair masef not yet sure grin
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 7:59am On Oct 06, 2006
I STILL DEY O, u neva finish since yesterday, why didnt u wait for it to dry angry angry
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:01am On Oct 06, 2006
lol ehhhh na one cd wey ur husband just leave lying around, i wan put am for proper place, only for the one nail to come mess up. anyhow i go redo am 2nite or maybe 2mrw if i remember lol. i dey hungry again lol.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:03am On Oct 06, 2006
chop o, hehehe.ligs just texted me, she don reach, hehehehe
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:08am On Oct 06, 2006
wow cool i tell am say make she keep us updated on wetin dey happen for that side. Yeah make i go find food masef. grin
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:10am On Oct 06, 2006
lol, i just dey laugh, make pesin no go lost, hehehehe
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:12am On Oct 06, 2006
Ahahahaha na wetin i tell am and dem no dey speak english for that place. I dey come eh i need some grub grin
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:13am On Oct 06, 2006
ok ok, i still dey,
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 8:16am On Oct 06, 2006
@aloib and iice

How life ?

@aloib

I got to see your picture again. Looking very nice.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:19am On Oct 06, 2006
hahahah this guy, see how u dey do, ehn oya wheres urs
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 8:23am On Oct 06, 2006
I am fine. So you do admit I am not lying afterall ?
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 8:29am On Oct 06, 2006
oh well i posted some today but i removed them, and u werent online, hehehehel liar liar pants on fire
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 8:48am On Oct 06, 2006
Are you sure I wasn't online ?

It's amazing how you still think I am making this up. It was on the "Pictures of Nairaland Members" thread wasn't it ? Haba, I am not lying oo
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 8:53am On Oct 06, 2006
@GNature am good, life's cool grin How bodi?

Sis, catarrh wan kill me again na wow o.
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:02am On Oct 06, 2006
@iice

Bodi dey up and down, but we thank God.

Eeeh--- this cold thing you have--- dey make me fear oo, because
certain colds can be caught online  grin

What brand of catarrh you get ?
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 9:03am On Oct 06, 2006
g.nature, ok i believe u, stalker lomo, how old are u sef,

sis wahhhhhhhhhhh its drizzling here, heheheh abeg nack some lucky me wit hot sauce, hehehe
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 9:07am On Oct 06, 2006
@GNature lol don't know o, i just wake up with this cold and its bugging me i hate the dripping nose lol red nose and all tongue

Sis for sure i go do the hot sauce thing right now kiss kiss men i dey wait your husband to bring me something chaiii i sure say hin don go hin friend house craze man

oops wala lucky me, pancit nalang no biggie na spicy hot one coz i dont wanna go down to the store
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:12am On Oct 06, 2006
@iice

I'm sure you'll be fine, take it easy eh wink

@aloib

Who are you calling a stalker ? I be 20 years old like you (some years ago)
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 9:15am On Oct 06, 2006
lol, ehen both works, thats my fave, and i get lucky me here o, hehehehe, that my husband, waka waka,


hahaha how many yrs ago was that, oya now

ebi n pa mi, mo fe je iyan ati obe ewedu ati bokoto, oti le ni odun kan ti mo ti fi enu kan, chai
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 9:18am On Oct 06, 2006
@GNature, yeah thanks, hopefully later its gone lol

Sis ahhhh shey good that both of them work.
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:24am On Oct 06, 2006
aloib:

ebi n pa mi, mo fe je iyan ati obe ewedu ati bokoto, oti le ni odun kan ti mo ti fi enu kan, chai

Kai, I am so sorry to hear this. odindi odun kan ? oga oo. I feel sad because I really can't do anything
about it except cheer you up.  Se won oni african restaurant ni manila ni ? Awon West African restaurants
(e.g. sierra leone) sell egusi you know.
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 9:26am On Oct 06, 2006
sis yes o, lol ligs don kill me, say the place funny mennnnnnnnnnnnnn, hahahaha


gnature, kosi o ni ibi ti mo wa sha, its rae to get the ingridients and pesin go do wahala again sef
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:35am On Oct 06, 2006
oga oo. so sad. nigba wo lo maa tun lo si naija ? abi o fe kin send awon non-biogradable ingredients ? It would cost
a fortune sending it from here though.

Oga oo. ounje waa deni the best any day (lojo kojo). it just tastes too good. Hang in there sogbo kiss
Re: @aloib How Bodi ? by aloib(f): 9:40am On Oct 06, 2006
hahaha dont bother o, its hella expensive, heheh kosi wahala, shey e'n sun funmi ni pe its the best, no doubt o, for reals, mo ma wo ilu next yr xmas by HIS grace,

no sleep, abi insomania again
Re: @aloib How Bodi ? by GNature(m): 9:55am On Oct 06, 2006
aaah that's good (i hope you meant xmas 'o6). Try lati hang in there till then.

Ti o ba npada lati naija, try and get dry ingredients (dry egusi, dry pepper) in bulk, So that o le fi se obe when
you are back in school.

Eeeeh, moti sun earlier on, so moji a little bit early.

She won man je ki e she ise while in school ? Because awon ti won ni student visa lati naija ole she ise
while in school here. America ni won bi mi si, so my situation is different.
Re: @aloib How Bodi ? by iice(f): 10:00am On Oct 06, 2006
Does custom abi customs allow that?
sis you dey online? Puff is day dreaming lmao

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Tafari - Meet The Jah Priest! / The Origin Of "A Minute Of Silence" For The Dead. / Meaning Of Rc And BN In Certifictad Of In Incorporation.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.