Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,341 members, 7,811,991 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 05:17 AM

Romade And The Earthworm - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Romade And The Earthworm (18405 Views)

Me And Romade / Re: Have Got A New Babe For Romade And Ben20001 / Re: Romade! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Romade And The Earthworm by romsky: 2:25pm On Mar 18, 2009
wetin person no go see kerewa don dey talk lyk person wey nack tie o
Re: Romade And The Earthworm by sylve11: 2:55pm On Mar 18, 2009
@dynamokiev,
no, u be bingo, e don tey wey i know, if na lie ask captain. cool
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 3:04pm On Mar 18, 2009
i no know no dey insyd o
Re: Romade And The Earthworm by D1KeleVra(m): 3:30pm On Mar 18, 2009
sylve11:

@dynamokiev,
no, u be bingo, e don tey wey i know, if na lie ask captain. cool

Abeg I no wan know ur Canine title! *mcheew*
Re: Romade And The Earthworm by sylve11: 3:42pm On Mar 18, 2009
dynamokiev, let me reserve my comment. cool
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:04pm On Mar 18, 2009
reservoir don full abegi yarn
Re: Romade And The Earthworm by D1KeleVra(m): 5:31pm On Mar 18, 2009
cheesy grin Abeg make hin keep him comment for pocket, I no wan all the letters and pictures to fall commot this web page. The mouth to dey smell.
Re: Romade And The Earthworm by sylve11: 5:58pm On Mar 18, 2009
Lord, and lead me not into temptation cool cool
Re: Romade And The Earthworm by Ben13: 6:02pm On Mar 18, 2009
where is crazykid cheesy
Re: Romade And The Earthworm by sylve11: 6:07pm On Mar 18, 2009
cool cool cool
Re: Romade And The Earthworm by D1KeleVra(m): 6:08pm On Mar 18, 2009
Crazykid is in Yaba Left
Re: Romade And The Earthworm by nich(m): 6:31am On Mar 19, 2009
na who get the cyber cafe wey una dey from communicate? because i no believe say una dey work or school.

if una papa cash una! tongue
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 9:25am On Mar 19, 2009
just tell us wetin ur papa do u
Re: Romade And The Earthworm by sylve11: 11:59am On Mar 19, 2009
drive am comort house.
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 12:04pm On Mar 19, 2009
dat one na small tyn wen comapred to wetin ben papa do am
Re: Romade And The Earthworm by clemcykul(f): 12:54pm On Mar 19, 2009
poor ben johnson
Re: Romade And The Earthworm by tytylayor: 4:26pm On Mar 19, 2009
hehehe
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:28pm On Mar 19, 2009
y u dey clear throat
Re: Romade And The Earthworm by tytylayor: 4:42pm On Mar 19, 2009
i nor no say snail dey get bone o shocked
Re: Romade And The Earthworm by clemcykul(f): 4:54pm On Mar 19, 2009
eyaaa
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:55pm On Mar 19, 2009
i no fit pity her
Re: Romade And The Earthworm by Ben13: 4:57pm On Mar 19, 2009
romade:

dat one na small tyn wen comapred to wetin ben papa do am

clemcykul:

poor ben johnson

embarassed
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:59pm On Mar 19, 2009
no worry e go beta
Re: Romade And The Earthworm by Ben13: 5:04pm On Mar 19, 2009
tatafo
Re: Romade And The Earthworm by tytylayor: 5:11pm On Mar 19, 2009
tatafo originator
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 5:15pm On Mar 19, 2009
tatafo inscripter
Re: Romade And The Earthworm by Ben13: 5:16pm On Mar 19, 2009
all present on the parade ground
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 5:18pm On Mar 19, 2009
d presiding leader above me
Re: Romade And The Earthworm by Ben13: 5:20pm On Mar 19, 2009
that's a lie.

everybody knows that
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 5:29pm On Mar 19, 2009
wia ur witness
Re: Romade And The Earthworm by tytylayor: 5:31pm On Mar 19, 2009
here it is
Re: Romade And The Earthworm by romsky: 5:34pm On Mar 19, 2009
sowwy unreliable

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (28) (Reply)

You Think You Got Brains? Try This... / The Cunning Human Resources Manager. What Can You Say To This? / What Goes Up A Hill With Three Legs And Comes Down With Four?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.