Stats: 3,165,598 members, 7,861,848 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 09:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (29279 Views)
╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: The Pidgin English Thread by Ogaga4Luv(m): 10:43am On Sep 22, 2009 |
[size=13pt]How far . . .?, Wetin be the goodness 2day?[/size] |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 8:46am On Sep 23, 2009 |
Pwootor Pwootor de eaves drop de go u hear, na your mate de inside de talk you de do houseboy work outside. ![]() ![]() Ami baby you call my name 3 times, na wetin happen ? You dan find Twinny ? ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by mex004(m): 2:52pm On Sep 23, 2009 |
Which level. I like this pidgin thread oooooooooo, where all men dey shan wit grass root. I hail all them, |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:28pm On Sep 23, 2009 |
which kain customers dey waka come hia today so me no even say 1 wey rich pass church rat edoyansh ow ya malaria blister? |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 10:11am On Sep 24, 2009 |
Romosky Sango fire your right hand nostril ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:55pm On Sep 24, 2009 |
edoyansh u get 2 brains nuttin is left for the left nutting is right on d left me no tu dey talk |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:23pm On Sep 24, 2009 |
As you mumu reach like so i be suspect say you worwor too. So you mean to tell me say your ugly anatomy no get distinction between right hand and Left ? ![]() Sorry o, i don hear of ugly pipo but this your case pass me sha . |
Re: The Pidgin English Thread by Ogaga4Luv(m): 1:33pm On Sep 24, 2009 |
[size=13pt]Levels Don Change oooo[/size] |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:19pm On Sep 24, 2009 |
edoyansh we all sabi say na mad man dey call sane person were i no fit helep u go yaba left wia u bin run from |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 2:29pm On Sep 24, 2009 |
Tori olowun, Romosky if i catsh you for market na tire, petrol and matches nahim go end your case. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:49pm On Sep 24, 2009 |
abeg go siddon 1 place sa[b]y[/b] u get 1inch btw ya legs no mean say u be man |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 3:01pm On Sep 24, 2009 |
![]() ![]() ![]() you say saw ba ? No be only saw, na chain saw, and na him we go use remove that nostril wey we go sacrifice to sango. |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:29pm On Sep 24, 2009 |
i nefa find twinny, edo ![]() ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 9:57am On Sep 25, 2009 |
Amibaby the thing wey we go do be say since torday na friday, i go climb go Romosky house go look for her there since i de suspect say Romeh na militant. Nor cry eh, we go find am. If cry catch you remember the money wey i de owe you, vex go catch you again. [size=18pt]Wunmi o o o o[/size] |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:43pm On Sep 25, 2009 |
wunmi don follow yellow man go him fillage dat girl kerewa tu mush jare & na sokoto she take dey hold yansh |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:46pm On Sep 25, 2009 |
Y u dey talk about ma twinny lyk dat naw ![]() I no lyk am o ![]() Edo go come ya doormot cum bring ma twinny sho gbor ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:19pm On Sep 25, 2009 |
u no see as my leg dey shake inside shoe shiooor ya sissy don follow ow many men waka now ? |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 2:05pm On Sep 25, 2009 |
Rom ![]() ![]() ![]() no lemme wash ya mouth out wit kerosene ![]() ![]() 4llow wetin ![]() ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 3:04pm On Sep 25, 2009 |
ol boy, thanks for threads like this. you know me i sabi pidgin well well and i dey proud. i sabi english too, in fact na b3 i get for waec. this language dey make person feel real good and i dream say yaradua go turn am to our lingua franca. |
Re: The Pidgin English Thread by Ogaga4Luv(m): 3:39pm On Sep 25, 2009 |
[size=13pt]Where this one root comot sef ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by xreal: 6:34pm On Sep 25, 2009 |
@holamiday, b3 in English for waec?, you know book O! Please go tell yaradua to pass ids into law, so that ppl like me go fit hold big-big post for government. |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:59pm On Sep 26, 2009 |
@ Xreal , make you look your self for mirror. If you don look finish turn your back look for mirror. After that one, raise your two hand up come carry your small nose smell your armpits. Now use two seconds think before you answer , but ask yourself this question "na pipo like myself dey hold post for government ?" |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 9:50pm On Sep 29, 2009 |
Ami Romeh Swit Wunmi and the cockroaches. Since i no de see una for Forumgames i don retire. See una on judgement day. |
Re: The Pidgin English Thread by Ogaga4Luv(m): 9:09am On Sep 30, 2009 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 9:19am On Sep 30, 2009 |
edoyansh i dey na wetin man pikin wan wack no make am call friends to chop o pele wetin u self dey waka about do for sport |
Re: The Pidgin English Thread by honeric01(m): 9:24am On Sep 30, 2009 |
my people, how una dey? which levels? |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 12:58pm On Sep 30, 2009 |
^^ we de kpamkpe ! Romeh them tell you say i be prisoner wey no go de waka go other places ? Why u nor dey come sports yaself ? Any way, i want to wish una all happy independence day in Advance ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:52pm On Sep 30, 2009 |
same to u but wetin Nigerians go remember u 4 wen u waka |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 4:57pm On Sep 30, 2009 |
Them go remember say na me end your parents headache by killing you ![]() |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 5:00pm On Sep 30, 2009 |
Yesu kia e u neva sabi who u go kill at all, na me witness ya conception abi na me talk say make u no enta rich palle house abeg free me jor |
Re: The Pidgin English Thread by bydot1(m): 2:17am On Oct 01, 2009 |
wia dem dey free u dey go |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 10:34am On Oct 01, 2009 |
^^^ ![]() ![]() Them go free am go one of the following Aro mental Kirikiri tompolo camp |
(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (29) (Reply)
╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Can You Name All The Wrestlers In This Drawing? / Reply Signatures 2
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |