Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,096 members, 7,953,343 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 02:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ (37940 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (19) (Reply) (Go Down)
╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 2:18am On Nov 13, 2011 |
make we continue for hia before they close that one, |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 2:19am On Nov 13, 2011 |
one wey u jus cheat everybodi |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 2:21am On Nov 13, 2011 |
everybodi dey do dia own thin o, i no just like to dey dull myself |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 2:24am On Nov 13, 2011 |
myself been dey wonda wetin dey happen for dis side |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 2:27am On Nov 13, 2011 |
side yii too dry for my liking , |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 2:30am On Nov 13, 2011 |
liking no matter e go pick up soon 1 Like |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 2:33am On Nov 13, 2011 |
soon go catch up later, |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 2:36am On Nov 13, 2011 |
later wen dey close dat one pple go rush hia |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by sima(f): 2:37am On Nov 13, 2011 |
hia go be their new joint, no mind them |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by Mcoldsoja(m): 4:46pm On Nov 20, 2011 |
Dem no send. Di tred stil dey waka siriri werere. |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:01pm On Nov 21, 2011 |
Werere no b word I sabi before abi MC Old na warri pikin? Sha dis game no b de same agen witout area baba, r231 |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:02pm On Nov 21, 2011 |
r231 dey for hia o na charity work dey take my time for NL |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:08pm On Nov 21, 2011 |
NL local good Samaritan , sha una well done |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:09pm On Nov 21, 2011 |
done for the day abi u still dey school. . . . i still dey wait your donation |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:15pm On Nov 21, 2011 |
donation I fit dash nor go b plenty o (I still dey hussle wia I dey), sha school finish since but time wey I spent on train journey back b as if e pass ma school time sef |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:17pm On Nov 21, 2011 |
sef jus dey enta not too long ago. . . d cold dey plenty today no be small thing |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:20pm On Nov 21, 2011 |
thing wey no fi kill us sha go mek us strong, I don improvise now o, I jus con wia tights under jeans |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:22pm On Nov 21, 2011 |
jeans fit take cold now. . no be like me wey i dey inside suit and suit trouser no fit take cold |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:26pm On Nov 21, 2011 |
cold weather no b my friend at all at all |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:27pm On Nov 21, 2011 |
all the thing wey i wan do b4 i get home i no fit do |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:29pm On Nov 21, 2011 |
do as I do |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:30pm On Nov 21, 2011 |
do wetin |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:35pm On Nov 21, 2011 |
wetin u wan hear agen? small small we go do am |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:36pm On Nov 21, 2011 |
am on ma kneel oya make you tell me someting good. . . shay u miss me |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:40pm On Nov 21, 2011 |
me wey get plenty heart reash, wetin u tink before? or u wan mek I spill all ma contents? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:41pm On Nov 21, 2011 |
contents wey no go deaf other pple good |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:46pm On Nov 21, 2011 |
good, now u kno say I miss u wella |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:47pm On Nov 21, 2011 |
wella wella even me sef dey miss you effery day |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:51pm On Nov 21, 2011 |
day by day na so pesin loff dey wax stronger |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 8:52pm On Nov 21, 2011 |
stronger by the day and nite na so we see am o |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by emofine(f): 8:59pm On Nov 21, 2011 |
o wia r231 for vanish to agen? |
Re: ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ by r231(m): 9:00pm On Nov 21, 2011 |
agen i dey hia and i no dey go nowhia dis time |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (19) (Reply)
Rokiatu Let's Chat Here / Brain Teaser: Can You Crack The Code? (Photo) / War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |