Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,988 members, 7,852,337 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 04:30 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1414) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3426084 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1411) (1412) (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:32am On Feb 25, 2016
hardie14:
twas so short ehm. mosquitoes one side. heat one side and one snoring babe for another side. jusy trying to sleep now sef.
eya, pele
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 11:33am On Feb 25, 2016
Awa meje la si je akoni okunrin to lo si igbo irunmole: Emi (akara oogun) Kako (onikumo ekun) Aramanda okunrin, Efoye, Olohun iyo, abbl.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:33am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
Make dem dey oo........make soldiers no start to dey suspect u say u b shekau

Good morning fraih, fraiser and everyone wey i no know and wey no know me.

boboLIL........how has d ticket tearing been, no b only u my brother

Kbs468.........how many book u don write ds year

Abbeyunique2......... E don tey i see beckytee, abi she go maternity leave ni

Qutyjoice............ Shey u go follow me dey Osun come march 30 sha, cnt afford to be alone

Oyehiome............ NL wakawaka........u dey try

Hardie14..........shey u don sabi me cos u av to by force

Spixytinxy, missprudence, merikims, missoyin.............I see y'all in 7D

Drjoshua2000, ayosco2008, CROBBOY, bolagabriella......... I hail

Rukkyola.......... Malaria plus ds infringing heat, bad combo..... Sorry buh m sure sent4rina will b there for u

Memphisdepay, it's high time u lit up OLD TRAFFORD

LogoDWhiz...... Oga patapata, i hail u

If i no mention, no vex...... I just dey wake up, brain is still booting
Hmmn. I never write any book before ooo as time no even dey sef because Father further Maths had been keeping me busy ooo if you did further maths b4, you will know what I mean especially for me wey no even do d further maths b4 but to God b d glory.

May I should consider doing that really. Thanks all the same because I felt your question is a sign of acknowledging something in me that I'm not seeing just like several others like Fraih, Nathoneal and Oyehomie among others had one time or the other also drew my attention to which all in all summed up to being compliments smiley

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:34am On Feb 25, 2016
Fraih:

Your good friend is doing very fine. smiley he's currently occupied with a number of things thats the reason He hasnt been here.
Thanks much Ighravwe.


Alright smiley
smiley Sanu, Lafia lau

***
Jubrealguy, I see You cool
Dominon92, I'm very cool, Thanks dear.
Amodu, I dey fear to whisper am o, make we chill for Oyehomie sad
FolabiBret, oya share the mango smiley
see ds gal eye sha............chai!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:34am On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Great o n yurs?

Okay.

Busy doing nothing.

I even feel like sleeping
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:35am On Feb 25, 2016
Fraiser:
no no no, I no fit allow make my own blizzydoDo dey relate wit iyalaje oniparaga, u won corrupt her b dat
Haaa, iyen Emi na, lenu eeee, so because I dey sell sepe now, I don corrupt b dat abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:35am On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Osun kwa? Dey go dere now
lol....... E b like say u want make i use my long NYSC leg work two of us go Kwara
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:36am On Feb 25, 2016
Fraiser:
u dey find my trouble o, I say make u no dey involve my wife for our mata again, d igboro language wey we dey use reason togeda dey strange to am na, na house wife she b
ehn ehn, no b house me be too ni, abi na garrage wife u dey think say I b bf ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:37am On Feb 25, 2016
Olasum ore mi, bawoni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:38am On Feb 25, 2016
Kbs468:

Hmmn. I never write any book before ooo as time no even dey sef because Father further Maths had been keeping me busy ooo if you did further maths b4, you will know what I mean especially for me wey no even do d further maths b4 but to God b d glory.

May I should consider doing that really. Thanks all the same because I felt your question is a sign of acknowledging something in me that I'm not seeing just like several others like Fraih, Nathoneal and Oyehomie among others had one time or the other also drew my attention to which all in all summed up to being compliments smiley
And he's feeling himself.....Yimu
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:39am On Feb 25, 2016
spixytinxy:
I crious oooo
e really show for your body
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:40am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
I dey ooo, how dem ibeji na
dem kukuma dey fine with dia wahala
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:40am On Feb 25, 2016
LogoDWhiz:

Okay.
Busy doing nothing.
I even feel like sleeping
Funny!! Busy doing anything Na you o, make I just be like you once and for all.

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:41am On Feb 25, 2016
Kbs468:

Hmmn. I never write any book before ooo as time no even dey sef because Father further Maths had been keeping me busy ooo if you did further maths b4, you will know what I mean especially for me wey no even do d further maths b4 but to God b d glory.

May I should consider doing that really. Thanks all the same because I felt your question is a sign of acknowledging something in me that I'm not seeing just like several others like Fraih, Nathoneal and Oyehomie among others had one time or the other also drew my attention to which all in all summed up to being compliments smiley
you welcome bro, go live up your potential, wah course did u study in school
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:43am On Feb 25, 2016
amodu:


e really show for your body
beeni oooooo, for dose of una wey go wan amend una khaki, amodu dey here ooo, abeg mk una no carry him moni go outside
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43am On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

My love for you
hmmm just dey tank God say no b wen I still dey inside world u com dis city, all dis one wey u dey do u for don dey wear night gown inside my house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:43am On Feb 25, 2016
FolabiBret:
Awa meje la si je akoni okunrin to lo si igbo irunmole: Emi (akara oogun) Kako (onikumo ekun) Aramanda okunrin, Efoye, Olohun iyo, abbl.
Ogboju ode ninu igbo irunmole by D.O Fagunwa. one of the best book ever readth lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:44am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
lol....... E b like say u want make i use my long NYSC leg work two of us go Kwara
En that one too make sense
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:44am On Feb 25, 2016
greatestman:


Why not responding to my mentions, I want to find out the cost of M. SC Measurement and Evaluation in your former school..
Oh I never knew about that. Sorry please.
You know that's one thing with me, I always tend to pick up my reaction from the immediate ones available on a particular page after posting mine nauw, so I missed out from the previous mentions until I got to visit my piled up list of mentions. Sorry once again.

Let me get you a concrete and valid estimate b4 mentioning you then.

What program again So that I would know how to go about it instead of searching for what you typed earlier.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:46am On Feb 25, 2016
spixytinxy:
dem kukuma dey fine with dia wahala
I guess Ijogbon is their hobby
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:48am On Feb 25, 2016
Fraiser:
hmmm just dey tank God say no b wen I still dey inside world u com dis city, all dis one wey u dey do u for don dey wear night gown inside my house
Hehehe...
And I'm here thanking God truly....Night gown ko Night skirt ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 11:49am On Feb 25, 2016
spixytinxy:
beeni oooooo, for dose of una wey go wan amend una khaki, amodu dey here ooo, abeg mk una no carry him moni go outside

Can you see what I am saying

I am only amending and paddling MissOyin and nothing more.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:49am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
I guess Ijogbon is their hobby
beeni oooo, na dia papa dem tk am resemble
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:51am On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Funny!!
Busy doing anything
Na you o, make I just be like you once and for all.

hehehehe. cheesy

Nothing to do at the moment.

What about you?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:52am On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

We're sisters niggie, any problem on that?
since qutyjoice has decided to take my twinnie fraih as her sis, invariably she is now part of my family in dat case I will hav a say on who her suitor will be, bur make una wait o, I no mean say make una start to dey bring yam again o, d tym wey I dey collect egunje don go, am now a born again, because my wife blizzydoDo is now avin impact in my life, make any interested suitor com reason wit me first so dat I will present d family demand to him meanwhile qutyjoice am glad u re part of our family. I guess u know all d family members
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:52am On Feb 25, 2016
amodu:

Can you see what I am saying
I am only amending and paddling MissOyin and nothing more.
Niggie always looking for trouble.....Ash
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 11:53am On Feb 25, 2016
amodu:


Can you see what I am saying

I am only amending and paddling MissOyin and nothing more.
lol, anything bad in adding khaki
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 11:53am On Feb 25, 2016
jubrealguy:
see ds gal eye sha............chai!!!
The eye sef dey push me o cry
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 11:54am On Feb 25, 2016
LogoDWhiz:

hehehehe. cheesy
Nothing to do at the moment.
What about you?
I'm jobless too anyway (lol) This room is helping me out.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 11:55am On Feb 25, 2016
Kbs468:

Oh I never knew about that. Sorry please.
You know that's one thing with me, I always tend to pick up my reaction from the immediate ones available on a particular page after posting mine nauw, so I missed out from the previous mentions until I got to visit my piled up list of mentions. Sorry once again.

Let me get you a concrete and valid estimate b4 mentioning you then.

What program again So that I would know how to go about it instead of searching for what you typed earlier.

M.Ed Measurement and Evaluation
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by classicTutor(m): 11:59am On Feb 25, 2016
LogoDWhiz:


Since you don't have a Transaction ID that start with 2016. I'd advice you visit the bank.
Get the transaction ID.
Once you do, lemme know


http://jamborgng.info/how-to-solve-nysc-online-registration-problems-solutions-to-nysc-online-registration-problems/

sorry I have transaction Id
2016**********1
15 digits
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 12:00pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
since qutyjoice has decided to take my twinnie fraih as her sis, invariably she is now part of my family in dat case I will hav a say on who her suitor will be, bur make una wait o, I no mean say make una start to dey bring yam again o, d tym wey I dey collect egunje don go, am now a born again, because my wife blizzydoDo is now avin impact in my life, make any interested suitor com reason wit me first so dat I will present d family demand to him meanwhile qutyjoice am glad u re part of our family. I guess u know all d family members
I should try and speak Yoruba for d first tym, abeg ta la won? I'm not part of yur family fraiser(get that)lol.....I'm into bae only(one and only Sist @fraih)......Let her do proper introduction rather.

(1) (2) (3) ... (1411) (1412) (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.