Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,722 members, 7,851,467 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 08:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3424686 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1810) (1811) (1812) (1813) (1814) (1815) (1816) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:54pm On Mar 14, 2016 |
eaglevision:na my pleasure e go b if my wife dey suck my blood o, even if she lyk make she suck my water join, na she get her tin, abeg make sure say u get bullet for your gun dis nyt o, e b lyk say som tifs don write letter to GC. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:57pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:u sure say hin don show again? Oya where my rope dey, make I shapally go fynd rope com tie am again, na suya + paraga sure pass dis nyt |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:02pm On Mar 14, 2016 |
eaglevision:touch dem ke, I no dey touch dem o, so far dem dey touch me wetin I dey fynd again. Nd dos baes can sabi touch me at d right places, u don miss aswear. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:08pm On Mar 14, 2016 |
rosalieene:... Here is it, *gives her fruit salad*, do enjoy ur self.....!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:10pm On Mar 14, 2016 |
ABB1 my surest padi, how KD dey go na, hw far shey u dey take care of my yarinyan for me, we go soon com take over, bur wait o na 3 of us dey control dis city dis afternoon, wetin happen shey curfew dey town wey I no know ni, make I shapally go hide for one corner o, Jubrealguy my regular padi of all tym I double syt u baba, u re mouthed, villagoat I don tell buhari make dem go import grass, u need proper feeding my guy, nobody go use u for suya. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 3:10pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:Brother anything for you so far it's Blizzdodo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:13pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:e b lyk say me sef go join man o'war o because am a man o'warer |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:15pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:that is why he always prepare a table of paraga nd alomo for me in d presence of my enemy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:17pm On Mar 14, 2016 |
iambibi:twinnie how far now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:20pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:you no go stop to dey pokenose to anoda person affairs, u won make I vex tell ur husband sey u don turn my latest sugar mama abi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:23pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:.. *Wispers in her hears* the belle no gree abort, the best tin na to born am like dah!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:24pm On Mar 14, 2016 |
LogoDWhiz:baba u gallant 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:25pm On Mar 14, 2016 |
iamdynamite:... Darling twinnie, hw u, hope ur having a gud time |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:26pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:may God forgive u cos u don't no wat u r doing |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:27pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:chai u r a lost case even blizzydodo don tire for ur matter |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:27pm On Mar 14, 2016 |
SC31:how u dey take cope with dis your ajala travel husband sef?, I pity ur condition o... Anyway I no go mind to dey keep ur company wen husband no dey house sha, wot ar friends for |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 3:27pm On Mar 14, 2016 |
hardie14: Where eaglevision I won buy that rubber tennis...wetin be d advantage of the rubber and the disadvantage and how him go bring am to my abode |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by rosalieene(f): 3:28pm On Mar 14, 2016 |
iambibi: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 3:29pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:ehn ehn, dat means u go fit climb dose rope b dat |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:29pm On Mar 14, 2016 |
jubrealguy:lol... Baba ur mercy scarce o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iamdynamite(m): 3:31pm On Mar 14, 2016 |
iambibi:too much work to do jare at work,but am fine.how fAR with what we discussed |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:33pm On Mar 14, 2016 |
SC31:I no understand dis university of first choice wey una dey talk upandan o, shebi na just one choice dem dey choose for jamb. Abi na last year deer una still dey chop for soup? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:41pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice:lol... Na she o... Oshey jor aburo mi owon *chai hw I go take tell her sey I don dey syt anoda babe again, wahala dey o* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:may God forgive u too because u know d truth for inside ur heart |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:46pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:lol... My wife is a rear jewel, she is very patient wit me. Omo daadaa lomo yen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 3:48pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:Exactly brother... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 3:49pm On Mar 14, 2016 |
Qutyjoice: Qutyjoice....sorry na...shud I call cute to beg on my behalf? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:50pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:..wah dahhhh!!!, spixytinxy take ur time o...., pesin don change u still dey call am dah name, wats ur own sef.... I no dey talk too much, buh no lemme start oo.....!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:50pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:..wah dahhhh!!!, spixytinxy take ur time o...., pesin don change u still dey call am dah name, wats ur own sef.... I no dey talk too much, buh no lemme start oo. Toh....!!! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 3:51pm On Mar 14, 2016 |
Fraiser:lol no worry my body strong |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ib4uakpele: 3:52pm On Mar 14, 2016 |
USING THE POWER IN THE NAME OF JESUE•. Beloved, the power & authority in the name of Jesus has been given unto you; so begin to function & live by the power in the name of Jesus. Therefore your words & actions are back by divine authority! Sickness, weakness,fear,failure,lack & every form of infirmity will have no place in you. That's why Christ said in the book of mark16:17-18,“And these signs shall follow them that believe; in my name shall cast out devils; they shall speak with new tongues;{18},They shall take up serpent; & if they drink any deadly thing, it shall not hurt them, they shall lay hand on the sick,& they shall recover. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:55pm On Mar 14, 2016 |
spixytinxy:no be only rope I go climb, I go climb spider web join, me wey I hate stress pass anytin, na to dey hide for one corner if den won go do dia parade sure pass o |
(1) (2) (3) ... (1810) (1811) (1812) (1813) (1814) (1815) (1816) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |