Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,294 members, 7,829,674 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 10:24 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1816) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3391889 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1813) (1814) (1815) (1816) (1817) (1818) (1819) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:20pm On Mar 14, 2016
#1815
Fraiser:
I just dey look u enh, you just want me to dey show my sef all d tym, me wey b say I finish wit very strong pass u dey talk sey no sabi book. Wen I dey sku pple dey always bribe me wit sobo nd puffpuff to sidan for my syd for test ni. How u won make I sabi dat tin wen anybody never serve for my village bfor wey go dey gist me. U better myd ursef o.
Sheybi nah 1st class upper u get for FUTA
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 6:23pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:

Enjoy y it last....rukkyola nd eddykisses1 again...? Hmmmm OYO is ya case later o

If OYO happens to be my case we go OYO 2geda na why me and my Rukkyola na man an wife...she's just too precious...her smiles makes the world purse for a while...her breath gives life to the weak and her eyes makes the sun jealous...the stars wants to shine like her...the moon wishes to be brighter than her...she's perfect...she's is Rukkyola
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 6:28pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
lol.. D our baby aspect really got me laffin

Fraiser you go still be uncle oo...blizzydodo must come with you to the naming...even Fraih gats come...logoDWHIZ, DTOBS, iambibi, kbs468, oyehomie, missoyin, chisophia....infact gbogbo Golden City citizens gats come...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Mar 14, 2016
kuchikau:
....
Forever young, I wanna be...forever young
*singing* sobbing*
wao soso touching I really wanna leave for ever... Sometyms wen I reminisce my past memories, wen I remember d pple dat hav once been my play mate ryt from d childhood, d past classmates, pple dat hav once been keepin my company in d tym of loneliness, d old friends, d past funny nd sad moments. I always feel sober within mysef. But one tin I know is dat if we are meant to b friends for life, fate will always have a way of bringing us back togeda.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:
**Blushing** Can't wait 2 b ur wife
kai sent4rina don joans o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:

HIV go soon get u no worry. Even EBOLA virus sef
nah nah not from beautiful SC31 she is a very clean nd pure woman
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 6:33pm On Mar 14, 2016
ewoooo! blood of Jesus. tnks for d mentions@ y'all my wonderful people bt na night i go fit see well reply hehehe.
body weak small.
tiippie i sight u dearie.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:34pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
Engrawwal nd ighravweIG...hope no be wettn i dey tnk ooo
lol. weti u dey think.
Berra be good thing o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:34pm On Mar 14, 2016
ABB1:
Padi mi yarinyas dey wait for you like wonfe daku(they wan faint)

ahahahahah... Tell dem make dem chill small, I don dey arrange my load
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 6:39pm On Mar 14, 2016
Fraih:
IghravweIG, my closest family pal... How have You been? Where have you been?
I have been fine and AWOL.
I'm back now tho.
How have u been my dear Fraih?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:41pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
Engrawwal nd ighravweIG...hope no be wettn i dey tnk ooo
lol... Wetin u dey tink o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:44pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:
Biko lemme alone. I no dey snore o.I sleep like a baby
Ah, and yu are lying again
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:46pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
Babe...u be ma Queen anytym anyday...love u a bunch
And yu shd know I love yu more
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:51pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Ife, you shouldn't have bothered...you just came in and you made me yam and egg sauce...*tastes the food...very yummy* bae you are the best cook in the World...did iambibi drop you at the airport?
.. Eddy, eddy, *shaking my head * the lover boyyyyyyyyyyy, i jst dey look u ooo, continue,..buh al i kno is dat *singing and shaking my head* u r looking for my trouble ooo,..iambibi dey sleep, eddy dey wake her, ok.oo.. I jst dey look u.. iambibi should do dis, iambibi should dat,..isorite... ...shey because u marry Rukkyola , my neighbor , they say make iambibi no rest for her house again abi, ok na... Buh i jst hope u kno dah i also hav a home, and a baby (jubreal) to attend to, therefor.. ,continue, ehn ehn, balance for dere, make iambibi dey help u do evrytin, mayb na iambibi go help u impregnate ur wife o ...we go kno!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:51pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


Ife, you shouldn't have bothered...you just came in and you made me yam and egg sauce...*tastes the food...very yummy* bae you are the best cook in the World...did iambibi drop you at the airport?
sent4rina go see d chocker of his life... Kai
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:54pm On Mar 14, 2016
iambibi:
.. *Wispers in her hears* the belle no gree abort, the best tin na to born am like dah!!!
ehn ehn, rukkyola I no understand u oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:54pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
No mind am jare dear mi..
Mi gbo jawie boo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 6:54pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
No mind am jare dear mi..
Mi gbo jawie boo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:55pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
lol... My wife is a rear jewel, she is very patient wit me. Omo daadaa lomo yen
ehn ehn, se tooto
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:55pm On Mar 14, 2016
iambibi:
..wah dahhhh!!!, spixytinxy take ur time o...., pesin don change u still dey call am dah name, wats ur own sef.... I no dey talk too much, buh no lemme start oo.....!!!
change indeed, person wey come my shop yesterday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:57pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
no be only rope I go climb, I go climb spider web join, me wey I hate stress pass anytin, na to dey hide for one corner if den won go do dia parade sure pass o
lol, lazy boy na only paraga u no
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:57pm On Mar 14, 2016
Kbs468:

The rest are heavy already while the one you are referring to is just getting set for phase 2 but we don't want to Rush again since the first set are twins. Infact the female of the twins is at the center of a Court Case against Fraiser.
lwkmd so u decide to watch d dirty linen of ur family outside, so you want citizens to know u hav been raising a child belongin to someone else, for your information I will be coming to claim my babe soon.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:58pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:

Lol! Spixytinxy mind urself o. My belle is already bigging o. Leave d goat 4 me o. Thank u jare iambibi
Sebi na u use ur mouth tell me say u don abort am, d villagegoat wey dey cos kasala sef don dey sambisa forest
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 6:59pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:

Sidown dea.me wey go soon born. Na sent4rina get d belle but as e no get my time, I don meet a nice guy. I love him and he loves me 2. U are invited 2 my wedding. So please leave villagegoat 4 me
se u carry sent4rina belle giv femi ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chisophia(f): 7:00pm On Mar 14, 2016
iambibi:
.. Helo baby chisophia, gudmorin sweetheart, hw was ur nite,..splendid i guess. Dats reminds me, last night u left sirguy542 on his knees tru out, was it because of the red roses he forgot? undecided (dah guy no dey hear word) .. By d way i hav fruit salad, dats if u care for some? wink
thanks bae, but I will pass.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:00pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:

Babe...u be ma Queen anytym anyday...love u a bunch
qutyjoice head sef go dey big ooooo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 7:01pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


I no know why she dey vex for me o...since she beging vex for me...my remote for my dvd stopped working....Qutyjoice kpele na

Lol....Yu neva see anything, dat yur DVD shd B d next.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:02pm On Mar 14, 2016
Fraiser:
e com wit price o, u no know d kyn sacrifice wey I won do for u ni, d agreement b say u go deposit all d money wey I go take drink for spixytinxy shop for one year, secondly u go tell ur twinnie iambibi make she dey bring dat her fruit salad to my house every morni for one month. Thirdly u go agree to dey always support me anytym I dey hustle woman wit any guy for dis city.
onisekuse okunrin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eddykisses1(m): 7:03pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:


Lol....Yu neva see anything, dat yur DVD shd B d next.

Shey I go beg you till judgement day ni?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 7:04pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:


If OYO happens to be my case we go OYO 2geda na why me and my Rukkyola na man an wife...she's just too precious...her smiles makes the world purse for a while...her breath gives life to the weak and her eyes makes the sun jealous...the stars wants to shine like her...the moon wishes to be brighter than her...she's perfect...she's is Rukkyola
wat am I seeing, se na u dey marry dat gurl wey get shoko ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:08pm On Mar 14, 2016
chisophia:
thanks bae, but I will pass.
..... Ok dear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dapaiks: 7:08pm On Mar 14, 2016
April 1st... hmmmnn hpe say NYSC no wan do us April-fool prank coz me i no undastnd this whole tin n 1st April bin friday.

(1) (2) (3) ... (1813) (1814) (1815) (1816) (1817) (1818) (1819) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.