Stats: 3,165,776 members, 7,862,561 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 07:35 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Things Nigerians Abuse (395 Views)
Substance Abuse / 8 Things Nigerians Do That Are Bizarre To The Rest Of The World / 10 Really Dumb Things Nigerians Are Fond Of Doing (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Things Nigerians Abuse by Nobody: 7:34pm On Aug 17, 2015 |
Make I list am 1. VITAMIN C: Mehn Chioma go chemist go buy Vitamin C...them tell am "Chioma take It 1-1-1" but as Chioma turn aside she put 5 for mouth come dey stroll. Naija fiful sabi abuse VITAMIN C ![]() 2. LOVE: Applicable to naija guys though....the moment they sense the I-can-not-do-without-you signal from Ladies na to dey take them from granted. On Ladies part; you smooched him money all in the name of Love,dem fit deflate your destiny all in the name of Love.Naija sabi abuse the word "Love" 3. SEX: This is self explanatory ![]() 4. BLOOD OF JESUS: Something happen na "blood of Jesus" ....dem gv somebody factory reset slap na blood of Jesus them go shout. Wan drink water na blood of Jesus them go use cover am...SMH for Nigerians 5. GOD'S GRACE: One time never spoil market na....Abeg make I I collect this bribe first ![]() 1 Like 1 Share |
Re: Things Nigerians Abuse by Nobody: 7:35pm On Aug 17, 2015 |
![]() |
(1) (Reply)
Solutions To The Puzzle / Nigeria’s Chance: How Africa’s Most Important Country Can Live Up To Its Potenti / How Bad Owerri-portharcort Road Is!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |