Stats: 3,165,966 members, 7,863,435 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 05:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Sections: - Chat Thread 2 (58206 Views)
The Official Chat Thread For Jokers / Jokes Section Offtopic Chat Thread / Joke Section Offtopic Chat Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (103) (Go Down)
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 2:47pm On Apr 24, 2009 |
I dont get you |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 2:50pm On Apr 24, 2009 |
Mr. Mod think well na so i see my ryf |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 2:58pm On Apr 24, 2009 |
Do you mean your wife ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:01pm On Apr 24, 2009 |
preese modify |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by azoo: 3:03pm On Apr 24, 2009 |
hey peeps, how all una dey, its been quite awhile o. wheres Gabry and the rest na ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 3:04pm On Apr 24, 2009 |
Modified ![]() azooooooooo ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:05pm On Apr 24, 2009 |
this ya eye eh, no let pikin see am for nite oh |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:09pm On Apr 24, 2009 |
e go fear adult sef 4 nite |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:12pm On Apr 24, 2009 |
chei Dani1 |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 3:21pm On Apr 24, 2009 |
chei benedick ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:22pm On Apr 24, 2009 |
beneDICK or what? |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:23pm On Apr 24, 2009 |
na that one u sabi |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:24pm On Apr 24, 2009 |
wetin u dey teach me before |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:26pm On Apr 24, 2009 |
how to read 123 |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:26pm On Apr 24, 2009 |
no na how to start ABC |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:29pm On Apr 24, 2009 |
yes ke i know now |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:32pm On Apr 24, 2009 |
so na we dey remind u |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:37pm On Apr 24, 2009 |
:d |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:39pm On Apr 24, 2009 |
Error dear |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 3:42pm On Apr 24, 2009 |
Una nor fit wait. . I just dey see. . . Warning - while you were typing 3 new replies has been posted. You may wish to review your post ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 3:44pm On Apr 24, 2009 |
Now what ![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:45pm On Apr 24, 2009 |
![]() |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 3:46pm On Apr 24, 2009 |
no more |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:50pm On Apr 24, 2009 |
come back here |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 3:52pm On Apr 24, 2009 |
no am not gonna com back dear am gone 4 beta |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 3:53pm On Apr 24, 2009 |
okay am sorry at least u never catch me like that before |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by dani1luv: 3:59pm On Apr 24, 2009 |
chei |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 4:01pm On Apr 24, 2009 |
bros wetin be ur own? na husband and wife matter abeg clearrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr! |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Lolabbey: 4:04pm On Apr 24, 2009 |
:p |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 4:06pm On Apr 24, 2009 |
thanks dear |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by benedictac(f): 4:07pm On Apr 24, 2009 |
sholabanke: na u join them |
Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by sholabanke(m): 4:09pm On Apr 24, 2009 |
na baba God join us |
(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (103)
If You Used This OMO Detergent, Please Go And Marry (pictured) / Funny Twitter Clapbacks / Checkout The Most Hilarious Adverts Ever Put Out....lol!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |