Jokes Section Offtopic Chat Thread - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Jokes Section Offtopic Chat Thread (84505 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 103 (Go Down)
| Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 9:42am On Feb 18, 2010 |
Hey, welcome to the chat thread for Jokers. . . ![]() Stay on topic on all other threads in this section and chat here with fellow jokers. Do Share Your Jokes and crack our ribs ![]() Former chat thread Meet-Up thread |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Duniverse(m): 10:40am On Feb 18, 2010 |
Any joker online? |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:10pm On Feb 18, 2010 |
U guys dey dull dis forum with all dis una thread locking |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 1:24pm On Feb 18, 2010 |
where is d link to d former one na. ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 1:46pm On Feb 18, 2010 |
Why u dey ask me? I be the moderator? |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 1:58pm On Feb 18, 2010 |
who dey ask u question, u wey no no book ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 3:01pm On Feb 18, 2010 |
wey dat Oshodi Ewu ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 3:40pm On Feb 18, 2010 |
^^^ He still dey clean my master bedroom ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 4:03pm On Feb 18, 2010 |
Pharoh, you don chop? ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 4:27pm On Feb 18, 2010 |
u want make he go thief money abi? ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 4:41pm On Feb 18, 2010 |
I trust Pharoh, he's got money to feed the whole Nairaland. ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 4:50pm On Feb 18, 2010 |
^^ Starting with ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 5:11pm On Feb 18, 2010 |
Pls, buy her ice-cream and fish roll. It's been long she ate that ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:13pm On Feb 18, 2010 |
Tehehehe |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 5:42pm On Feb 18, 2010 |
Clears throats. . .Any joker online |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 5:45pm On Feb 18, 2010 |
Ben shey she go like vanilla flavor ![]() Dani we dey here oooo ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 5:53pm On Feb 18, 2010 |
Glory be to Jah . .So how borri ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:08pm On Feb 18, 2010 |
Body dey inside cloth, Thanks |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 6:22pm On Feb 18, 2010 |
Nobody fit comot him borri 4 cloth na ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 6:27pm On Feb 18, 2010 |
You dey mind am abi u forget say the guy na heavy olodo. ![]() studio43:Simple english them ask u say how borri and not your ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 6:37pm On Feb 18, 2010 |
Speak ya own make we hear. . Pharoh. .you nor dey paint again |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mykali(m): 6:56pm On Feb 18, 2010 |
is he a painter? |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 6:59pm On Feb 18, 2010 |
^^ He be like say the guy need glasses abi him don take shepe. |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 7:09pm On Feb 18, 2010 |
I mean. .dont you paint your post with colors again |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mykali(m): 7:10pm On Feb 18, 2010 |
@pharoh are you a painter? |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv(mod): 7:11pm On Feb 18, 2010 |
How many times would you ask that question ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mykali(m): 7:14pm On Feb 18, 2010 |
@Dani remember i used to post in blue too. na bcuz of you i give up maybe Pharoh did the same the thing dey tire me ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:47pm On Feb 18, 2010 |
Pharoh. If graduate like me dey talk, jambite like u nor suppose talk cuz we nor dey for the same level. I also hear say u be painter, na true? I wan paint house o |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 9:01pm On Feb 18, 2010 |
Studio . . .Empty vessel make the loudest noise, i no blame you na oluwole i blame wey give you certificate to take come tear mouth for nairaland. ![]() @Mykali You just hit the nail on the head, . . . Na the same problem be and you dey face lol. ![]() @Dani . . . I still be painter but i lazy small so you no go see my blue trademark for a while now. *Na u steal my trademark ooo**Heading straight to the united states patent office* ![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Lolajoy(f): 10:20pm On Feb 18, 2010 |
![]() |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mykali(m): 2:22am On Feb 19, 2010 |
valentine is over. Love another person |
| Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 5:37am On Feb 19, 2010 |
Pharoh retract dat statement and apologise publicly withing the next seven working days or we meet in court |
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) • JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ • Jokes Section Library. .UPDATED!! • 2 • 3 • 4
When The Pastor Says Turn To Your Neighbor (picture) • When Your Pastor Asks You To Hold Your Partner During Church Service. • Chair Used As TV Stand, Hung On The Wall (Photo)




