Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,108 members, 7,953,380 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 03:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Y Una Ban Banke? (3812 Views)
Lmao!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Una Go Fearrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr / Y Do Most Nairalanders Dislike D Mod Sexkillz?? / Nairalanders Una Must Read Dis Ooo: (2) (3) (4)
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 12:42pm On Apr 09, 2009 |
no be say I like am o. I just like order, If na broken bottle make we break, If it's english then let's speak it right. |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 12:45pm On Apr 09, 2009 |
prof abeg pardon ur students |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:46pm On Apr 09, 2009 |
you are forgiven, go home and dont do it again |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 12:48pm On Apr 09, 2009 |
Is it sholabanke? |
Re: Y Una Ban Banke? by romsky: 12:49pm On Apr 09, 2009 |
na 4 skul & social gathering me dey spik inglish |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 12:50pm On Apr 09, 2009 |
According to iice, Only the administrator deserves the rights to ban Nairalanders. The Moderators are only incharge of deleting post, moving threads and ammending them based on their respective section. |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 12:51pm On Apr 09, 2009 |
i guess seun must have banned shola banke then |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 12:51pm On Apr 09, 2009 |
noffin wrong with speaking once in a black moon if you like; as long as you represent wen u do decide to speak. |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 12:52pm On Apr 09, 2009 |
who be seun again? Na person animal place or thing? |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:53pm On Apr 09, 2009 |
hhmm, well, na hin site u dey so madam ble ble |
Re: Y Una Ban Banke? by alimat2(f): 12:55pm On Apr 09, 2009 |
Ble ble Ndidi |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 12:57pm On Apr 09, 2009 |
yes , who dey call me |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 12:58pm On Apr 09, 2009 |
his site? great! so when do we meet him? Does he engage in it? I sure aint seen any name remotely like seun--- Is he a ghost? a mirrage? does he just like to watch from afar? |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 12:58pm On Apr 09, 2009 |
so bliss no sabi seun, dat means u didnt register tru d rite chaneel, ur admision is fake |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 12:59pm On Apr 09, 2009 |
LOL blissieng, you are really cute |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 1:00pm On Apr 09, 2009 |
right chanel? Don't know what you mean--- I signed up following simple instruction. If that aint rite - u know who to blame. |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 1:01pm On Apr 09, 2009 |
@ Gabby I know fanx. LOL Na God o!!! . . . And I await the comebacks--- |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 1:02pm On Apr 09, 2009 |
blissieng: Which comebacks? And uhmmm, Tell me you are joking about Seun Are you |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 1:03pm On Apr 09, 2009 |
wot abt seun is a joke? |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 1:05pm On Apr 09, 2009 |
bliss dnt ta my words personal |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:06pm On Apr 09, 2009 |
blissieng: what can i say she;s cute, she's not , which one i go believe now? |
Re: Y Una Ban Banke? by blissieng(f): 1:07pm On Apr 09, 2009 |
Lola, na my trouble u don dey find so o! If you keep asking me not to take it personally, I might do just that!!! noffin personal--- |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 1:09pm On Apr 09, 2009 |
Ah Ah. . . Is there a Beefin activity goin on hia or wetin |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 1:11pm On Apr 09, 2009 |
not at all |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:11pm On Apr 09, 2009 |
there 2 case be case of pikin miss road |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 1:17pm On Apr 09, 2009 |
abeg make i see road jare |
Re: Y Una Ban Banke? by romsky: 1:19pm On Apr 09, 2009 |
oluya don dey misyarn o |
Re: Y Una Ban Banke? by alimat2(f): 1:20pm On Apr 09, 2009 |
Eniiya dun dey follow ham |
Re: Y Una Ban Banke? by Gabry(f): 1:24pm On Apr 09, 2009 |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:25pm On Apr 09, 2009 |
lolol, oluya ke? romade sho ra e o |
Re: Y Una Ban Banke? by Lolabbey: 1:26pm On Apr 09, 2009 |
sharrap ojare |
Re: Y Una Ban Banke? by studio43(m): 1:33pm On Apr 09, 2009 |
ki lo kon e , elenu gbeske |
Sleeping Through The Night - A Baby's Perspective! / This One Is Too Funny!!!! / "Caption" This Funny Picture !!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |