Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,815 members, 7,820,876 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:21 AM

New Devil !!! Kenya House Girl Use Urine To Prepare Wack For Oga - Entertainment - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / New Devil !!! Kenya House Girl Use Urine To Prepare Wack For Oga (3625 Views)

Photo Of The Day: Haba Oga Police / Photos Of Nigerians Rocking My Oga At The Top T-shirts / Dbanj Drops New Single [go Down] --- D Song Is So Wack !!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

New Devil !!! Kenya House Girl Use Urine To Prepare Wack For Oga by OKorowanta: 4:28pm On Sep 16, 2015
I be tink say na Naija pipo wicked pass for dis world but wen i dey hia some kain tori from oda kontris,since den,I kon change my tinking say Naija naim be di best kontri for di world.
Make I ask u one queshon..;
You go fit use your piss take cook soup chop?
Or,you go fit use my piss take make tea drink?
Dis kain queshon sef no swit for ear but all dis ting don appun for Kenya as dis house geh wey u dey see for dis pishor, store plenti piss put for rubba bottle and she kon dey use am cook food giv her oga chop.
Akordin to dis 19 years old new devil,she say na do me,I do you,God no go vex.
Afta plenti pressure wen dem arrest her,she konfess to police say she dey do am to ponish her oga bicos she dey matrit her.
Who knows,her oga fit don dey enjoy di wack since.
Her oga fit don dey eat and lick plate clean.
Her oga fit don even dey praise her and tell family and frends say dem get koret house geh wey dey arrange koret wackis for dem.
But see wetin dem kon diskova thru CCTV camera.
Na wa for wire road.
Pipo wicked!

SOURCE.....http://ogakpatakpata..com.ng/2015/09/for-kenyaone-housegirl-dey-use-piss.html

Re: New Devil !!! Kenya House Girl Use Urine To Prepare Wack For Oga by PoosPoos: 6:06pm On Sep 16, 2015
La wa!
Are u sure dis is Kenya?those rubber bottles look like made in Nigeria.

1 Like 1 Share

(1) (Reply)

BBN: Kiddwaya Asks Big Brother If He Can Bring Erica Back On The Show (video) / Photo: Rihanna Flaunts Her Bikini Body On Vacation / British Woman Dies While Having Butt Implants Removed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.