Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,527 members, 7,826,980 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 02:04 AM

30 Nigerian Pidgin Proverbs - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / 30 Nigerian Pidgin Proverbs (2623 Views)

Origin Of Common Nigerian Pidgin Words (i.e., Igbo, Yoruba, Or Hausa) / Swede In Need Of Help With Nigerian Pidgin / Owe Ile Yoruba -some Lovely Yoruba Proverbs And Their Meanings. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

30 Nigerian Pidgin Proverbs by Imoy(m): 9:12am On Sep 19, 2015
Saw this on facebook.

ALL TIME NIGERIAN PIDGIN PROVERBS

1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin.

2. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run.

3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.

4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later é go hear am.

5. Na for afternoon dem dey find black goat.

6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg.

7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD.

8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march?

9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far.

10. Person wey don faint before no be stranger to death.

11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see.

12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains.

13. Yansh no get teeth but e dey cut shit.

14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself

15. Toto water small, but é reach prick take baff.

16. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND.

17. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck.

18. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside.

19. Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man.

20. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat.

21. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch.

22. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open.

23. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT
STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK.

24. Dem no dey tell tortoise say race don start.

25. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food.

26. Before you see monkey, monkey don see you.

27. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again.

28. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury.

29. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na I'm dey kill am.

30. If e be like say everybody dey
craze" na you dey craze.


Add yours
Re: 30 Nigerian Pidgin Proverbs by Imoy(m): 9:17am On Sep 19, 2015
Can't stop laughing at 3 and 2
Re: 30 Nigerian Pidgin Proverbs by Young03(m): 9:19am On Sep 19, 2015
I was here mehn
Re: 30 Nigerian Pidgin Proverbs by greatness22(m): 9:28am On Sep 19, 2015
**WARRI** Wafftown till d day i *die* Who dey sell pepper nor dey carry scratch 'brokus'
Re: 30 Nigerian Pidgin Proverbs by Imoy(m): 12:03pm On Sep 19, 2015
greatness22:
**WARRI** Wafftown till d day i *die*
Who dey sell pepper nor dey carry scratch 'brokus'

Lolz. No dey carry hand scratch brokus

(1) (Reply)

Festival Of Fire @erema Community Of Onelga Lga, Rivers State(photos) / Cultural Game: What Are The Names Of These Yoruba Male's Attires? / Is Saying "Thank You" As A Response To Someone's Greeting Appropriate?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.