Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,078 members, 7,957,017 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 04:32 AM

See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food (10924 Views)

Nina Accused Of Photoshoping Her Hips By Force In New Photos / Michy Shatta, Whose Saggy Boobs Caused A Stir On Red Carpet Claps Back At Trolls / There Were New Butts, Waist And Hips At AMVCA This Weekend? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by chara019: 2:46pm On Oct 04, 2015
I do wonder how ladies like these do cope,the eyes wey go look dem taya and the mouth wey go talk taya,mehn.....that's way toooooooo much.e no dey heavy dem?well,its none of my business.

1 Like

Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by Nobody: 8:44pm On Oct 04, 2015
mhizpeaarl:

Aww Really Tanx Happy Sunday
same to you

1 Like

Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by obontami: 6:15pm On Jan 20, 2016
Anybody get this hoe contact ??


This my kind of girl
Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by obontami: 1:52pm On Jan 21, 2016
Cutehector:
Just sit on my face.... Dats all..
this guy u be bad boy u just dey pretend for NL to lure guillible girls to bed



Hmmmmmm



I dey hail Oooo bros
Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by Cutehector(m): 1:55pm On Jan 21, 2016
obontami:
this guy u be bad boy u just dey pretend for NL to lure guillible girls to girl



Hmmmmmm



I dey hail Oooo bros
loool na dos years na wen I be bad boy.. I don repent nw ooo.. I no dey pursue woman for nairaland again
Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by obontami: 2:00pm On Jan 21, 2016
Cutehector:
loool na dos years na wen I be bad boy.. I don repent nw ooo.. I no dey pursue woman for nairaland again
abi no be you ??



Dey there dey wine ur self
Re: See How This Babe Caused A Mayhem With Her Hips At A Local Fast Food by Cutehector(m): 2:03pm On Jan 21, 2016
obontami:
abi no be you ??



Dey there dey wine ur self
I dey serious ma guy. Oya if u catch me dey toast woman for nairaland, konk me

(1) (2) (Reply)

Meet 19-year-old Girl Without Vagina And Can’t Have Sex (photos, Video) / WTF! Check Out The World Largest P*ssy / ~lola Ogunnaike-one Of The Most Influential Blacks In America~

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.