Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,648 members, 7,958,964 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:21 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Turn Lolabbey To Lol (22191 Views)
Poll: Who Turn Lolabbey To Lolme: 80% (4 votes)lola herself: 20% (1 vote) This poll has ended |
I Don't Want To Lol Alone / Pls Join Me To LOL. Funny Val Pictures / Lolabbey Appears (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Go Down)
Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 5:37pm On Apr 23, 2009 |
where everybody dey use lolal name now. abi she don turn star. if this one go talk, he go say lol if another one go talk, him go say lol. why una dey short lolabbey name now when next u want to talk just call the name fully. lol= lolabbey, |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 5:50pm On Apr 23, 2009 |
Nor insult my lola like that oh wetin be ya own name sef. . . . films. . . |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Dammyray(m): 6:11pm On Apr 23, 2009 |
Okay ooo so i guess all watin ona talk na lolabbey [color=#990000][/color][size=8pt][/size][size=8pt] |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by experts: 8:19pm On Apr 23, 2009 |
watin concern u wit watin we talk |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 8:26pm On Apr 23, 2009 |
lolabbey, ,.,.,, ,sorry, ,, ,, ,, ,, , lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 4:04pm On Apr 24, 2009 |
lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:08pm On Apr 24, 2009 |
make ona cont to dey lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 4:09pm On Apr 24, 2009 |
with water or without water? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:30pm On Apr 24, 2009 |
whieva way u prefre it |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 4:31pm On Apr 24, 2009 |
okay i think i know which one is better |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:34pm On Apr 24, 2009 |
lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 4:42pm On Apr 24, 2009 |
who beat u bend ur mouth? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:45pm On Apr 24, 2009 |
u neva hia of bend smile ni? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 4:46pm On Apr 24, 2009 |
lolabbey |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 4:57pm On Apr 24, 2009 |
lolabbey is not equal to lol oh |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:01pm On Apr 24, 2009 |
lol na lol including lolabbey. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:02pm On Apr 24, 2009 |
wetin lol mean sef? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:05pm On Apr 24, 2009 |
Bbeee:u write jamb dis yr? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:07pm On Apr 24, 2009 |
larayat:lmyo dt one ansa my que? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:08pm On Apr 24, 2009 |
lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:09pm On Apr 24, 2009 |
lolabbey |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:09pm On Apr 24, 2009 |
see fighting over somebody s name |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 5:10pm On Apr 24, 2009 |
Lolo |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:11pm On Apr 24, 2009 |
d name dey make me lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:12pm On Apr 24, 2009 |
Bbeee:he no ansa ur que cos my new born baby knw d meanin of lo,meanin u are nt matured qui. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:14pm On Apr 24, 2009 |
larayat:roflmao!! oya wetin lo mean? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:15pm On Apr 24, 2009 |
lolying galore |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 5:16pm On Apr 24, 2009 |
sweet B dat girl no sabi d diffrence btw the word O and Zero so no tu argue |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:18pm On Apr 24, 2009 |
okay i will not |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:22pm On Apr 24, 2009 |
dont play on my intelligence |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Lolabbey: 5:25pm On Apr 24, 2009 |
wahala wa ooo |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:28pm On Apr 24, 2009 |
may God never see am ooooo |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29)
Hilarious Joke's Corner (Laugh Unlimited) / Mastering The Art Of Staying Cool Under Pressure! (Funny Joke) / Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |