Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,388 members, 7,954,566 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Turn Lolabbey To Lol (22159 Views)
Poll: Who Turn Lolabbey To Lolme: 80% (4 votes)lola herself: 20% (1 vote) This poll has ended |
I Don't Want To Lol Alone / Pls Join Me To LOL. Funny Val Pictures / Lolabbey Appears (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29) (Go Down)
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:29pm On Apr 24, 2009 |
hun? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:30pm On Apr 24, 2009 |
sory i mean may God no let us see am oooooooooo |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 5:33pm On Apr 24, 2009 |
Amen |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 5:35pm On Apr 24, 2009 |
at least u dey go church once in a while |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:39pm On Apr 24, 2009 |
lol |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:41pm On Apr 24, 2009 |
na una sabi. church pple |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:42pm On Apr 24, 2009 |
he cnt fit na |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:48pm On Apr 24, 2009 |
hun. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 5:49pm On Apr 24, 2009 |
bee |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 5:57pm On Apr 24, 2009 |
kay. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 5:58pm On Apr 24, 2009 |
and what do u think u just did? did u say lolabbey? no, i dont think so. may be u said lol. but 4 ur information, the best spelling is L O L O L O L O L A B O B E K B O E Y LOL |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 6:01pm On Apr 24, 2009 |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 6:19pm On Apr 24, 2009 |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by sholabanke(m): 6:20pm On Apr 24, 2009 |
why ur head come catch fire like that? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by bilms(m): 8:30pm On Apr 24, 2009 |
na anoda way to gather crowd. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 8:31pm On Apr 24, 2009 |
e wan do show? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 8:48pm On Apr 24, 2009 |
ask me again |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 8:50pm On Apr 24, 2009 |
u knw u luk more hanskom wn u bash ur face |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 8:54pm On Apr 24, 2009 |
I know, na why i leave am like dat |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 9:23pm On Apr 24, 2009 |
na una sabi |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 9:56pm On Apr 24, 2009 |
he dey pain u say he fine? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 2:24pm On Apr 25, 2009 |
on d oda hand i dey happy say him no fine. |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by jmkbond(f): 3:28pm On Apr 25, 2009 |
hummmmmmmmmmmmmm |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:20pm On Apr 25, 2009 |
you dey practice yoga ni? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 4:27pm On Apr 25, 2009 |
helep me ask am again |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 4:31pm On Apr 25, 2009 |
wetin do ur own mouth? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by jmkbond(f): 5:00pm On Apr 25, 2009 |
dani olorun mu e,God catch u |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by dani1luv: 5:14pm On Apr 25, 2009 |
who ask u |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 7:17pm On Apr 25, 2009 |
LARAYAT, Stop disturbing me, no be only me fine for NLD , there's Studio, D1, Bbee, Chai! |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by jmkbond(f): 11:38pm On Apr 25, 2009 |
monkey |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by larayat(f): 8:20am On Apr 26, 2009 |
cbase darln,do u av to let evri1 knw dat u're a monkey in making? |
Re: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 9:57am On Apr 26, 2009 |
Jealousy go kwench , **looks in the mirror and smiles** |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (29)
Hilarious: A Student Backing His Goat Along, Going To School...( Pic) / Hilarious Joke's Corner (Laugh Unlimited) / Mastering The Art Of Staying Cool Under Pressure! (Funny Joke)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |