Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,246 members, 7,953,926 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 09:06 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 18+ EROTIC Story: My Ogah Madam (7524 Views)
Life Experience Comedy(Eps 2): Professor Of Funny English And Madam Fashion Riot / Hilarious Chat Btw Madam And Her Maid,.....(munched) / Funny Story - My First Time Weed (igboh) Experience (2) (3) (4)
(1) (Reply)
18+ EROTIC Story: My Ogah Madam by flawlezz: 9:35pm On Nov 06, 2015 |
My Oga wife wahala too much, no be that kin
wahala like house work wahala. The wahala wey
I
dey talk about na her kacks, everything wey she
wear she must make sure say her backyard
nearly
tear the cloth, her hips and yansh na wahala for
we
yard.
I bin follow my oga come from village like 8
months
ago, I dey village dey waste na him, our elders
talk
say make my oga help my widow malee bring me
come lagos make I come work say I fit become
better person.
The thing pain me well, when dem tell me say
I dey
go lagos, I wan go lagos but I get plan sef, all
those
sweet village girls wey I dey always carry enter
bush
to Bleep don satisfy me. My small farm dey dey
alright for me and my mama.
We fit farm there, sell part of am, chop part of
am,
my plan dey simple but these our elders own na
him
I no understand. My mama follow me talk am, I
wan
turn am down but I no fit, my mama don try
plus
including say Chioma don dey sick anyhow, na
one
secondary school girl with big yansh wey I dey
Bleep.
In other to avoid stories that touch, I carry my
small
bag with my baffs disappear follow Chubuike
come
lagos.
Chubuike na spare parts dealer for Ladipo, na
big
man for there, we dey there together, I be him
apprentice, Chubuike na bad guy, money dey
him
hand well well. Na just one pikin dey between
him
and him wife, the gal na 3 years old. Ada no
gree
born for Chubuike again, as an Igbo man,
Chubuike
wan boy as him business dey grow, make pesin
dey
wey go take over him business, na wetin lead
Chubuike be that, he just dey Bleep women
around,
dey look for son. He Bleep my own small girlfriend
for market wey I dey manage, she be
hairdresser
apprentice sef, na the girl yansh dey make me
kolo,
you for don notice now say i like Ikebe, just like
Timaya, Me, I like Idi nla nla, anyhow I give
it to you
a.
I bin no no sef, Chubuike go leave me for
market,
come one small hotel for our area dey Bleep my
girlfriend, I no help am drag am, I just
continue to
dey Bleep am too. I even hear say he dey bend
am
for shop after he send me message, he dey bend
for
table like rubber, dey Bleep am. Chubuike just
get
money but him no sabi Bleep, after 1 minute,
Chubuike don release. Na him Ladipo girlfiends
tell
me o, which one by my hand. I dey on my own
hand. Na pleasure for me say me and my oga
dey
chop from the same pot, so I only beef am
small.
Ada sef get small shop wey nor far like that
from
our house. As we dey come back from market,
we
dey always see am for road, hail eachother
before
she go come meet us for house leta. Ada dey
always play some kin play with me wey be say I
no
how I go handle am if no be say she be my Oga
wife, if na my neighbour wife, she for don hear
am
since. E get one day like that wey be say I
first go
help my oga do something, rain come beat me
wella, my oga don force me go do the thing
early
momo, and I no carry umbrella join body.
Rain beat me enter house, Chubuike just dey
use me
laugh, as I give am the thing from the message
wey
he send me, him just comot, enter hin car, zoom
off.
I bin think say na only me dey house, na him I
enter
bathroom to bath away the poto-poto wey dey
my
leg, na him i decide to kukuma baff.
I dey bathroom, dey bath, I forget to lock the
door, I
just dey dia dey baff, the cold don enter my
body,
as for me, when cold dey my body, my prick go
dey
hard. As water dey splash for bathroom, Ada
just
knock for bathroom say who dey baff, the stupid
tiny door just open, Ada see everything, my
prick
wey don hard, the prick wey be say my
girlfriend for
village talk say e be like baby hand. I try cover
am
but water don pass garri, the thing dey shame
me
sef, my hands no fit cover am, Ada no gree
comot
eye for my prick o.
She come carry eye comot after say like 30
seconds,
I close the door small small. Since that time,
she
con dey eye me one kind, my friends for area
dey
temme say e get one corper wey dey Bleep my
oga
wife, I no mind them, which one be my own.
Why I
go carry Chubuike matter for head like
government
work. Even me sef go Bleep am if she continue to
dey eye me like that.
I dey always gentle for house, e get one time
wey
she dey kitchen wey I wan carry I wan pass for
her
back, Ada make sure say she rub her nyash for
my
prick, he sweet me for body make I no lie but I
remember my mama, make this stupid dick no
spoil
my life with Chibuike.
The way she rub her nyash for my prick just
make
my prick tanda, as I carry the thing finish, I
run
enter my room, comot my trouser, my prick don
stand at attention like soldier.
I look for Bose, my hairdresser apprentice
girlfriend
tire, I no see am, I manage to sleep the prick
away,
the next day wey Bose show, she sef hear am,
I Bleep
am like say tomorrow no dey. As I pour the
sperm
for her nyash, my body come down like say
person
pour me cold water.
Like 2 hours, na him Chubuike send me go house
to
wash him clothes, him just receive urgent call
say
hego travel tomorrow, na so him ask me to go
wash in clothes immediately for house.
As I drop for bus-stop, I pass Ada shop, I see
her
for front wey she dey discuss with one of her
customers, she ask me wetin I come do for
house, I
tell am say Chibuike say make I come wash hin
clothes.
As I reach house, I enter Chubuike room, inside
him
basket, I see him clothes, as I dey comot them
for
inside the basket, I comot small bottle of
Alomo,
drink the one quarter wey dey inside. I carry
container plus clothes go tap outside, as I begin
to
dey soak the white separately make the colored
ones no stain am, na him Ada sef enter
compound,
our compound dey dry for afternoon ehn. I dey
there
dey arrange to start with soft clothes sharply.
As Ada enter, she just wave hand, pass me,
something for my mind dey tell me say Ada
come
house come Bleep me, something like small
electric
current run pass my body. I continue to dey
wash
dey go, na him I hear my name
“Emeka! Emeka!! Come help my carry the box
abeg.”
I leave the bucket enter the house, as I enter
the
bedroom, na Ada I see, Ada don comot her tight
jeans, na only her g-string and bra dey her
body.
Emeka Junior jump up for my inside my nicker.
All
my body just wake up, nothing to carry. My
body
just enter crase, my prick hard like rock, I just
move
close to am, she open my zip, I comot the
nicker
fling am enter anywhere, she kneel down for the
front of the bed, I kneel down follow am for
back
like say we wan pray, put my prick inside.
Jesus Christ.
The thing sweet die, so na wetin Chubuike dey
enjoy
be dis, Osanobua….her toto tight, the thing wet
no
be small, tororo na so the thing enter. I bin
dey put
the thing small small say make she no feel am,
na
him she jam her nyash for my waist, na so all
my
prick enter o. I just close eyes join the
fellowship
Ada toto even be like say she never born
before, I
no even waste time to dey do am slowly, na
fast
fast I dey do am. Ada follow hold her own
nyash,
dey hold dem go different direction o. I swear,
Ada
na bad babe. As i dey Bleep Ada for back, I dey
use
my hand dey rub the back like say i dey
massage
am, I open eye, comot her bra from back. The
thing
sweet so tey e no get part 2.
Pam!! Pam!!!
Na so my waist dey jam Ada nyash, the thing
enter
my head so tey, I comot my john Thomas, come
climb am for front, like dem dey do am for mojo.
I
put Ada leg for my neck, come begin dey pump
am,
Ada just dey manage scream small small, the
only
thing wey she yan na say my dick long and fat,
as I
hear am, I put power join, dey nack am like say
na
my work, Ada dey there dey rub her own breast
hersef. I grab one breast with anoda hand, drag
am
down, dey Bleep am.
As I dey nack Ada, na him I hear Chibuike
voice
inside compound wey he dey scream my name, I
no
no as I run comot for hin wife, rush enter
bathroom,
as I dey there, I dey hear say Chubuike dey
enter
house wey e dey call my name.
Na inside toilet I dey, dey answer Chubuike, I
don
forget my clothes for Chubuike room, na today
Chubuike go kill me. The thing wey happen when
he
see hin wife for bedroom I no no. my heart dey
beat
for toilet like say tomorrow no dey. Source : www.instaclips.tk 1 Like 1 Share |
Re: 18+ EROTIC Story: My Ogah Madam by Nobody: 6:57pm On May 31, 2019 |
Oga Ade doesn't use web standards as the web will conform to him. |
(1) (Reply)
Why Is 75% Of Igbo People's Head Like This? / Lets All Laugh At Chelsea... Funny Memes / The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |