Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,223,873 members, 8,056,667 topics. Date: Sunday, 19 January 2025 at 12:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) (7709 Views)
When You Are Invited To A Birthday Bash Of Your Debtor (photo)! / When U Mistakenly Bash Ur Dads Car Infront Of Ur Ex. / If you understand the rules, do the need full. Males vs females (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 7:48pm On Apr 21, 2011 |
To all my peepatos, if u know u are mouthed abeg u are welcomed Jooorr ooo, mi o le fi g string se catapult i just cant use straw to suck bre.ast keep em rolling guys, bash dem girls and girls, u are free too oo, bash us wella, we ready for una |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by bright007(f): 7:57pm On Apr 21, 2011 |
I no fit use breast take do keyboard!!Joooor oooo |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 8:02pm On Apr 21, 2011 |
nice one my brother, sha run if u see them girls cos na jazz them go take pursue u |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 9:01pm On Apr 21, 2011 |
I'd like to see daddy showkey do a catwalk |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by bright007(f): 9:04pm On Apr 21, 2011 |
;d ;d ;d ;d |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 12:29pm On Apr 22, 2011 |
Q - What is the Difference Between Mother & Wife ? A - One Woman Brings U into this world crying, & the other ensures U Continue to do so. Wife: You always carry my photo in your handbag to the office. Why? Hubby: When there is a problem, no matter how impossible, I look at your picture and the problem disappears. Wife: You see, how miraculous and powerful I am for you? Hubby: Yes, I see your picture and say to myself, "What other problem can there be greater than this one |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 6:31pm On Apr 22, 2011 |
Yea,yet u bear d name of a woman! |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 9:21pm On Apr 22, 2011 |
Any problem with that? |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Nobody: 9:58pm On Apr 22, 2011 |
U are not even ashame to bear the name of a woman |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 10:43pm On Apr 22, 2011 |
Gat no problem wit dat |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by jokingmary(m): 7:48am On Apr 23, 2011 |
PretiEbony:Sorry I can't be Can u be for me |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by yinkalink(f): 7:54am On Apr 23, 2011 |
Lol. I'd like to hear a yahoo boy asking 'wat is capslock' ? |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 8:37am On Apr 23, 2011 |
I'd Like to see Lysaa Bleaching or Mr. Chykason Preaching I'd Like to see Guapo Do a Catwalk. .or Mr Studio Asking what is CapsLock |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 9:25am On Apr 23, 2011 |
dani1luv: Aaahh Oga Mod, o ga oo I'd like to see Oga Dani do mtseeew for militant, Inside cell, come do mtseew for presido |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 10:02am On Apr 23, 2011 |
Element G:If dem ban u, come do mtseew for Seun , I'd Like 2 c u jerking, abi u wan use generator do pendant , come tie wrapper 4 cockroach |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 10:17am On Apr 23, 2011 |
see dis naughty boy I'd like to see u brush teeth for cobra, come put bow tie for python abi u fit use crude oil to fry plantain |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 10:44am On Apr 23, 2011 |
I'd like 2 c u barb ya hair @ Shoprite, use super glue do ear drop , infact use am do eye drop u wan use tipper tyre do head-band, O ni fe fi learner si enu plane u wan use goat do security abi u wan write noise maker 4 oshodi Element Ode le fi ATM gba owo ninu kolo |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 10:52am On Apr 23, 2011 |
Danny u wan kill me u self no go wan use menstruation chop rice, abi u fit use boiling ring boil ocean, abi u wan use your rod take draw generator, u self no go wan use acid tamba abi u fit use coffin sell ice cream Oga Dani mumu fit use sper.m do bama chop bread |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 11:02am On Apr 23, 2011 |
you wan do manicure 4 lion you wan use caterpillar barb ya bia bia Abi u wan drink gulder 4 holy communion or u wan use baygon do antivirus o ni fe fi jega se house boy pinging lori starcomms |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 11:07am On Apr 23, 2011 |
u self no go wan baff untop transformer abi u fit shower for high tension, u no go wan use calculator calculate your sper.m count abi u don use eja kika do oja take carry load u fit use ata gigun take do tiro u self no go wan come use chinese balm mastur.bate |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 11:23am On Apr 23, 2011 |
You nor wan carry malu fly fence abi u wan use mortal do helmet abi u wan use pepper soup tamber oni fe fi condom se baloon abi u wan use indomie drag tipper u wan use petrol fry dodo abi u go use bamboo do toothpick |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Alalabi(m): 11:54am On Apr 23, 2011 |
Who won take paper block menstration and who wan take sledge hammer do abortion abi u go fit wear dunlop go inside aso-rock ode ni fe gbe learner sara trailer ode tun ni fe pa soldier si oneway |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 1:28pm On Apr 23, 2011 |
u wan use ya libido draw generator Abi u wan lap maluu inside BRT Abi u wan use saliva mix cement or u wan use crayon paint duplex aBI u wan use amala do gel ooni fe kiri pistol ni waju police station. . . |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by Alalabi(m): 3:23pm On Apr 23, 2011 |
Oni fe fi marker kose sori omi oni fe se touch-ur-toe lori epo gbona oni fe lo swim ninu konga o de ni fe fi shalanga se jaccuzi abi u fit use semo chop bread |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 4:02pm On Apr 23, 2011 |
you no go wan ban seun 4 15years abi u wan drink water ask 4 toothpick abi u wan buy pure water dey wait 4 receipt abi u wan use needle pound yam |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 4:16pm On Apr 23, 2011 |
ah na fight? u self no go wan use omi ata do face wash, abi u fit use aboniki clean yansh or u don use snail jelly brush teeth abi u don use acid wash mouth or Oga Dani don clean finish wey im go come use bulldozer scrape pubic hair |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by EfemenaXY: 4:19pm On Apr 23, 2011 |
na wa o! una 2 don kolo finish Oga Dani - I leave message for you for offtopic abi you dey avoid me now?? |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 4:25pm On Apr 23, 2011 |
kolo ke, i even still dey expect some from ya side |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by EfemenaXY: 4:43pm On Apr 23, 2011 |
no, no I nor get una energy free me abeg |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 4:47pm On Apr 23, 2011 |
Element abi u wan use fork chop maggot Or u wan use indomie do bobmarley Efemena_xy:Efe I'd like to see you bleaching I'ld also like to see you pinging with ya visafone I like where u made ya hair. . .shoprite |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by ElementG(m): 5:39pm On Apr 23, 2011 |
wait a minute, Dani na woman? God come catch u I'd like to see you at a bend down market abi u wan use bra draw well for water abi u fit milk yourself like cow come use drink cornflakes breakfast Madam Dani no go wan come use cucumber masturb.ate |
Re: The Jooor Thread (Male Bash Females, Females Bash Males) by dani1luv: 5:55pm On Apr 23, 2011 |
come oh, .wetin dey inbetween ya legs ya yeye libido. , . u wan use am draw generator ni. .abi u wan use am do magnet |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
A Very Ugly Woman / Sunday Funny Memes (pics) / Old Skool Vs New Skool
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |