Stats: 3,166,962 members, 7,866,611 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 09:30 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Luv Offer (7876 Views)
Funny 2go Status,to Impress D 1 U Luv / Mental Patient In Luv / Ibo Girls And Dia Luv For Moiney (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: Luv Offer by Ben13: 2:15pm On May 29, 2009 |
at least once upon a time out of office. . .it's necessary |
Re: Luv Offer by studio43(m): 2:20pm On May 29, 2009 |
Na u sabi o |
Re: Luv Offer by Ben13: 2:24pm On May 29, 2009 |
This ID still dey exist? na wah o |
Re: Luv Offer by studio43(m): 2:27pm On May 29, 2009 |
u think sey them ban the i.d before ni? |
Re: Luv Offer by Ben13: 2:31pm On May 29, 2009 |
I been tink say the i.d don rebrand ni |
Re: Luv Offer by sylve11: 2:36pm On May 29, 2009 |
wetin una dey talk ko? ![]() |
Re: Luv Offer by D1KeleVra(m): 10:20pm On May 29, 2009 |
no be ur business na ![]() |
Re: Luv Offer by sylve11: 12:43pm On May 30, 2009 |
bros na my business ![]() |
Re: Luv Offer by Ben13: 12:46pm On May 30, 2009 |
na dickele you dey call bros |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:17pm On May 30, 2009 |
Ehen, kini big deal? |
Re: Luv Offer by dani1luv: 3:32pm On May 30, 2009 |
Banky W |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:35pm On May 30, 2009 |
ti EBUTE META |
Re: Luv Offer by dani1luv: 3:40pm On May 30, 2009 |
Confirm |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 3:43pm On May 30, 2009 |
Stamped! |
Re: Luv Offer by dani1luv: 3:44pm On May 30, 2009 |
Certified |
Re: Luv Offer by sylve11: 7:44pm On May 30, 2009 |
na here ur assignment start ![]() |
Re: Luv Offer by D1KeleVra(m): 11:32pm On May 30, 2009 |
sylve11: they say curiosity kills the cat. . . i wonder what happens to a blind one? ![]() |
Re: Luv Offer by sylve11: 3:59pm On May 31, 2009 |
ok i agree, if me na cat, then u be rat ![]() |
Re: Luv Offer by StudioCFR(m): 6:30pm On May 31, 2009 |
Good to know |
Re: Luv Offer by Dclique(m): 11:17pm On May 31, 2009 |
Lol,true |
Re: Luv Offer by romsky: 7:57am On Jun 01, 2009 |
dirty diamond |
Re: Luv Offer by sylve11: 9:03am On Jun 01, 2009 |
life! ![]() |
Re: Luv Offer by Ben13: 9:22am On Jun 01, 2009 |
hmmm. . diamond ![]() |
Re: Luv Offer by sylve11: 9:45am On Jun 01, 2009 |
What r u doing here in this time of d night, beny? ![]() |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 11:33am On Jun 01, 2009 |
to spy as usual |
Re: Luv Offer by Ben13: 11:36am On Jun 01, 2009 |
your pikin don dey see spirit sha |
Re: Luv Offer by Lolabbey: 11:50am On Jun 01, 2009 |
abeg u dey distob my slp |
Re: Luv Offer by romsky: 12:58pm On Jun 01, 2009 |
u wey fit slip on top water |
Re: Luv Offer by sylve11: 1:06pm On Jun 01, 2009 |
what about u? ![]() |
Re: Luv Offer by romsky: 1:10pm On Jun 01, 2009 |
i sabi slip on top u |
Re: Luv Offer by clemcykul(f): 1:24pm On Jun 01, 2009 |
u go soon lost on top hin body |
Re: Luv Offer by romsky: 1:37pm On Jun 01, 2009 |
offerin urs? |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply)
Nigerian Senate has Approved $50 Million To Mark Obama's 50th Birthday / Humor!source / 2 Years Old Lovers
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |