Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,274 members, 7,818,933 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 08:31 AM

If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? (1323 Views)

When U Meet Ur Girfriends Parents For D 1st Time & U Want 2mk A Gud Impression / Ladies! Shey Na Wetin U Na Dey Pass Through Be This? God Bless My Mother Ooooo / When U Come Home To Meet Ur New Born Baby Like Dis,wat Wil U Do ? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by ugozzz(m): 6:08pm On May 16, 2009
wetin go come ur mind 1st if u see ur papa 4 asewo house,and him carry the girl wey u want carry?
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by Secretz(f): 6:42pm On May 16, 2009
lmao


And what would you be doing there yourself? lipsrsealed
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by evergie(m): 6:55pm On May 16, 2009
Secretz:

lmao


And what would you be doing there yourself? lipsrsealed
Condom get one purpose. use ur tongue count ur teeth
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by MrCrackles(m): 6:57pm On May 16, 2009
Secretz:

lmao
And what would you be doing there yourself? lipsrsealed

The rate at which you trawl romance and sexuality section is baffling! shocked undecided embarassed

Topic

Nothing!
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by Nobody: 6:59pm On May 16, 2009
Secretz:

lmao
And what would you be doing there yourself? lipsrsealed
Abi o.


I vote that schools shouldn't even have anything called summer break. Some ppl are just plain bored.
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by edogram(m): 7:01pm On May 16, 2009
i go tell am to run him shows fast fast make i enter my onw.

but un the condition we nor go tell mama, it should be secrete among us.
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by Secretz(f): 7:02pm On May 16, 2009
MrCrackles:

The rate at which you trawl romance and sexuality section is baffling! shocked undecided embarassed

Topic

Nothing!





What have I done to you now?
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by MrCrackles(m): 7:05pm On May 16, 2009
Secretz:




What have I done to you now?

Nothing just winding you up! cool
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by MaiSuya(m): 7:18pm On May 16, 2009
LOL! some topics eh. . .
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by biina: 8:16pm On May 16, 2009
ugozzz:

wetin go come ur mind 1st if u see ur papa 4 asewo house,and him carry the girl wey u want carry?
ask him if he feels the asewo would lower the rates if we subscribe to a family plan grin
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by SeXyBoNE: 10:33pm On May 16, 2009
help am select better one
Re: If U Meet Ur Papa 4 Asewo House Wetin U Go Do Self? by AloyEmeka9: 11:30am On May 17, 2009
wetin go come ur mind 1st if u see ur papa 4 asewo house,and him carry the girl wey u want carry?
grin grin grin Call 911.

(1) (Reply)

The Different Types Of Unspoken Marriage Vows / How Young Is Too Young? / Meet The 12-year-old Indian Boy That Has His Neck Permanently On His Shoulder

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.