Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,274 members, 7,839,368 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 05:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Insult (5180 Views)
O Boy See Insult ::lol / Most Hilarious Insult U Have Ever Heard / Use Bad Grammar To Insult The Poster Above You! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: See Insult by spenchuks(m): 12:08pm On May 19, 2009 |
na sign of jealousy |
Re: See Insult by Bbeee: 12:10pm On May 19, 2009 |
Ben20001: i lroff dem, dey too fit |
Re: See Insult by Ben13: 12:11pm On May 19, 2009 |
you no well jor, try see a doc |
Re: See Insult by Ben13: 12:11pm On May 19, 2009 |
you want make studio kill her wiff everyday bla bla |
Re: See Insult by Bbeee: 12:12pm On May 19, 2009 |
dey fit jor, u sef know |
Re: See Insult by Lolabbey: 12:14pm On May 19, 2009 |
u wan join |
Re: See Insult by Ben13: 12:16pm On May 19, 2009 |
na me and lola dey roll now o |
Re: See Insult by Bbeee: 12:21pm On May 19, 2009 |
no let sly cash u ooo, he go scatter ya teeth cos of him mama |
Re: See Insult by Lolabbey: 12:33pm On May 19, 2009 |
helep me tell ma well |
Re: See Insult by romsky: 12:34pm On May 19, 2009 |
syl no fit do anytyn na tyty be him bla bla mate |
Re: See Insult by Ben13: 12:36pm On May 19, 2009 |
help me tell them well |
Re: See Insult by sylve11: 12:37pm On May 19, 2009 |
where dem where dem? ben u dey try me bah? so u no go leave that life of carrying married women. But wait o, why u like 2nd hand things self? @Bbee, no worry when i i wan start with am, Apapa division no go fit handle the case. @captain, i no go fit do anything bah? ok, no worry |
Re: See Insult by romsky: 12:39pm On May 19, 2009 |
warri far from my fillage |
Re: See Insult by sylve11: 12:46pm On May 19, 2009 |
warri far from ur village bah? we go soon know |
Re: See Insult by v3: 12:48pm On May 19, 2009 |
@Ben2000, where in apapa r u, I work along Creek Road, @ poster, go wash ur head o, guy |
Re: See Insult by Bbeee: 12:50pm On May 19, 2009 |
see aw sum ppl dey sound lyk agberos sha |
Re: See Insult by Lolabbey: 12:52pm On May 19, 2009 |
hmmmmm |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 12:56pm On May 19, 2009 |
, |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:00pm On May 19, 2009 |
wetin |
Re: See Insult by sesbol(m): 1:00pm On May 19, 2009 |
i-b-boi wetin do ur typewriter? |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 1:03pm On May 19, 2009 |
lola, wetin? lol sesboi i am nt i bi boy, i go woz u ooo!!! no be type writer i dey use na keyboard hunii lol im so crap @pigin, na God save u ooo! or else, - |
Re: See Insult by spenchuks(m): 1:04pm On May 19, 2009 |
small boys fighting |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:11pm On May 19, 2009 |
abeg referee dem |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 1:15pm On May 19, 2009 |
bored off my head |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:19pm On May 19, 2009 |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 1:23pm On May 19, 2009 |
lolabbey. . . why d frown am nt bored coz of dis or waeva just generally bored, so c'mon smile nw! |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:30pm On May 19, 2009 |
abbyboyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy erinsalat . . , . . .now am laffingggggggggggggggggggggg |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 1:37pm On May 19, 2009 |
lool, u meant abigail? erinsalat, wats dat?? yh keep on smiling dear its gd for d health, |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:39pm On May 19, 2009 |
Re: See Insult by Bbeee: 1:42pm On May 19, 2009 |
Re: See Insult by Abbygyal(f): 1:43pm On May 19, 2009 |
Lolabbey:gd gurl or boi!, oya choose one |
Re: See Insult by Lolabbey: 1:48pm On May 19, 2009 |
the two both of dem |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
How Do Women Waiting For The Perfect Man Look Like? / NJPC-WARNING-come with your handcuff! / "Why We Banned Shoki" – NBC
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |