Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,577 members, 7,958,782 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 12:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / : My People : (3440 Views)
My People Where Did This Santa Come From? (photo) / Alert!!!my People Be Very Careful These Days... / We Have To Be Prayerful, My People!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: : My People : by dani1luv: 6:35pm On May 30, 2009 |
Neither you are |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 9:58am On Jun 01, 2009 |
dapada jare, better people dey talk, u wey nor dey fit afford to pay ya NEPA BILLS sef wan talk. mchewww |
Re: : My People : by Lolabbey: 11:11am On Jun 01, 2009 |
y u com dey hiss lik snake? |
Re: : My People : by sylve11: 11:22am On Jun 01, 2009 |
abi snail |
Re: : My People : by clemcykul(f): 2:24pm On Jun 01, 2009 |
why no snake? |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 4:42pm On Jun 01, 2009 |
Lolabbey: that thing wey u dey chop lately don make u nor dey fit know ya mate again abi |
Re: : My People : by sylve11: 6:52pm On Jun 01, 2009 |
my guy sharap dia |
Re: : My People : by dani1luv: 7:09pm On Jun 01, 2009 |
10x gawd sey na ur guy |
Re: : My People : by sylve11: 7:22pm On Jun 01, 2009 |
why him no go be my guy? |
Re: : My People : by dani1luv: 7:38pm On Jun 01, 2009 |
You knw wetyn ijapa mean |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 8:01pm On Jun 01, 2009 |
na your yoruba middle name be that na |
Re: : My People : by sylve11: 12:33pm On Jun 02, 2009 |
dani1luv: Bed-bug, i beg go sit down one place |
Re: : My People : by clemcykul(f): 3:09pm On Jun 02, 2009 |
buhahahhahahahhah |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 8:43pm On Jun 02, 2009 |
Te hehehe hehe sylvex sef |
Re: : My People : by D1KeleVra(m): 11:04pm On Jun 02, 2009 |
f!nckin thread |
Re: : My People : by sylve11: 10:58am On Jun 03, 2009 |
and a f*ckin' guy |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 9:04pm On Jun 03, 2009 |
Dont give up sylvex |
Re: : My People : by blissieng(f): 11:21pm On Jun 03, 2009 |
@poster who died and made u judge? |
Re: : My People : by sylve11: 11:38am On Jun 04, 2009 |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 8:59pm On Jun 04, 2009 |
blissieng: Na u na |
Re: : My People : by blissieng(f): 12:00am On Jun 05, 2009 |
olodo ni e o, olodo |
Re: : My People : by D1KeleVra(m): 1:19am On Jun 05, 2009 |
sylve11: As u dey look mirror shey? Studio CFR: Quality advice from an unqualified human being . . .anyhow I support the comment, so no vex. hehe. As quitters never win. |
Re: : My People : by sylve11: 11:17am On Jun 05, 2009 |
Since u r a cowwect dude can u please shut up ur mouth? |
Re: : My People : by Lolabbey: 12:08pm On Jun 05, 2009 |
dats ma son |
Re: : My People : by sylve11: 12:45pm On Jun 05, 2009 |
dat's ma mom |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 3:08pm On Jun 05, 2009 |
D1KeleVra: awww, well, dont forget i made u dikele 1 1 and can as well break u anytime |
Re: : My People : by sylve11: 3:30pm On Jun 05, 2009 |
O Lord! |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 3:45pm On Jun 05, 2009 |
i just dey give that dikele of a boy some lecture |
Re: : My People : by clemcykul(f): 3:50pm On Jun 05, 2009 |
ol boi take style dey brush na haba! |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 3:51pm On Jun 05, 2009 |
Bad advice |
Re: : My People : by clemcykul(f): 4:12pm On Jun 05, 2009 |
u wan kill ur babe wit mouth odour be that why are u so wicked? |
Re: : My People : by StudioCFR(m): 4:15pm On Jun 05, 2009 |
she dey complain? see me see wahala o |
If You Still Remember This Game, Omo U Don Old Oooooo / My Last Joke On NL / A Girls First Time
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |