Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,750 members, 7,824,158 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 01:13 AM

Dia Fada!!! Wizkid 'ojuelegba',a Bigger Song Than 'hello' By Adele - The Fader - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Dia Fada!!! Wizkid 'ojuelegba',a Bigger Song Than 'hello' By Adele - The Fader (787 Views)

Joey Barton Calls Wizkid’s "Ojuelegba" Crap, Nigerians React, Blast Him / Compare: Hello By Adele Versus Hello (cover) By omawumi / Drake Speaks On Why He Jumped On Wizkid’s 'Ojuelegba' remix! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dia Fada!!! Wizkid 'ojuelegba',a Bigger Song Than 'hello' By Adele - The Fader by OKorowanta: 12:35pm On Dec 10, 2015
If you stil dey handle Wizkid mata wit kid glove,u dey on a long ting as Yankee magazine,
The Fader,don pick di bobo song as di nomba 12 bigest song for di world for 2015.
Di New York base magazin,The Fader,
Cool down select di songs wey di world feel pass for 2015 and Naija own Wizkid song Ojuelegba,stand gidigba for nomba 12.
Di Fader yarn say,apart from say
Drake and Skepta remix Ojuelegba wey kon make di song popular for America and di world,
dem say,Ojuelegba on e own,tight die.
Dem say di inspiration wey di song carry nor be here.
Di Fader also yarn say,
Di kain grace wey follow di song and di kain wicked beat wey follow am,
too dey strong not to reign,even if Drake and Skepta no remixam.
Adele Hello, wey don brake some kain record dis year,
Dey for nomba 26 why di nomba one song akordin to di Fader,na "Where Are U Now" by Skrillex and Diplo
featuring Justin Bieber.
Congratulabia Wizzy as you kontiniu to dey rob shoulda wit ogbonge intanashona miuzishans.
Dia Fada!

Source......http://ogakpatakpata..com.ng/2015/12/adele-hello-nor-big-reach-wizkid-song.html

1 Like

(1) (Reply)

Wizkid Now Sleeps On The Floor Of Airplanes?! (see Photo) / Armless Young Man Who Writes With His Feet Graduates From The University(Pic) / If You Could Wake Up Tomorrow In The Body Of A Celebrity,who Would You Pick?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.